All The Girls On Joke Section Must Be Ugly - Jokes Etc - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Jokes Etc › All The Girls On Joke Section Must Be Ugly (1603 Views)
| All The Girls On Joke Section Must Be Ugly by realsammie(op): 11:58pm On Feb 14, 2012 |
All d ladies on nairaland (joke section) must b ugly cos research has shown that beautiful girls dont crack jokes. PEACE ![]() |
| Re: All The Girls On Joke Section Must Be Ugly by sutoboy(m): 9:49am On Feb 15, 2012 |
abeg where u come from? make Booqee see dis,u go fear! Dyt Agybabe den plenty die wey fine u kan dey talk bunkum for mouth |
| Re: All The Girls On Joke Section Must Be Ugly by Agybabe(f): 11:28am On Feb 15, 2012 |
@poster abeg no make my blood hot ooo. Shey you no get googles. Do that your research again! Before I start to make list. |
| Re: All The Girls On Joke Section Must Be Ugly by moshoodn(m): 11:52am On Feb 15, 2012 |
Agybabe:fumbles. . .so muuch of it |
| Re: All The Girls On Joke Section Must Be Ugly by moshoodn(m): 11:55am On Feb 15, 2012 |
sutoboy:you be spokesman? |
| Re: All The Girls On Joke Section Must Be Ugly by moshoodn(m): 11:59am On Feb 15, 2012 |
realsammie:hnmmmmmm mr research |
| Re: All The Girls On Joke Section Must Be Ugly by realsammie(op): 5:10pm On Nov 22, 2014 |
moshoodn:But its the fact u knw. I've got proofs |
| Re: All The Girls On Joke Section Must Be Ugly by Nobody: 7:44pm On Nov 22, 2014 |
Hahaha..op is crazzzzy |
| Re: All The Girls On Joke Section Must Be Ugly by moshoodn(m): 10:57pm On Nov 22, 2014 |
realsammie:Almost three (3) years after.. |
Joke Section Football Fiesta (guys Vs Ladies) still ongoing (2-1) • Joke Section Offtopic Chat Thread • Joke Section 2009 Awards • 2 • 3 • 4
New answerin machine messages...Lol • Tonto Dike Leads The MTV Music Video Awards In California • When You Really Like Your Cat