Celebrities › Re: Jim Iyke With Daniel Amokachi And Babayaro Emmanuel (photo) by popeferd(m): 2:33pm On Jul 15, 2015*. Modified: 2:49pm On Jul 15, 2015 |
Dats nice!! they're all looking good...
back to biznes...
JIM, Nwannem, sell em ur purewater sharplyy!!! let them helep u to cast. markhet* must move.. |
Nairaland General › Re: Mum Beats And Stabs Her Own Son This Morning In Lagos (photos) by popeferd(m): 2:32pm On Jul 15, 2015 |
delishpot: If say I fit, I for adopt that boy. soo wetin dey stop u? goan gve d mumsi 2k first, she go dash you with reciept nd warranty sef. all these kind mothers full ground brekete!! wicked souls... |
Nairaland General › Re: Mum Beats And Stabs Her Own Son This Morning In Lagos (photos) by popeferd(m): 2:30pm On Jul 15, 2015 |
sad stuffs happening everyday. if u chck well e fit no pass time bomb chewing gum dis pikin thief so. even if he did, he shudnt be stabbed nd all sort..... some parents shaaa... well, u never knw d value of what u have, till its gone :-( |
|
Celebrities › Re: Tiwa Savage Renews Pepsi Deal (Photos) by popeferd(m): 10:30pm On Jul 14, 2015 |
ddugeri: dem go soon ban u like dem do me hahaha  never bro |
Crime › Re: Tipper Crash And Kill A Pregnant Woman Cutting Her Legs In Delta State by popeferd(m): 8:48am On Jul 14, 2015 |
 Lahilahh!!!!  God have mercy... Baba, comfort her biko! And una with two legs dey complain??  I thank God for our lives..... Bullion vans will just cool down and cause unnecessary attention  Now see the result.. cc: lalasticlala |
Celebrities › Re: Tiwa Savage Renews Pepsi Deal (Photos) by popeferd(m): 8:47am On Jul 14, 2015 |
Airforce1, wat will u sign with? Kunu??  Na joke I dey oo... |
Romance › Re: When A Lady Cooks Like This !!! Photo) by popeferd(m): 8:45am On Jul 14, 2015 |
Lool... And you'll see dem claiming Wife material 20yards... |
Christianity Etc › Re: Keeping Money Inside Bible Right Or Wrong by popeferd(m): 8:44am On Jul 14, 2015 |
Right or wrong?? Personally, It is right. It's been saving lives... Most people rarely go through their bibles. One day you go broke sotey you go remember sey you get bible(s). Back then in my 100lvl we believed, if you keep money in ur bible and dem thief am, the kind swear wey go follow you no be here! Soo.. IT IS RIGHT!!! |
Nairaland General › Re: Is There Something Wrong With Nairaland Website? by popeferd(m): 8:36am On Jul 14, 2015 |
Same issues |
Romance › Re: Mr Nairaland Contest 2015 - CAMPAIGN THREAD by popeferd(m): 4:21pm On Jun 27, 2015 |
M4gunners: Agarawu23 i hope you win.I have voted for you thank Popeferd and Aminat508. tnx boss! |
Romance › Re: Mr Nairaland Contest 2015 - CAMPAIGN THREAD by popeferd(m): 10:36am On Jun 27, 2015 |
[quote author=Aminat508 post=35202805][b]You are a Darling. ThanksThanks I no snd naa. U never see make dem ride mallam comot b4? Both of us fit share u sef  |
Romance › Re: Mr Nairaland Contest 2015 - CAMPAIGN THREAD by popeferd(m): 10:32am On Jun 27, 2015 |
Nikkflexible damstarr onyediya8 abasifo Oyaa! Ejor... make una helep us vote for Agarawu23 as Mr NL!!!!! |
Romance › Re: Mr Nairaland Contest 2015 - CAMPAIGN THREAD by popeferd(m): 10:30am On Jun 27, 2015 |
Chuky123 mzsleeq pweetyoge tinybody Oyaa! Ejor... make una helep us vote for Agarawu23 as Mr NL!!!!! |
Romance › Re: Mr Nairaland Contest 2015 - CAMPAIGN THREAD by popeferd(m): 10:27am On Jun 27, 2015 |
Tinybody normality m4gunners westpawz Oyaa! Ejor... make una helep us vote for Agarawu23 as Mr NL!!!!! |
Romance › Re: Mr Nairaland Contest 2015 - CAMPAIGN THREAD by popeferd(m): 10:24am On Jun 27, 2015 |
