₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,331,064 members, 8,448,497 topics. Date: Monday, 20 July 2026 at 12:29 PM

Toggle theme

Women:why Una Dey Do Yanga? - Romance - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralRomanceWomen:why Una Dey Do Yanga? (2060 Views)

1 2 Reply (Go Down)

Women:why Una Dey Do Yanga? by IGOSLAPYOU(op): 1:21pm On Jan 08, 2022
A girl who I hold in high esteem block me on whatsapp because I was telling I like the photo of her younger sister.......

I once asked her if Her sister is a virgin,that I will make her my baby mama.When I am ready.

She said she don't like anyone talking about her sister.

My question be say na she dey go Bleep or marry or even give her younger sister belle.

Yes the girl is my friend,I knew her since 2016.Those days wey we dey go quiz for sec school.

Na her younger sister matter make her block me.

Nairalanders why female like to do yanga?

Just because of toto wey fit dey smell self.
Re: Women:why Una Dey Do Yanga? by IGOSLAPYOU(op): 1:23pm On Jan 08, 2022
Perhaps I have sisters,and I will not start fighting guys because of mere words dey say to me about my sister.

Why females dey feel insecure?
Re: Women:why Una Dey Do Yanga? by IGOSLAPYOU(op): 1:24pm On Jan 08, 2022
Helinues,lefulefu,ishilove,pocohantans
Re: Women:why Una Dey Do Yanga? by luwiizy(m): 1:25pm On Jan 08, 2022
If she block you....block her back

After all what have you losthuh?
Re: Women:why Una Dey Do Yanga? by IGOSLAPYOU(op): 1:27pm On Jan 08, 2022
luwiizy:
If she block you....block her back

After all what have you losthuh?
The reason I like this girl is because of intelligence,though she is a cunny girl.
Re: Women:why Una Dey Do Yanga? by luwiizy(m): 1:30pm On Jan 08, 2022
IGOSLAPYOU:
The reason I like this girl is because of intelligence,though she is a cunny girl.
She's just intelligent with pussy.
Re: Women:why Una Dey Do Yanga? by IGOSLAPYOU(op): 1:33pm On Jan 08, 2022
luwiizy:
She's just intelligent with pussy.
No,she is book smark but cunny.
Re: Women:why Una Dey Do Yanga? by Biggie2000(m):
You're a very useless boy.
Re: Women:why Una Dey Do Yanga? by IGOSLAPYOU(op): 1:36pm On Jan 08, 2022
Biggie2000:
You're a useless boy.
How?
Re: Women:why Una Dey Do Yanga? by luwiizy(m): 1:36pm On Jan 08, 2022
IGOSLAPYOU:
No,she is book smark but cunny.
how...ain't you planning to hit cookie jar??
Re: Women:why Una Dey Do Yanga? by Biggie2000(m): 1:38pm On Jan 08, 2022
IGOSLAPYOU:
How?
How can you be talking to her about her junior sister like that, don't you have common sense or courtesy? You're asking about her junior sister's Virginity status and also telling her you want to make her junior sister a babymama...which kind nonsense talk be that?
Re: Women:why Una Dey Do Yanga? by IGOSLAPYOU(op): 1:40pm On Jan 08, 2022
luwiizy:
how...ain't you planning to hit cookie jar??
I don't even have plan of that,she is older than me with some months.

But I always respect this girl because of her smartness,I am fine just a friend.

I can not nack anyone older than me,I don't like it.Perhaps I avoid females from her tribe.

