NYIF Loan Discussion Thread - Business (61) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Business › NYIF Loan Discussion Thread (281962 Views)
1 2 3 ... 58 59 60 61 62 63 64 ... 134 Reply (Go Down)
| Re: NYIF Loan Discussion Thread by Fucklove(m): 10:59am On Apr 22, 2021 |
I go wound myself if I no see my money tomorrow. I no fit take this delay again before my plans go scatter finish |
| Re: NYIF Loan Discussion Thread by Eyesonly17(m): 11:26am On Apr 22, 2021 |
Fucklove:Oga mi, if you wound yourself, Alhaji go come carry your wiffy o.... Make them no leave you behind o ![]() |
| Re: NYIF Loan Discussion Thread by Nobody: 11:29am On Apr 22, 2021 |
rxmusa:Na WA for people o |
| Re: NYIF Loan Discussion Thread by Fucklove(m): 1:17pm On Apr 22, 2021 |
Eyesonly17:Abeg you get person for nirsal? Abeg reason am make them push our alert. NYIF go don forward everything give them, na nirsal dey hold us so |
| Re: NYIF Loan Discussion Thread by Nobody: 2:51pm On Apr 22, 2021 |
Fucklove:mtcheew |
| Re: NYIF Loan Discussion Thread by Nobody: 5:35pm On Apr 22, 2021 |
Catfishing:How Una take know they approved your loan because I dey find my password,no come remember am |
| Re: NYIF Loan Discussion Thread by Nobody: 5:37pm On Apr 22, 2021 |
angelusbrut:Fucklove ![]() |
| Re: NYIF Loan Discussion Thread by angie88: 5:54pm On Apr 22, 2021 |
angelusbrut:they sent sms |
| Re: NYIF Loan Discussion Thread by Nobody: 5:55pm On Apr 22, 2021 |
| Re: NYIF Loan Discussion Thread by Nobody: 9:03pm On Apr 22, 2021 |
angelusbrut:Always use Chrome browser and turn on password to save
|
| Re: NYIF Loan Discussion Thread by angie88: 7:55am On Apr 23, 2021 |
Alert pls show today |
| Re: NYIF Loan Discussion Thread by Nobody: 8:03am On Apr 23, 2021 |
angie88:God abeg |
| Re: NYIF Loan Discussion Thread by Eyesonly17(m): 9:05am On Apr 23, 2021 |
Alerts came in! For a friend. |
| Re: NYIF Loan Discussion Thread by akosh005: 9:09am On Apr 23, 2021 |
Eyesonly17:Either you show evidence of it or you put I stand to be corrected. Congratulations to him |
| Re: NYIF Loan Discussion Thread by Eyesonly17(m): 9:12am On Apr 23, 2021 |
See for yourself
|
| Re: NYIF Loan Discussion Thread by IfeMiLove: 9:13am On Apr 23, 2021 |
True,some people in my WhatsApp group are already receiving theirs and posting screenshots. |
| Re: NYIF Loan Discussion Thread by Nobody: 9:14am On Apr 23, 2021 |
jamesbridget13:Image below That's how you get another
|
| Re: NYIF Loan Discussion Thread by Nobody: 9:14am On Apr 23, 2021 |
| Re: NYIF Loan Discussion Thread by Eyesonly17(m): 9:17am On Apr 23, 2021 |
kenddys:Your approved amount - 5% |
| Re: NYIF Loan Discussion Thread by akosh005: 9:20am On Apr 23, 2021 |
Eyesonly17:Good news. Thanks for sharing |
| Re: NYIF Loan Discussion Thread by Nobody: 9:24am On Apr 23, 2021 |
IfeMiLove:Share alerts make we dey get hope too |
| Re: NYIF Loan Discussion Thread by Ayobami0411: 9:26am On Apr 23, 2021 |
They av paid oooo |
| Re: NYIF Loan Discussion Thread by Nobody: 9:27am On Apr 23, 2021 |
Alert don drop o... They paid 238k after deductions. |
| Re: NYIF Loan Discussion Thread by IfeMiLove: 9:35am On Apr 23, 2021 |
kenddys:Honestly I have received mine just now. |
| Re: NYIF Loan Discussion Thread by Nobody: 9:35am On Apr 23, 2021 |
DeClan01:You done get am Make una post screen shots na |
| Re: NYIF Loan Discussion Thread by leomarz007: 9:36am On Apr 23, 2021 |
kenddys:share the link pls |
| Re: NYIF Loan Discussion Thread by Nobody: 9:37am On Apr 23, 2021 |
Money done land o Fucklove where are thou My niggas Ayobami0411 Declan01 God go surely bless our businesses o
|
| Re: NYIF Loan Discussion Thread by Nobody: 9:38am On Apr 23, 2021 |
leomarz007:Nyif dot nmfb dot com dot ng Abeg put the.... Yourself Make nl no ban me |
| Re: NYIF Loan Discussion Thread by Nobody: 9:39am On Apr 23, 2021 |
| Re: NYIF Loan Discussion Thread by Bash92(m): 9:39am On Apr 23, 2021 |
Alert don enter 238k. GTBANK |
| Re: NYIF Loan Discussion Thread by angie88: 9:48am On Apr 23, 2021 |
Alert don show oooooooooo. |
| Re: NYIF Loan Discussion Thread by truvine(m): 10:05am On Apr 23, 2021 |
Alert don enter #238k |
Forex Thread Alert/ Discussion Season 26. • NYIF Loan Application Portal: How To Apply, Verify Your Email • If Given The FG NYIF Loan Of -N-5M, What Would You Do With It? • 2 • 3 • 4
My Experience In Egg Distribution Investment. • Bank Accounts And People You Don't Wanna Send Money To - Part 1 • How To Check NIN Number On MTN, Glo, Airtel, 9mobile & Online