Oluwawunmi ladkud jaycee10 lawsteph Oyaa! Ejor... make una helep us vote for Agarawu23 as Mr NL!!!!! |
Romance › Re: Mr Nairaland Contest 2015 - CAMPAIGN THREAD by popeferd(m): 10:23am On Jun 27, 2015 |
dearpreye: Let me do my homework. I'm a guy ooo lolsss. No vex! I no be gay too so no luk my yansh. Lolss. Tnx |
Romance › Re: Mr Nairaland Contest 2015 - CAMPAIGN THREAD by popeferd(m): 10:21am On Jun 27, 2015 |
Kabnafs lomprico iamkingzlee aitee1 Oyaa! Ejor... make una helep us vote for Agarawu23 as Mr NL!!!!! |
Romance › Re: Mr Nairaland Contest 2015 - CAMPAIGN THREAD by popeferd(m): 10:19am On Jun 27, 2015 |
dearpreye: Who's he? Tell me dig a little. Thanks. if you like a hardworking somborry! A man wit brains nd is courageous... dat Man is AGARAWU23. Babey ngwanu lets do dis for him... |
Romance › Re: Mr Nairaland Contest 2015 - CAMPAIGN THREAD by popeferd(m): 10:16am On Jun 27, 2015 |
Lummy5000 vera202 prontoniero Oyaa! Ejor... make una helep us vote for Agarawu23 as Mr NL!!!!! |
Romance › Re: Mr Nairaland Contest 2015 - CAMPAIGN THREAD by popeferd(m): 10:14am On Jun 27, 2015 |
Yushin dearpreye eccentrica ademoore Oyaa! Ejor... make una helep us vote for Agarawu23 as Mr NL!!!!! |
Romance › Re: Mr Nairaland Contest 2015 - CAMPAIGN THREAD by popeferd(m): 10:13am On Jun 27, 2015 |
Itcolony showbobo iyke649 Oyaa! Ejor... make una helep us vote for Agarawu23 as Mr NL!!!!! |
Romance › Re: Mr Nairaland Contest 2015 - CAMPAIGN THREAD by popeferd(m): 10:12am On Jun 27, 2015 |
Nedu31 kokonbilo canalily oghenetaga100 markmable Oyaa! Ejor... make una helep us vote for Agarawu23 as Mr NL!!!!! |
Romance › Re: Mr Nairaland Contest 2015 - CAMPAIGN THREAD by popeferd(m): 10:10am On Jun 27, 2015 |
Myklangelo smooyis oismail skydancer Oyaa! Ejor... make una helep us vote for Agarawu23 as Mr NL!!!!! |
Romance › Re: Tomfrench Wins Mr. Nairaland Contest 2015 by popeferd(m): 9:48am On Jun 27, 2015 |
My vote......Agarawu23 cc: nljega |
Romance › Re: Mr Nairaland Contest 2015 - CAMPAIGN THREAD by popeferd(m): 9:44am On Jun 27, 2015 |
AGARAWU THE MAN OF THE PEOPLE!!!!! LETS VOTE AGARAWU23 ASAP!!! |
Romance › Re: Mr Nairaland Contest 2015 - CAMPAIGN THREAD by popeferd(m): 9:43am On Jun 27, 2015 |
When u hear d name agarawu!!! Run nd vote!!!!!
AGARAWU for Mr NAIRALAND!!!!!!!!!!!!!!!!!!!! |
Romance › Re: Mr Nairaland Contest 2015 - CAMPAIGN THREAD by popeferd(m): 8:52pm On Jun 26, 2015 |
|
Romance › Re: Mr Nairaland Contest 2015 - CAMPAIGN THREAD by popeferd(m): 8:51pm On Jun 26, 2015 |
iamkingzlee: lol. Ma guy, make i no lie, I been sick initially so I no look that side. Na now wey e clear for my eye I come dey reason am. But, it's all good mehhn! I didn't come to fight, I came to try. And you guys really tried for me. I really really appreciate. javier sed u've given him speech to drop. since u no get strength. Wats kiping him  |
Romance › Re: Mr Nairaland Contest 2015 - CAMPAIGN THREAD by popeferd(m): 8:34pm On Jun 26, 2015 |
iamkingzlee: principal junkie!! You just dey look uche face now abi? Naso my brother! God know as e dey go! shiiiiiit! E no mean anything. Oshamo? You still be fresh boi. Bone d contest. Soo are we laying low?? or make we merge wit your niggaz? Na agarawu abi Jarizod abi e be like u and Tomfrench gt mutual relationship? Make i call u gaan. |
Romance › Re: Mr Nairaland Contest 2015 - CAMPAIGN THREAD by popeferd(m): 8:27pm On Jun 26, 2015 |
adeh39: Bros how far nah my ladii! Im gud. Aw u dey? |
Romance › Re: Mr Nairaland Contest 2015 - CAMPAIGN THREAD by popeferd(m): 8:24pm On Jun 26, 2015 |
Iamkingzlee we don fhuckkk uppp! So we no make finals? |