And we live in different state.
Re: Women:why Una Dey Do Yanga? by IGOSLAPYOU(op): 1:41pm On Jan 08, 2022
Biggie2000:
How can you be talking to her about her junior sister like that, don't you have common sense or courtesy? You're asking about her junior sister's Virginity status and also telling her you want to make her junior sister a babymama...which kind nonsense talk be that?
Aunty, nothing bad there.Una too like cunny men.As I dey truthful e nor good.
Re: Women:why Una Dey Do Yanga? by Biggie2000(m): 1:49pm On Jan 08, 2022
IGOSLAPYOU:
Aunty, nothing bad there.Una too like cunny men.As I dey truthful e nor good.
You smoke? Who be aunty?
You're displaying stupidity with utmost arrogance. How can you approach a lady, and say all that nonsense about her junior sister to her? She suppose tear you better slap. Even if you want to have anything to do with the younger sister, must you approach the older sister in that manner? You didn't approach the older sister that you want to marry her junior sister or any other thing, but you approached her asking about her sister's virginity status and that you want to make her your baby mama when you're ready. Are you normal?
Re: Women:why Una Dey Do Yanga? by IGOSLAPYOU(op): 1:53pm On Jan 08, 2022
Biggie2000:
You smoke? Who be aunty?
You're displaying stupidity with utmost arrogance. How can you approach a lady, and say all that nonsense about her junior sister to her? She suppose tear you better slap. Even if you want to have anything to do with the younger sister, must you approach the older sister in that manner? You didn't approach the older sister that you want to marry her junior sister or any other thing, but you approached her asking about her sister's virginity status and that you want to make her your baby mama when you're ready. Are you normal?
Yes,I am normal.

As marriage I nor dey do.when I need children,I go find one baby mama to born me children and give me constant sex.

I don't have her younger sister phone number.

Look I know say you be girl........that is why you dey talk like this.
Re: Women:why Una Dey Do Yanga? by vicki007: 1:58pm On Jan 08, 2022
This na exactly waiting sup between me n one girl. I tell say I like her older sis say she fine. Oboy na so this girl block me instantly. I juss lock up. Na she use her hand unblock me.

E get another one wey I tell am say her junior sis naa fine girl. I come ask am where d junior sis dey school, she come dey form rude give me say make I leave am alone. D na girl wey I dey flow with well well oh. I jus freestyle am
Re: Women:why Una Dey Do Yanga? by Biggie2000(m): 2:02pm On Jan 08, 2022
IGOSLAPYOU:
Yes,I am normal.

As marriage I nor dey do.when I need children,I go find one baby mama to born me children and give me constant sex.

I don't have her younger sister phone number.

Look I know say you be girl........that is why you dey talk like this.
If you need a baby mama, and you want it to be the younger sister, then you DON'T approach the older sister in that manner!!! You simply and politely indicate interest in her younger sister, you get to know the younger sister, then you ask the younger sister PERSONALLY about her virginity status, and if she will want to be a babymama to you (a complete b*ffon).
Can you approach your fellow guy and ask about the junior sister's virginity status and also say you want to make her a baby mama? You know say na better blow go land for ur mouth.

So, because I'm telling you something truthful and sensible, you automatically believe I'm a woman. Sheybi u see one of the reasons why your life is not balanced??
Re: Women:why Una Dey Do Yanga? by IGOSLAPYOU(op): 2:04pm On Jan 08, 2022
Biggie2000:
If you need a baby mama, and you want it to be the younger sister, then you DON'T approach the older sister in that manner!!! You simply and politely indicate interest in her younger sister, you get to know the younger sister, then you ask the younger sister PERSONALLY about her virginity status, and if she will want to be a babymama to you (a complete b*ffon).
Can you approach your fellow guy and ask about the junior sister's virginity status and also say you want to make her a baby mama? You know say na better blow go land for ur mouth.
If na fellow guy put that blow for my mouth,then we kill our self.

We go fight die.
Re: Women:why Una Dey Do Yanga? by Biggie2000(m): 2:07pm On Jan 08, 2022
IGOSLAPYOU:
If na fellow guy put that blow for my mouth,then we kill our self.

We go fight die.
You obviously have no use for your life! You probably have the believe that you will achieve nothing in life, so you just don't care how you use your life or how you lose it.
Re: Women:why Una Dey Do Yanga? by IGOSLAPYOU(op): 2:09pm On Jan 08, 2022
Biggie2000:
You obviously have no use for your life! You probably have the believe that you will achieve nothing in life, so you just don't care how you use your life or how you lose it.
One thing I beleive is if I See wetin go kill,I will not die alone.I make sure others go with me.

