Meet Nigerian Musicians Who Are Talented But Not Popular - Music/Radio (3) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Music/Radio › Meet Nigerian Musicians Who Are Talented But Not Popular (70803 Views)
1 2 3 4 5 6 7 8 Reply (Go Down)
| Re: Meet Nigerian Musicians Who Are Talented But Not Popular by JustCruise(m): 11:52am On Apr 21, 2021 |
Alpha Ojini and Jeriq should make that list. Both mad talented artists. |
| Re: Meet Nigerian Musicians Who Are Talented But Not Popular by ussv: 11:54am On Apr 21, 2021 |
Honestly for Ckay and Ladipoe, i don`t know how they have not made it to A-List, their songs are good. |
| Re: Meet Nigerian Musicians Who Are Talented But Not Popular by FrankBass281(m): 11:55am On Apr 21, 2021 |
Please anybody that knows how to make money online with Android phone should please help a bro |
| Re: Meet Nigerian Musicians Who Are Talented But Not Popular by DSC7: 11:55am On Apr 21, 2021 |
Optimistdude:You sabi Erigga and chike because u no dey listen to noise....... Most pple no sabi dem because dem no be regular noise makers.... |
| Re: Meet Nigerian Musicians Who Are Talented But Not Popular by GeneralPula: 11:56am On Apr 21, 2021 |
Ladipoe is a very good singer.. |
| Re: Meet Nigerian Musicians Who Are Talented But Not Popular by Ladycewhy(f): 11:56am On Apr 21, 2021 |
Brymo. |
| Re: Meet Nigerian Musicians Who Are Talented But Not Popular by o2naira(m): 11:57am On Apr 21, 2021 |
I think eriga's management needs to do more on the marketing aspect most especially target lagos market,nobody go reason olamide wack songs,eriga na African 2pac. |
| Re: Meet Nigerian Musicians Who Are Talented But Not Popular by DSC7: 11:57am On Apr 21, 2021 |
Johnson225:Lolssss.... you must be from SS probably Ph.... |
| Re: Meet Nigerian Musicians Who Are Talented But Not Popular by Optimistdude: 11:58am On Apr 21, 2021 |
Tastemoney:Eyah |
| Re: Meet Nigerian Musicians Who Are Talented But Not Popular by Zane2point4(m): 11:58am On Apr 21, 2021 |
brownskilo:Exactly you sabbi music well, all the people op mentioned there are popular sef, he didn't do justice to that last. |
| Re: Meet Nigerian Musicians Who Are Talented But Not Popular by Emocruize(m): 12:00pm On Apr 21, 2021 |
What about starboy Terri |
| Re: Meet Nigerian Musicians Who Are Talented But Not Popular by Jayrow08: 12:00pm On Apr 21, 2021 |
Asewo die puna rest no b lie Bros.
Erigga baba |
| Re: Meet Nigerian Musicians Who Are Talented But Not Popular by DSC7: 12:01pm On Apr 21, 2021 |
Iknowhow:Wizkid........ |
| Re: Meet Nigerian Musicians Who Are Talented But Not Popular by Stevyne: 12:02pm On Apr 21, 2021 |
Emocruize:Tbh, he no get lyrics, so he's trash. Talk another Artiste |
| Re: Meet Nigerian Musicians Who Are Talented But Not Popular by DSC7: 12:02pm On Apr 21, 2021 |
Ladycewhy:Brymo na legend Abegggggg..... Same with Asa........ |
| Re: Meet Nigerian Musicians Who Are Talented But Not Popular by NarnieAceTech: 12:03pm On Apr 21, 2021 |
Seyi Shay- love her voice, and she's a good singer but I don't know why many people don't appreciate her music. Songs like Bia, Irawo, Baby (ft Iyanya) AyoJay- The 'Your number' crooner has outstanding vocals and sings good music, but I guess since he doesn't fall into the 'pangolo music', then he isn't regarded. Listen to songs like 'Your number', "Let him go", "The vibe". The boy is too good, and arguably better than wizkid. |
| Re: Meet Nigerian Musicians Who Are Talented But Not Popular by DSC7: 12:04pm On Apr 21, 2021 |
Stevyne:Kaptain nko ![]() |
| Re: Meet Nigerian Musicians Who Are Talented But Not Popular by KiZiie(m): 12:04pm On Apr 21, 2021 |
Afrobeats or afropop is mainstream in Nigeria and most of the west african continent. Anything other than that is regarded as alternative and that's not a bad thing. |
| Re: Meet Nigerian Musicians Who Are Talented But Not Popular by KiZiie(m): 12:05pm On Apr 21, 2021 |
DSC7:First you'll have to define talent to me. |
| Re: Meet Nigerian Musicians Who Are Talented But Not Popular by ABCthings: 12:05pm On Apr 21, 2021 |
GUC, Limoblaze, Okey Sokay.... |
| Re: Meet Nigerian Musicians Who Are Talented But Not Popular by Prechgold1180(m): 12:06pm On Apr 21, 2021 |
toffyz:. Op nah mumu man How person wan take blow reach Victor is loved known recognized |
| Re: Meet Nigerian Musicians Who Are Talented But Not Popular by Jimmyubah2: 12:07pm On Apr 21, 2021 |
Group of weed smokers. |
| Re: Meet Nigerian Musicians Who Are Talented But Not Popular by Igbankpa(m): 12:08pm On Apr 21, 2021 |
king Perry should be on that list YKTFV |
| Re: Meet Nigerian Musicians Who Are Talented But Not Popular by LtCZAR: 12:08pm On Apr 21, 2021 |
Where will you put Qdot |
| Re: Meet Nigerian Musicians Who Are Talented But Not Popular by Stevyne: 12:09pm On Apr 21, 2021 |
DSC7:Those guys you mentioning no get lyrics for mouth All of dem just DEH waste beat |
| Re: Meet Nigerian Musicians Who Are Talented But Not Popular by DSC7: 12:09pm On Apr 21, 2021 |
KiZiie:Ok sir... Talent means when you are talented... but wizkid na noise maker.... am blasting best of South South mixtape presently... Erigga, Victor AD, Chike, Burnaboy, etc... Wizkid no fit make the list ... |
