Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,194,939 members, 7,956,549 topics. Date: Monday, 23 September 2024 at 01:44 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Pets / How Can I Get A Bush Baby? (1310 Views)
Meet 'bush Doctor' Edwin Samuel Who Plays With Snake / How I Become Friend With A Bush Baby, 13 Year Old Boy Narrate / Bush Baby: Real Or Myth?..... Please Share Your Experience (2) (3) (4)
How Can I Get A Bush Baby? by Chidera12: 4:17pm On Jul 08, 2021 |
There's a huge price tag for it. N:B it must be exactly the one on the post. Thank you.
|
Re: How Can I Get A Bush Baby? by sholay2011(m): 4:26pm On Jul 08, 2021 |
You need Jesus. |
Re: How Can I Get A Bush Baby? by lilvicky68(m): 4:39pm On Jul 08, 2021 |
How much? |
Re: How Can I Get A Bush Baby? by Chidera12: 4:52pm On Jul 08, 2021 |
lilvicky68:Drop your WhatsApp number let's talk. |
Re: How Can I Get A Bush Baby? by lilvicky68(m): 4:53pm On Jul 08, 2021 |
Chidera12:Wetin una wan use am for? Make I know |
Re: How Can I Get A Bush Baby? by stunnert(m): 5:27pm On Jul 08, 2021 |
Smoke weed, you go dey alright las las Be like say OP wan do money ritual |
Re: How Can I Get A Bush Baby? by Chidera12: 6:36pm On Jul 08, 2021 |
lilvicky68:is non of your business, if you have I buy , if you don't just dey ur dey. |
Re: How Can I Get A Bush Baby? by Chidera12: 6:39pm On Jul 08, 2021 |
stunnert:Beta pass say Dem use u becos your full generation no fit comot money if Dem use am |
Re: How Can I Get A Bush Baby? by stunnert(m): 7:31pm On Jul 08, 2021 |
Ode You don chop today ? Anyways I'm in a good mood so drop your details make I put something for your aza Chidera12: |
Re: How Can I Get A Bush Baby? by MARKone(m): 10:57pm On Jul 08, 2021 |
Chidera, I get one, exact blue shoes, with the scroll, but mine dey wear glasses, medicated. Call me.. |
Re: How Can I Get A Bush Baby? by Adamgeneral12: 6:08pm On Jul 14, 2021 |
I swear things like this suppose to dey make front page,no be everyday we go dey read dem kill for here,dem bomb for there,so so so person has been short dead for there, we need some jokes on front page too For this your bush baby,you will see am buy for sesame street |
(1) (Reply)
Boerboel Puppies Are Available For Sale / Crossbreeding Local Dog / Adult Male Boerboel Is Available For Sale
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 10 |