Is Santa Another Way To Spell Satan? - Romance - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › Is Santa Another Way To Spell Satan? (346 Views)
| Is Santa Another Way To Spell Satan? by czarr(op): 9:21am On Dec 25, 2021 |
Just thinking out loud. E no get wetin I smoke this morning lol, because I sabi una wella. |
| Re: Is Santa Another Way To Spell Satan? by cherishmichael: 9:31am On Dec 25, 2021 |
No reason am, e fit be. ![]() |
| Re: Is Santa Another Way To Spell Satan? by kinzation(m): 9:40am On Dec 25, 2021 |
czarr:Where you dey buy your weed ![]() |
| Re: Is Santa Another Way To Spell Satan? by dudusky007(m): 9:44am On Dec 25, 2021 |
You be mumu.. You think say you dey wise You're a mumu man!!! |
| Re: Is Santa Another Way To Spell Satan? by floss(m): 1:50pm On Dec 25, 2021 |
Op na hunger dey play fast one on you so but you never know.... just look for any person house wey you go enter solve your problem. |
| Re: Is Santa Another Way To Spell Satan? by czarr(op): 1:55pm On Dec 25, 2021 |
kinzation:lol |
| Re: Is Santa Another Way To Spell Satan? by Jokerman(m): 2:34pm On Dec 25, 2021 |
Mkpuru Miri... ![]() |
Can I Really Make Money From Yahoo? Or Is There Another Way Out • How To Ride A Dick ? Spell COCONUT ( Twitter User ) • Jane Mena Twerks To 'Spell Buhari' Beat (Video, Pics) • 2 • 3 • 4
How To Replace Friend Request Button with Follow Button On Facebook • Your First $1k Within The Next 90 Days Through Copywriting • Preserve Yoruba Girls

