Mimi Orjiekwe Shows Off The Money She Got From Her Birthday Party - Celebrities - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Celebrities › Mimi Orjiekwe Shows Off The Money She Got From Her Birthday Party (45189 Views)
| Mimi Orjiekwe Shows Off The Money She Got From Her Birthday Party by Gift52(op): 4:16pm On Jul 15, 2021 |
Actress Mimi Orjiekwe shows off lots of money she got from her birthday party last night. Both local and foreign currency �. Where una dey see this money sef! last night was turnt up.. money rain .dollar bath!!!. my people .. i too love una .. thank you very much !!!! let me wake up first before i start to post .. but first go check my story oh... ����� #july14https://www.instagram.com/p/CRWKQ_vlGnD/?utm_medium=copy_link Watch video here https://www.youtube.com/watch?v=D_snbiXNJU4
|
| Re: Mimi Orjiekwe Shows Off The Money She Got From Her Birthday Party by Shezkid01(m): 4:31pm On Jul 15, 2021 |
I swear to God I never watch her movie on africamagic. |
| Re: Mimi Orjiekwe Shows Off The Money She Got From Her Birthday Party by Bigredmachine: 4:31pm On Jul 15, 2021 |
Dmavin:This life dey favour them left right centre... Oluwa remember to bless the hustle of ur obedient sons |
| Re: Mimi Orjiekwe Shows Off The Money She Got From Her Birthday Party by firstolalekan(m): 7:34pm On Jul 15, 2021 |
![]() Almost 2million naira E plenty o ![]() |
| Re: Mimi Orjiekwe Shows Off The Money She Got From Her Birthday Party by Ceenachi: 7:34pm On Jul 15, 2021 |
There is money in being an actress I don't think I can ever be an actor ![]() Na actress I go do |
| Re: Mimi Orjiekwe Shows Off The Money She Got From Her Birthday Party by blessochampion(m): 7:34pm On Jul 15, 2021 |
Na 500 Naira I dey see o |
| Re: Mimi Orjiekwe Shows Off The Money She Got From Her Birthday Party by Coronavirus84: 7:34pm On Jul 15, 2021 |
Where una dey see this money? |
| Re: Mimi Orjiekwe Shows Off The Money She Got From Her Birthday Party by EmmanuelScott1(m): 7:34pm On Jul 15, 2021 |
Clitocurrncy |
| Re: Mimi Orjiekwe Shows Off The Money She Got From Her Birthday Party by Obakashdee(m): 7:34pm On Jul 15, 2021 |
Who go Dey spray 200 naira for where dollar Dey ![]() |
| Re: Mimi Orjiekwe Shows Off The Money She Got From Her Birthday Party by Nobody: 7:34pm On Jul 15, 2021 |
Simps |
| Re: Mimi Orjiekwe Shows Off The Money She Got From Her Birthday Party by DropsMic(m): 7:34pm On Jul 15, 2021 |
Whoever said pussy |
| Re: Mimi Orjiekwe Shows Off The Money She Got From Her Birthday Party by seanwilliam(m): 7:35pm On Jul 15, 2021 |
Bigredmachine:lol na her yansh dey suffer am bro |
| Re: Mimi Orjiekwe Shows Off The Money She Got From Her Birthday Party by valves: 7:35pm On Jul 15, 2021 |
She should have counted the money quietly without making a show on social media...this whole show off can attract the attention of criminals... |
| Re: Mimi Orjiekwe Shows Off The Money She Got From Her Birthday Party by fredoooooo: 7:35pm On Jul 15, 2021 |
Later dem go still come and tell you say money no dey country .. Don't be deceive |
| Re: Mimi Orjiekwe Shows Off The Money She Got From Her Birthday Party by meritadavize1(m): 7:35pm On Jul 15, 2021 |
D |
| Re: Mimi Orjiekwe Shows Off The Money She Got From Her Birthday Party by visijo(m): 7:35pm On Jul 15, 2021 |
Dorime... Sugar Daddies Favorite Quotes: "That small boy has nothing to offer you, Let me take care of you" � |
| Re: Mimi Orjiekwe Shows Off The Money She Got From Her Birthday Party by GorillaApp(m): 7:36pm On Jul 15, 2021 |
These folks spraying all these money get people in need for their house_/ family |
| Re: Mimi Orjiekwe Shows Off The Money She Got From Her Birthday Party by BigDawsNet: 7:36pm On Jul 15, 2021 |
And someone will come and say money no dey Naija...How many Americans/European can spend like dis? |
| Re: Mimi Orjiekwe Shows Off The Money She Got From Her Birthday Party by Babzrockman: 7:36pm On Jul 15, 2021 |
The future looks female I swear... I never see her on my TV set |
| Re: Mimi Orjiekwe Shows Off The Money She Got From Her Birthday Party by MICHEALADEX(m): 7:36pm On Jul 15, 2021 |
Vanity!!! ![]() |
| Re: Mimi Orjiekwe Shows Off The Money She Got From Her Birthday Party by ClassicMan202(m): 7:36pm On Jul 15, 2021 |
OK o, I sure say na men contribute 99.8% of that money |
| Re: Mimi Orjiekwe Shows Off The Money She Got From Her Birthday Party by EricSmallz(m): 7:36pm On Jul 15, 2021 |
Omo, see Bill. I go do blood money o |
| Re: Mimi Orjiekwe Shows Off The Money She Got From Her Birthday Party by elmessiahs(m): 7:36pm On Jul 15, 2021 |
Enjoy abeg, this country done cast. |
| Re: Mimi Orjiekwe Shows Off The Money She Got From Her Birthday Party by money121(m): 7:36pm On Jul 15, 2021 |
Hoelosho |
| Re: Mimi Orjiekwe Shows Off The Money She Got From Her Birthday Party by Lewisalexander(m): 7:36pm On Jul 15, 2021 |
Let's not forget the fact that Buhari has completely ruined this country. Thank you. |
| Re: Mimi Orjiekwe Shows Off The Money She Got From Her Birthday Party by Naijaguy12345(m): 7:37pm On Jul 15, 2021 |
She dey sell toto. No be me talk am o. |
| Re: Mimi Orjiekwe Shows Off The Money She Got From Her Birthday Party by princechurchill(m): 7:37pm On Jul 15, 2021 |
She said dollar i was looking forward to see Benjamin Franklin but lo and behold what I saw was George Washington and and nnamdi Azikiwe aunty Biko pipe low ur level of oloshosim is still made in oshodi and upper iweka
|
| Re: Mimi Orjiekwe Shows Off The Money She Got From Her Birthday Party by complexBoss12: 7:37pm On Jul 15, 2021 |
Vanity |
| Re: Mimi Orjiekwe Shows Off The Money She Got From Her Birthday Party by sam564: 7:37pm On Jul 15, 2021 |
happy birthday in arrears..... I meeeeuuu'vveeeeee |
Mimi Orjiekwe Celebrates Her 34th Birthday With Stunning Photos • Mimi Orjiekwe Acquires A New Lexus SUV For Her Birthday • Mimi Orjiekwe's Gift From Her Ex-Boyfriend In 2012 Now Worth 60k Dollars • 2 • 3 • 4
Bobrisky Threatens To Arrest Zfancy After Pranking Him & Posting Unedited Video • Alaba Olatunde: Ooni Of Ife Is Cute, I Would've Loved To Date Him" • Why Bolanle Ninalowo And Wife, Bunmi Reconciled After 12 Years

