Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,195,299 members, 7,957,756 topics. Date: Tuesday, 24 September 2024 at 07:21 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Business / NYIF Loan Discussion Thread (235494 Views)
Nyif Loan / NYIF Loan Application Portal: How To Apply, Verify Your Email / If Given The FG NYIF Loan Of -N-5M, What Would You Do With It? (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (58) (59) (60) (61) (62) (63) (64) ... (133) (Reply) (Go Down)
Re: NYIF Loan Discussion Thread by Fucklove(m): 10:59am On Apr 22, 2021 |
I go wound myself if I no see my money tomorrow. I no fit take this delay again before my plans go scatter finish |
Re: NYIF Loan Discussion Thread by Eyesonly17(m): 11:26am On Apr 22, 2021 |
Fucklove:Oga mi, if you wound yourself, Alhaji go come carry your wiffy o.... Make them no leave you behind o 2 Likes |
Re: NYIF Loan Discussion Thread by Nobody: 11:29am On Apr 22, 2021 |
rxmusa: Na WA for people o |
Re: NYIF Loan Discussion Thread by Fucklove(m): 1:17pm On Apr 22, 2021 |
Eyesonly17:Abeg you get person for nirsal? Abeg reason am make them push our alert. NYIF go don forward everything give them, na nirsal dey hold us so 1 Like |
Re: NYIF Loan Discussion Thread by Nobody: 2:51pm On Apr 22, 2021 |
Fucklove:mtcheew |
Re: NYIF Loan Discussion Thread by Nobody: 5:35pm On Apr 22, 2021 |
Catfishing: How Una take know they approved your loan because I dey find my password,no come remember am |
Re: NYIF Loan Discussion Thread by Nobody: 5:37pm On Apr 22, 2021 |
angelusbrut:Fucklove |
Re: NYIF Loan Discussion Thread by angie88: 5:54pm On Apr 22, 2021 |
angelusbrut:they sent sms |
Re: NYIF Loan Discussion Thread by Nobody: 5:55pm On Apr 22, 2021 |
Re: NYIF Loan Discussion Thread by Nobody: 9:03pm On Apr 22, 2021 |
angelusbrut:Always use Chrome browser and turn on password to save
|
Re: NYIF Loan Discussion Thread by angie88: 7:55am On Apr 23, 2021 |
Alert pls show today |
Re: NYIF Loan Discussion Thread by Nobody: 8:03am On Apr 23, 2021 |
Re: NYIF Loan Discussion Thread by Eyesonly17(m): 9:05am On Apr 23, 2021 |
Alerts came in! For a friend. |
Re: NYIF Loan Discussion Thread by akosh005: 9:09am On Apr 23, 2021 |
Eyesonly17:Either you show evidence of it or you put I stand to be corrected. Congratulations to him |
Re: NYIF Loan Discussion Thread by Eyesonly17(m): 9:12am On Apr 23, 2021 |
See for yourself
|
Re: NYIF Loan Discussion Thread by IfeMiLove: 9:13am On Apr 23, 2021 |
True,some people in my WhatsApp group are already receiving theirs and posting screenshots. 2 Likes |
Re: NYIF Loan Discussion Thread by Nobody: 9:14am On Apr 23, 2021 |
jamesbridget13: Image below That's how you get another
|
Re: NYIF Loan Discussion Thread by Nobody: 9:14am On Apr 23, 2021 |
Re: NYIF Loan Discussion Thread by Eyesonly17(m): 9:17am On Apr 23, 2021 |
kenddys:Your approved amount - 5% 1 Like |
Re: NYIF Loan Discussion Thread by akosh005: 9:20am On Apr 23, 2021 |
Eyesonly17:Good news. Thanks for sharing |
Re: NYIF Loan Discussion Thread by Nobody: 9:24am On Apr 23, 2021 |
IfeMiLove: Share alerts make we dey get hope too |
Re: NYIF Loan Discussion Thread by Ayobami0411: 9:26am On Apr 23, 2021 |
They av paid oooo |
Re: NYIF Loan Discussion Thread by Nobody: 9:27am On Apr 23, 2021 |
Alert don drop o... They paid 238k after deductions. |
Re: NYIF Loan Discussion Thread by IfeMiLove: 9:35am On Apr 23, 2021 |
kenddys:Honestly I have received mine just now. 2 Likes |
Re: NYIF Loan Discussion Thread by Nobody: 9:35am On Apr 23, 2021 |
DeClan01: You done get am Make una post screen shots na 1 Like |
Re: NYIF Loan Discussion Thread by leomarz007: 9:36am On Apr 23, 2021 |
kenddys:share the link pls |
Re: NYIF Loan Discussion Thread by Nobody: 9:37am On Apr 23, 2021 |
Money done land o Fucklove where are thou My niggas Ayobami0411 Declan01 God go surely bless our businesses o 2 Likes
|
Re: NYIF Loan Discussion Thread by Nobody: 9:38am On Apr 23, 2021 |
leomarz007: Nyif dot nmfb dot com dot ng Abeg put the.... Yourself Make nl no ban me 1 Like |
Re: NYIF Loan Discussion Thread by Nobody: 9:39am On Apr 23, 2021 |
Re: NYIF Loan Discussion Thread by Bash92(m): 9:39am On Apr 23, 2021 |
Alert don enter 238k. GTBANK 1 Like |
Re: NYIF Loan Discussion Thread by angie88: 9:48am On Apr 23, 2021 |
Alert don show oooooooooo. 1 Like |
Re: NYIF Loan Discussion Thread by truvine(m): 10:05am On Apr 23, 2021 |
Alert don enter #238k |
(1) (2) (3) ... (58) (59) (60) (61) (62) (63) (64) ... (133) (Reply)
Do It Yourself Importation Guide Free / Forex Trade Alerts / Discussions: Season 24 / MerryBet Punt For Pride IV
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 19 |