Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,195,151 members, 7,957,294 topics. Date: Tuesday, 24 September 2024 at 10:28 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Celebrities / Mimi Orjiekwe Shows Off The Money She Got From Her Birthday Party (44685 Views)
Mimi Orjiekwe Shades Charles Billion For Doing A Condom Advert / Mimi Orjiekwe Remarries, 3 Months After Divorcing Charles Billion For Cheating / Mimi Orjiekwe Divorces Charles Billion Pius Who Impregnated Another Woman (2) (3) (4)
(1) (2) (3) (4) (Reply) (Go Down)
Mimi Orjiekwe Shows Off The Money She Got From Her Birthday Party by Gift52(m): 4:16pm On Jul 15, 2021 |
Actress Mimi Orjiekwe shows off lots of money she got from her birthday party last night. Both local and foreign currency �. Where una dey see this money sef! last night was turnt up.. money rain .dollar bath!!!. my people .. i too love una .. thank you very much !!!! let me wake up first before i start to post .. but first go check my story oh... ����� #july14 https://www.instagram.com/p/CRWKQ_vlGnD/?utm_medium=copy_link Watch video here https://www.youtube.com/watch?v=D_snbiXNJU4
|
Re: Mimi Orjiekwe Shows Off The Money She Got From Her Birthday Party by Shezkid01(m): 4:31pm On Jul 15, 2021 |
I swear to God I never watch her movie on africamagic. 150 Likes 10 Shares |
Re: Mimi Orjiekwe Shows Off The Money She Got From Her Birthday Party by Bigredmachine: 4:31pm On Jul 15, 2021 |
Dmavin: This life dey favour them left right centre... Oluwa remember to bless the hustle of ur obedient sons 174 Likes 7 Shares |
Re: Mimi Orjiekwe Shows Off The Money She Got From Her Birthday Party by firstolalekan(m): 7:34pm On Jul 15, 2021 |
Almost 2million naira E plenty o 11 Likes 3 Shares |
Re: Mimi Orjiekwe Shows Off The Money She Got From Her Birthday Party by Ceenachi: 7:34pm On Jul 15, 2021 |
There is money in being an actress I don't think I can ever be an actor Na actress I go do 142 Likes 4 Shares |
Re: Mimi Orjiekwe Shows Off The Money She Got From Her Birthday Party by blessochampion(m): 7:34pm On Jul 15, 2021 |
Na 500 Naira I dey see o 5 Likes 1 Share |
Re: Mimi Orjiekwe Shows Off The Money She Got From Her Birthday Party by Coronavirus84: 7:34pm On Jul 15, 2021 |
Where una dey see this money? 15 Likes 1 Share |
Re: Mimi Orjiekwe Shows Off The Money She Got From Her Birthday Party by EmmanuelScott1(m): 7:34pm On Jul 15, 2021 |
Clitocurrncy 64 Likes 1 Share |
Re: Mimi Orjiekwe Shows Off The Money She Got From Her Birthday Party by Obakashdee(m): 7:34pm On Jul 15, 2021 |
Who go Dey spray 200 naira for where dollar Dey 16 Likes |
Re: Mimi Orjiekwe Shows Off The Money She Got From Her Birthday Party by Nobody: 7:34pm On Jul 15, 2021 |
Simps 20 Likes 2 Shares |
Re: Mimi Orjiekwe Shows Off The Money She Got From Her Birthday Party by DropsMic(m): 7:34pm On Jul 15, 2021 |
Whoever said pussy 13 Likes 1 Share |
Re: Mimi Orjiekwe Shows Off The Money She Got From Her Birthday Party by seanwilliam(m): 7:35pm On Jul 15, 2021 |
Bigredmachine:lol na her yansh dey suffer am bro 11 Likes 1 Share |
Re: Mimi Orjiekwe Shows Off The Money She Got From Her Birthday Party by valves: 7:35pm On Jul 15, 2021 |