| Re: Meet Nigerian Musicians Who Are Talented But Not Popular by zeeace(m): 12:09pm On Apr 21, 2021 |
admin is high. how's chike not popular? |
| Re: Meet Nigerian Musicians Who Are Talented But Not Popular by MozB: 12:10pm On Apr 21, 2021 |
Wrong sir!!! Famous is the word. These guys are popular but not famous. Popularity and fame are two different things. . If you google, you'll see this. Popular: Liked or admired by many people or by a particular person or group Fame: Known by many people |
| Re: Meet Nigerian Musicians Who Are Talented But Not Popular by adewale2011(m): 12:10pm On Apr 21, 2021 |
How you go put King of the South for this list... You know Erigga? I beg remove Erigga name, Erigga way be the next grammy award winner... You for put Burna Boy na... Rubbish |
| Re: Meet Nigerian Musicians Who Are Talented But Not Popular by Cmanforall: 12:15pm On Apr 21, 2021 |
MrTAnonymous:There is one Nonso **** |
| Re: Meet Nigerian Musicians Who Are Talented But Not Popular by Roon9(m): 12:15pm On Apr 21, 2021 |
[quote author= post=100986682]Erigga Erigga is an amazing rapper from Delta state, he has been in the music industry for over a decade and has produced several hits along the way. He' s not as famous as some of the heavyweights in the music industry but Erigga is one of the best rappers from the Victor Ad. Kabex. Dandizzy. Kudos Alujonu. Enjoy the loud Collaboration from Erigga and Victor AD. It's Victor AD na na King Paper Pikin wey dey find party rice no Suppose to fear dance eh (fear dance eh) And as I come with my red eye, red eye, make dem give me chance eh You wey nor know the way song take start dey hurry to dance eh How e do you now as you dance galala inside azonto? My biggest motivation na those men wey elbow me lost eh But my biggest motivation na those days i no see food chop eh I say my biggest motivation na those wey say hustle no go pay oh Omo my biggest motivation na those wey dey hate 2 seconds them dey motivate us See if you won burst na 2 seconds 3 too tey Day break everywhere burst my woman pay This year we go give wahala problem Where the girls dey use my benz take go toll them Incase dem wan dey assume na to spray The money anyhow like another man perfume If sars won jump i naked follow them Wetin dey happen officer me and you get problem? Old warri me nor bother nobody So no dey bother me hold this funds take press Everywhere hard i know e nor easy bros Even for hell fire now devil sitdown dey press Respect who get but fear who never collect The first taking now there area take scatter Street na general market u fit pick 2 Suspension na hold on rough character My biggest motivation na those men wey elbow me lost eh But my biggest motivation na those days i no see food chop eh I say my biggest motivation na those wey say hustle nor go pay oh Omo biggest motivation na those wey Dey hate 2 seconds dem dey motivate us See i dey lagos dem wan turn the boy to house boy But oluwa no gree he too love the boy No joy my guy, my guy no dey the street If trust dey then water for nor fit dey cook fish Idle mind dey opposite devil workshop I no fit be apprentice i get work to chop I no dey proud about am but wetin man go do? Pikin dey one side abi e nor go chop go school? If mouth wan tear my brother make e tear finish The worst thing to happen to man na see finish When i die, write say "i try for my grave" Life na market and everybody here come trade Omo the rubish when e be say my eyes don see, Even this water wey i cry e nor fit commot am I nor fit complain e join wetin give me voltage Tomorrow get belle witch nor fit abort am (lai, lai) Pikin wey dey find party rice no suppose to fear dance eh And as i come with my red eye, red eye make them give me chance eh You wey nor know the way song take start dey hurry to dance eh How e do u now as u dance galala inside azonto? My biggest motivation na those men elbow me lost eh But my biggest motivation na those days i no see food chop eh I say my biggest motivation na those wey say hustle nor go pay oh Omo my biggest motivation na those wey dey hate 2 seconds dem dey motivate us Omo na dey street be this o Where landlord dey turn to tenant (2 seconds) Form big boy very soon u go dey chop remnant When dem say life na general market dem go dey give some people Suspension Suspension na okere prison 4 years u dey wait like pension 2 seconds Motivate yourself mehn everybody with their motivation abeg Still on collection confirmation na must abeg [/quote]You well so |
| Re: Meet Nigerian Musicians Who Are Talented But Not Popular by tunary(m): 12:16pm On Apr 21, 2021 |
DUNKA:It is very obvious na, them no dey argue this one |
Top 5 Nigerian Musicians Who Are In A Class Of Their Own By King0g • Top 5 Nigerian Musicians Who Couldn't Seized The Moment • Nigeria Musicians Who Couldn't Handle Fame (opinion) • 2 • 3 • 4
The Richest Fuji Musicians In Nigeria • Full List Of Winners At The Headies 2015 • Davido Ft. Wizkid & Olamide – Chinko (mp3 Download)
.
Nigga is talented