Caption This Picture - Romance - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › Caption This Picture (1229 Views)
| Caption This Picture by iLegendd(op): 10:00am On Dec 20, 2021 |
The confidence in small boy's eyes is astonishing. Caption the picture.
|
| Re: Caption This Picture by Sonnobax15(m): 10:00am On Dec 20, 2021 |
![]() Mennnnnnnn, una never see anything yet ![]() |
| Re: Caption This Picture by iLegendd(op): 10:03am On Dec 20, 2021 |
Sonnobax15:Which one did you caption? Buhari or the boy? |
| Re: Caption This Picture by Nobody: 10:03am On Dec 20, 2021 |
No1: "na this Agbaya been thief the laptop for uncle shop" No2: useless youth, I'll show y'all pepper |
| Re: Caption This Picture by Queeeeeen: 10:05am On Dec 20, 2021 |
1) wetin this one de do sef? 2) I need to punish Nigerians for all their insults. |
| Re: Caption This Picture by Sonnobax15(m): 10:11am On Dec 20, 2021 |
iLegendd:Na bubu own na ![]() |
| Re: Caption This Picture by Macgyver1: 10:26am On Dec 20, 2021 |
1. This DJ dey play nonsense. 2. I go show Nigerians shege. |
| Re: Caption This Picture by IamDavids: 10:36am On Dec 20, 2021 |
1 See him big head, play better song abeg! 2 Omoh my body dey do me somehow, no be to dey go UK like this ![]() |
| Re: Caption This Picture by James4bright(m): 11:18am On Dec 20, 2021 |
Pic 1: Omo Dj play better song na, make aunty chinyere shake yansh small. Pic 2: Omo, na to borrow extra $2 billion use am chop life before I die. Lol |
| Re: Caption This Picture by AYNL: 12:27pm On Dec 20, 2021 |
1 you were saying what? 2 abi I should campaign for third time ni? |
| Re: Caption This Picture by Orgasmgiver123(m): 12:49pm On Dec 20, 2021 |
One of the reason why I kick people with my rain boot Damn.. nasty.. I'm out of here |
| Re: Caption This Picture by Myzubby(m): 12:58pm On Dec 20, 2021 |
''DJ look at what you are looking at face your front and play a song'' 2. Nigerians are waiting for a change |
| Re: Caption This Picture by Yungspitta(m): 1:45pm On Dec 20, 2021 |
Pic 1:DJ abeg play zazzu zeh, I wan check something. Pic 2: How I wan take suffer Nigerian yoots again. |
Caption This Photo Of A Soldier And His New Bride. • Man Under Fire For The Caption He Used While Sharing His Woman's Photo • Caption This Two BAE... This Picture Broke The Net • 2 • 3 • 4
Lady In Tears As Her Husband And Best Friend Set To Get Married • How Can I Heal My Over-dry Cracked Face?? • Man Caught On Camera Showing Bedroom Skills With Female Presenter During Live Tv