Only a coward die alone.
Re: Women:why Una Dey Do Yanga? by IGOSLAPYOU(op): 2:10pm On Jan 08, 2022
Biggie2000:
You obviously have no use for your life! You probably have the believe that you will achieve nothing in life, so you just don't care how you use your life or how you lose it.
I have use for my life.But if a guy one fight me becausr of mere words then I go die with am.
Re: Women:why Una Dey Do Yanga? by Biggie2000(m): 2:12pm On Jan 08, 2022
IGOSLAPYOU:
One thing I beleive is if I See wetin go kill,I will not die alone.I make sure others go with me.

Only a coward die alone.
IGOSLAPYOU:
I have use for my life.But if a guy one fight me becausr of mere words then I go die with am.

Re: Women:why Una Dey Do Yanga? by IGOSLAPYOU(op): 2:14pm On Jan 08, 2022
[quote author=Biggie2000 post=109189999][/quote]grin
Re: Women:why Una Dey Do Yanga? by IGOSLAPYOU(op): 2:27pm On Jan 08, 2022
No be say her sister toto na gold plated.
Re: Women:why Una Dey Do Yanga? by Deicide: 2:30pm On Jan 08, 2022
She blocked you because you don't have respect
Re: Women:why Una Dey Do Yanga? by FERNANDEZISBACK: 2:32pm On Jan 08, 2022
You should work on your manners...you don't ask people private questions tho..
Re: Women:why Una Dey Do Yanga? by fati2001(m): 2:57pm On Jan 08, 2022
IGOSLAPYOU:
A girl who I hold in high esteem block me on whatsapp because I was telling I like the photo of her younger sister.......

I once asked her if Her sister is a virgin,that I will make her my baby mama.When I am ready.

She said she don't like anyone talking about her sister.

My question be say na she dey go Bleep or marry or even give her younger sister belle.

Yes the girl is my friend,I knew her since 2016.Those days wey we dey go quiz for sec school.

Na her younger sister matter make her block me.

Nairalanders why female like to do yanga?

Just because of toto wey fit dey smell self.
I WILL GLADLY DO THE SAME.
Re: Women:why Una Dey Do Yanga? by IGOSLAPYOU(op): 2:58pm On Jan 08, 2022
fati2001:
I WILL GLADLY DO THE SAME.
Oga I nor call you here.
Re: Women:why Una Dey Do Yanga? by IGOSLAPYOU(op): 2:59pm On Jan 08, 2022
Deicide:
She blocked you because you don't have respect
Come teach me respect.

She block me because of her pride.

I hate nonsense.
Re: Women:why Una Dey Do Yanga? by Qatar2022: 3:00pm On Jan 08, 2022
IGOSLAPYOU:
A girl who I hold in high esteem block me on whatsapp because I was telling I like the photo of her younger sister.......

I once asked her if Her sister is a virgin,that I will make her my baby mama.When I am ready.

She said she don't like anyone talking about her sister.

My question be say na she dey go Bleep or marry or even give her younger sister belle.

Yes the girl is my friend,I knew her since 2016.Those days wey we dey go quiz for sec school.

Na her younger sister matter make her block me.

Nairalanders why female like to do yanga?

Just because of toto wey fit dey smell self.
I think you're stupid bro
Re: Women:why Una Dey Do Yanga? by IGOSLAPYOU(op): 3:02pm On Jan 08, 2022
Qatar2022:
I think you're stupid bro
Whatever,na stupid person dey know stupid person.
Re: Women:why Una Dey Do Yanga? by Bmaster(m): 3:12pm On Jan 08, 2022
op,so you be man and you intentionally change your gender to fhuh

You see this year,you and your likes who create female moniker whereas they are men...
Na thunder and lightning go hammer all of una this year.impersonators and scammers.
No wonder that your friend block you,hypocrite!!!!!!
1 2 Reply

Married Women Why Do You Cheat On Your HusbandWomen, Why Do You Cheat On Your Partners?Nigerian Girls Why Una No Dey Get Transport Fare Let's Talk About This Biko...234

How God Saved Me From Being Caught#GoldenPenis: MEN!! Never Forget That WOMEN ARE USELESS Without You!! (Photo)Wetin We Wan Call Dis Kind Thing So?