Popeshemoo's Posts
Nairaland Forum › Popeshemoo's Profile › Popeshemoo's Posts
. |
. |
happy bday goody |
nice one dere.......permit me 2 say dis.........happy birthday dammygoody....wey d cake |
good work here....bt try working on ur tenses....ur using present instead of past.......stories shud b written in past tense |
i vote d9ty7...........nice initiative here....kudos!!! !!! |
come o.......dis one wey all of una dey carry weapon......wey d bouncers na infact ,,,d9ty7 bring d cutlass make i share d babe into four so all of una go take am equaly......or wat do yu tnk btw....touch nt my okoro oooooo |
why una come block d front seat like dis.........my papal sedela no fit enter here na..........e be like say na untop d stage i dey go sidon.......d9ty7 shey yu no mind |
Divepen: thanx babau welkom....one has got to appreciate good work |
nyc work here..........bring ur fone ler me perform deliverance.....i think its possesed by an anti-"past came hauntn" demon !! !! |
which case Which file taaaah kuro nbe ......thats it nyc nd tight |
dont mind goodydogood......we know eachoda too well |
goody.....or dogood whateva yu are do yu need to know me |
happy exams bro *if dere is anytn like dat* btw i tnk peace is going to b in real deep shit wen dis cd issue finaly blows up .........still folowing |
hmmmm whuch kin peeace b dis ....so na so bro gbadebo jx go vist baba God....... hope its nt dis company ppl dat still came to kidnap peace...strange company ![]() |
hmmm.......iyaf land here #blessings of d vatican into dis thread# weldone bro....dis is realy nyc b come nd gimme a long update ooo...i no wan follow invain i must not cathegorically forget my ogas in dis thrhead...d op, oga d9ty7..oga goody(doubting ur ogaship) nd all odas of d undercover agent...fight for power nd teenage love family BTW.......i think gbadebo wants more....why shud dey be meetin in a secluded area......there is god oooo |
hmmm.......iyaf land here #blessings of d vatican into dis thread# i must not cathegorically forget my ogas in dis thrhead...d op, oga d9ty7..oga goody(doubting ur ogaship) nd all odas of d undercover agent...fight for power nd teenage love family BTW.......i think gbadebo wants more....why shud dey be meetin in a secluded area......there is god oooo |
stefikal: Pheeewww..Hmmm, na. French kiss we dey use celebrate dis one, clemzy park well, na me go start d next kissing round......u deserve it gal btw shey dis osas cannot wait for her to come op abi or is it her father |
stefikal: #singing#...Lagbaja nothing for you **in justin bieber's melodious voice**: I know yu like me, I know yu care, just give me one kiss,no one would hear......collects some salt nd holy water, preparing myself to hear princess's story......gud work babe. |
dammygoody: OMG a whole pope ha!I wonder how you were ordained or better still smuggled into the popeshipThe bible says we shud grit one anoda with a holy kiss......so wats ya problem |
Mr chiefpriest,touch nt my anointed nor do my eric any incantation .....I know my onions ... goody...na oga bouncer go take care if yu 4 me |
stefikal:btw btwn me nd yu I really enjoyed it ooo, I want some more STEPHANIE |
Mr osagie, shud I borrow yu my iphone 10, u nid to call ur wife b4 u sign ur divorce paper.....idiot in love |
D able bouncer, I hail yu.....pls help me teach dammygoody a lesson.....use him as ur bouncing ..e dos nt respect his elders...tnx in advance bt no kill am ooo |
Stefi! Stefi!! Stefikatu (no vex)..stop kissing me ooo.I may decide to retaliate. A phrase is enuf for d wise. Btw d way u ppl are just dishing out food from d store, hope we wont go "store rupt " one day ... senator pope,its high tym we met. . |
**pours holy water nd anointing oil on eric **.do not b afraid, d boy is just sleeping .......young boy, get up |
D9ty7: Wanna use this medium to thank my dearest readers, followers and staffs on this thread.Thank yu jawe padi mi.more updates to ya story |
Oga writter,by d power invested in me ad d supreme pontiff of d vatican city, I hereby declare yu unbanned, now come nd update b4 I banner yu |
[quote author=dele-paul]WOW..nyc write-up... D9ty7..me dey feel u like harmattan LogoDwhiz, Hameenat and Bouncer..well don ooo T.Dan..u dey fvck up, hw u bring dt kind riffle enter area..if i catch u, na brooom i go use beat u..(Anyday, anytime..u still be my personal person) Readers wey activate ghost mode..I hail una too ChiefPriest and Pope, hw 2 different beings go dey d same thread and yawa no gas..e be like say pope don compromise ooo[/quote]Me no compromise ooo.....it just dat mu religion is dat of peace,brotherhood nd hospitality....so he can nt try anything bloody |
LogoDWhiz: FOURTED... Lol...Fifthed. Nd supported |
walewunmi: For all our new members:banks,pope,pixtuk,buddy dogg I welkum u all...if I knw mention ;Dur name no b because I hate u oh nah!!Sowi to disappoint yu ooo. Oga bouncer,I am nt new. I have been following dis guy sins teenage love |
Dis boy shud come nd update b4 I unleash. |
!!!
:p
.