She should have counted the money quietly without making a show on social media...this whole show off can attract the attention of criminals... 35 Likes 1 Share |
Re: Mimi Orjiekwe Shows Off The Money She Got From Her Birthday Party by fredoooooo: 7:35pm On Jul 15, 2021 |
Later dem go still come and tell you say money no dey country .. Don't be deceive 7 Likes 1 Share |
Re: Mimi Orjiekwe Shows Off The Money She Got From Her Birthday Party by meritadavize1(m): 7:35pm On Jul 15, 2021 |
D 1 Like |
Re: Mimi Orjiekwe Shows Off The Money She Got From Her Birthday Party by visijo(m): 7:35pm On Jul 15, 2021 |
Dorime... Sugar Daddies Favorite Quotes: "That small boy has nothing to offer you, Let me take care of you" � 56 Likes 1 Share |
Re: Mimi Orjiekwe Shows Off The Money She Got From Her Birthday Party by GorillaApp(m): 7:36pm On Jul 15, 2021 |
These folks spraying all these money get people in need for their house_/ family 64 Likes 6 Shares |
Re: Mimi Orjiekwe Shows Off The Money She Got From Her Birthday Party by BigDawsNet: 7:36pm On Jul 15, 2021 |
And someone will come and say money no dey Naija... How many Americans/European can spend like dis? 6 Likes |
Re: Mimi Orjiekwe Shows Off The Money She Got From Her Birthday Party by Babzrockman: 7:36pm On Jul 15, 2021 |
The future looks female I swear... I never see her on my TV set 16 Likes |
Re: Mimi Orjiekwe Shows Off The Money She Got From Her Birthday Party by MICHEALADEX(m): 7:36pm On Jul 15, 2021 |
Vanity!!! 1 Like |
Re: Mimi Orjiekwe Shows Off The Money She Got From Her Birthday Party by ClassicMan202(m): 7:36pm On Jul 15, 2021 |
OK o, I sure say na men contribute 99.8% of that money 12 Likes |
Re: Mimi Orjiekwe Shows Off The Money She Got From Her Birthday Party by EricSmallz(m): 7:36pm On Jul 15, 2021 |
Omo, see Bill. I go do blood money o 3 Likes |
Re: Mimi Orjiekwe Shows Off The Money She Got From Her Birthday Party by elmessiahs(m): 7:36pm On Jul 15, 2021 |
Enjoy abeg, this country done cast. |
Re: Mimi Orjiekwe Shows Off The Money She Got From Her Birthday Party by money121(m): 7:36pm On Jul 15, 2021 |
Hoelosho |
Re: Mimi Orjiekwe Shows Off The Money She Got From Her Birthday Party by Lewisalexander(m): 7:36pm On Jul 15, 2021 |
Let's not forget the fact that Buhari has completely ruined this country. Thank you. 6 Likes |
Re: Mimi Orjiekwe Shows Off The Money She Got From Her Birthday Party by Naijaguy12345(m): 7:37pm On Jul 15, 2021 |
She dey sell toto. No be me talk am o. 1 Like |
Re: Mimi Orjiekwe Shows Off The Money She Got From Her Birthday Party by princechurchill(m): 7:37pm On Jul 15, 2021 |
She said dollar i was looking forward to see Benjamin Franklin but lo and behold what I saw was George Washington and and nnamdi Azikiwe aunty Biko pipe low ur level of oloshosim is still made in oshodi and upper iweka 17 Likes
|
Re: Mimi Orjiekwe Shows Off The Money She Got From Her Birthday Party by complexBoss12: 7:37pm On Jul 15, 2021 |
Vanity |
Re: Mimi Orjiekwe Shows Off The Money She Got From Her Birthday Party by sam564: 7:37pm On Jul 15, 2021 |
happy birthday in arrears..... I meeeeuuu'vveeeeee |
"My Jigga" Olamide Shares Photo With Phyno As They Both Rock Suit / International Celebs Of Nigerian Descent / Christabel Iwuala Weds John (Pre-Wedding Photos)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 14 |