Dark Side Of Dubai - Travel - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Travel › Dark Side Of Dubai (1256 Views)
| Dark Side Of Dubai by melodyogonna(op): 6:18pm On Aug 16, 2021 |
| Re: Dark Side Of Dubai by donbachi(m): 6:49pm On Aug 16, 2021 |
Dubai dark side..bright pass naija bright side. |
| Re: Dark Side Of Dubai by babasolution: 6:51pm On Aug 16, 2021 |
donbachi:Slave |
| Re: Dark Side Of Dubai by donbachi(m): 6:55pm On Aug 16, 2021 |
babasolution:e no reach naija own..a particular tribe,holding others to ransom,killing,kidnapping and raping their women. Tell me,how many nigerians are kidnapped and killed in dubai? |
| Re: Dark Side Of Dubai by Prosperous111(m): 6:59pm On Aug 16, 2021 |
babasolution:How slave take enter this again? Nah lie E talk. Sark side of Dubai and Nigeria no gree make the country rest. The Op wey write this thing if dem give am Dubai visa nah once he go run follow am. |
| Re: Dark Side Of Dubai by Prosperous111(m): 7:01pm On Aug 16, 2021 |
melodyogonna:@OP abeg abeg no change my mind ontop this Dubai visa wey I dey process before dem put embargo for NAIJA head ![]() |
| Re: Dark Side Of Dubai by melodyogonna(op): 7:24pm On Aug 16, 2021 |
Prosperous111:It's good to have as much information as possible you can prepare yourself for eventualities |
Stuck Abroad While Mother Is Dying In Nigeria . Dark Side Of Japa • Video Of Mass Deportation Of Dubai-Based Nigerians • Evolution Of The Beautiful City Of Dubai In Pictures • 2 • 3 • 4
Securing a Schengenvisa From Nigeria • Advantages And Disadvantages Of Relocating To Another Country (japa Bandwagon) • Please I Need Help Urgently How Do I Get To Ikoyi From Ilaje Ajah
