This Need To STOP!!! - Romance - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › This Need To STOP!!! (631 Views)
| This Need To STOP!!! by Pumpumking(op): 9:35pm On Nov 23, 2021 |
why do women keep calling me HEY HANDSOME... is everything now sopose to be about good look juss becuz am good looking? Ladies, this need to STop! ![]() M.O.D...front page please. |
| Re: This Need To STOP!!! by Nobody: 10:32pm On Nov 23, 2021 |
Front page ke?? ![]() |
| Re: This Need To STOP!!! by EzegeNdiigbo: 10:33pm On Nov 23, 2021 |
Abi you no gbadu better tin or what?? |
| Re: This Need To STOP!!! by Tezzi(m): 11:37pm On Nov 23, 2021 |
Op CAn I see ur picture Pumpumking: |
| Re: This Need To STOP!!! by siofra(f): 6:04am On Nov 24, 2021 |
Who released this werey from psychiatric hospital ![]() That person no try at all. |
| Re: This Need To STOP!!! by Boogyman557: 6:57am On Nov 24, 2021 |
Holly Gram Dis early MOMO wey I sey Make I just LITE UP my WEED.. infact I don LOAD my KALA. OP abeg I NEED ur LOCATION, I one COME TEST something. WTF MAN |
| Re: This Need To STOP!!! by Pumpumking(op): 11:27am On Nov 24, 2021 |
Tezzi:Ok. Wait! ![]() |
Dad Forces 11-year-old Son To Have Sex With Step Mom In Order To Stop Being Gay • Please Help; I Want To Stop Womanizing. • Keke Driver Advises Women To Stop Turning Them Down • 2 • 3 • 4
What Is the Wrong Impression People Have About you? • A Lot Of Nigerian Children Go Abroad & Turn Gay, It’s Largely Due To Environment • Please Help Advise



Dis early MOMO wey I sey Make I just LITE UP my WEED.. infact I don LOAD my KALA. OP abeg I NEED ur LOCATION, I one COME TEST something. WTF MAN