Yusuf Buhari & Zahra Ado Start Pre-Wedding Activities With Polo Tournament - Politics (7) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Politics › Yusuf Buhari & Zahra Ado Start Pre-Wedding Activities With Polo Tournament (60500 Views)
| Re: Yusuf Buhari & Zahra Ado Start Pre-Wedding Activities With Polo Tournament by VTJN(m): 4:55pm On Aug 02, 2021 |
stayclearofme:Dodoyo na everybody be Olodo for your village ![]() Your I too sabi and ITK will take you no where. Mumuni wey dey explain sarcasm for him uncle ![]() |
| Re: Yusuf Buhari & Zahra Ado Start Pre-Wedding Activities With Polo Tournament by Josephshola: 4:57pm On Aug 02, 2021 |
Baawaa:: lol I understand the meaning of your comment oooh the thing loud |
| Re: Yusuf Buhari & Zahra Ado Start Pre-Wedding Activities With Polo Tournament by IGBOGENE27(m): 5:19pm On Aug 02, 2021 |
TarOrfeeek:Hallucination is real |
| Re: Yusuf Buhari & Zahra Ado Start Pre-Wedding Activities With Polo Tournament by Fantazy(m): 5:47pm On Aug 02, 2021 |
Nice one But y the girl do face like say she wan cry for the last (3rd) pic? |
| Re: Yusuf Buhari & Zahra Ado Start Pre-Wedding Activities With Polo Tournament by stayclearofme: 6:01pm On Aug 02, 2021 |
VTJN:Make thunderstorm kill you wherever you are! You this kid! Whose uncle are you? Ko ni da fu e! Akindanidani! |
| Re: Yusuf Buhari & Zahra Ado Start Pre-Wedding Activities With Polo Tournament by Khez: 6:07pm On Aug 02, 2021 |
Wicked people see how slim he is looking no peace too for him ? |
| Re: Yusuf Buhari & Zahra Ado Start Pre-Wedding Activities With Polo Tournament by VTJN(m): 6:10pm On Aug 02, 2021 |
stayclearofme: ![]() See as you dey swear for me guy And you be my brother o.. Why na baba |
| Re: Yusuf Buhari & Zahra Ado Start Pre-Wedding Activities With Polo Tournament by lebete3000: 6:51pm On Aug 02, 2021 |
Arrewa:I thought it was Yousef of Big Brother. |
| Re: Yusuf Buhari & Zahra Ado Start Pre-Wedding Activities With Polo Tournament by ibrowisky(m): 7:02pm On Aug 02, 2021 |
Money miss coordination |
| Re: Yusuf Buhari & Zahra Ado Start Pre-Wedding Activities With Polo Tournament by Gfskw: 7:59pm On Aug 02, 2021 |
Oh |
| Re: Yusuf Buhari & Zahra Ado Start Pre-Wedding Activities With Polo Tournament by Oshokalo: 8:05pm On Aug 02, 2021 |
Wetin be all this one,people who are suppose to be working about with cows in the forest |
| Re: Yusuf Buhari & Zahra Ado Start Pre-Wedding Activities With Polo Tournament by stayclearofme: 8:33pm On Aug 02, 2021 |
VTJN:Lol... No vex my brother... We just dey cruise, I can never wish anybody bad na just internet trolling e no reach mind. |
| Re: Yusuf Buhari & Zahra Ado Start Pre-Wedding Activities With Polo Tournament by wumi2017(f): 9:09pm On Aug 02, 2021 |
Congratulations to our darling yusufu |
| Re: Yusuf Buhari & Zahra Ado Start Pre-Wedding Activities With Polo Tournament by berryPee(m): 3:32pm On Aug 04, 2021 |
Hedioooot just answer his question and stop attacking him. Algungumi kawai ![]() UncleKoboko: |
| Re: Yusuf Buhari & Zahra Ado Start Pre-Wedding Activities With Polo Tournament by UncleKoboko: 4:03pm On Aug 04, 2021 |
berryPee:hoe low foe ni air |
| Re: Yusuf Buhari & Zahra Ado Start Pre-Wedding Activities With Polo Tournament by Joetttimua1811(m): 5:50pm On Aug 04, 2021 |
Ok |
| Re: Yusuf Buhari & Zahra Ado Start Pre-Wedding Activities With Polo Tournament by Segzy19: 2:21pm On Aug 09, 2021 |
All Buhari kids rushing to marry while their papa is still the president. Hahahaha! Smart kids |
Yusuf Buhari & Zahra Bayero Wedding In Kano (Photos) • Buhari's Daughter-In-Law, Zahra Ado-Bayero Wears Western-Style Wedding Dress • Zahra Ado Bayero Bridal Shower Photos • 2 • 3 • 4
Anambra Election Will Hold - Nnamdi Kanu, IPOB • Checkout These Pics Of Buhari, Zuma, Osinbajo And Wife At The Inauguration Lunch • Solomon Dalung Joins #endbadgovernance Protest In Plateau

No vex my brother... We just dey cruise, I can never wish anybody bad na just internet trolling e no reach mind.