AFCON: Tunisia Head Coach, 12 Players Contract COVID-19, To Miss Nigeria Clash - Sports (2) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Sports › AFCON: Tunisia Head Coach, 12 Players Contract COVID-19, To Miss Nigeria Clash (50678 Views)
| Re: AFCON: Tunisia Head Coach, 12 Players Contract COVID-19, To Miss Nigeria Clash by solidmyk(m): 4:53pm On Jan 22, 2022 |
![]() |
| Re: AFCON: Tunisia Head Coach, 12 Players Contract COVID-19, To Miss Nigeria Clash by paulolee(m): 4:53pm On Jan 22, 2022 |
Anyenmoney:how na? |
| Re: AFCON: Tunisia Head Coach, 12 Players Contract COVID-19, To Miss Nigeria Clash by OBALOLA55(m): 4:54pm On Jan 22, 2022 |
WHY THIS COVID SEF NOR ALLOW DEM COLLECT SEF ![]() |
| Re: AFCON: Tunisia Head Coach, 12 Players Contract COVID-19, To Miss Nigeria Clash by chaseblack(m): 4:54pm On Jan 22, 2022 |
Na Naija get |
| Re: AFCON: Tunisia Head Coach, 12 Players Contract COVID-19, To Miss Nigeria Clash by martolux(m): 4:54pm On Jan 22, 2022 |
It's a knock out stage na Juicy001: |
| Re: AFCON: Tunisia Head Coach, 12 Players Contract COVID-19, To Miss Nigeria Clash by phemmyfour: 4:54pm On Jan 22, 2022 |
Make them postpone am |
| Re: AFCON: Tunisia Head Coach, 12 Players Contract COVID-19, To Miss Nigeria Clash by CAPITALBEE: 4:54pm On Jan 22, 2022 |
Chai... Victims of circumstance. |
| Re: AFCON: Tunisia Head Coach, 12 Players Contract COVID-19, To Miss Nigeria Clash by Perfecttouchade: 4:54pm On Jan 22, 2022 |
See casting Dem dey fear ni ![]() |
| Re: AFCON: Tunisia Head Coach, 12 Players Contract COVID-19, To Miss Nigeria Clash by ppogba: 4:54pm On Jan 22, 2022 |
If they like, they should contract HIV/ AIDS. Nigeria will flog them. |
| Re: AFCON: Tunisia Head Coach, 12 Players Contract COVID-19, To Miss Nigeria Clash by missionmex(m): 4:55pm On Jan 22, 2022 |
VitoCorleone:good question. Need answers too. |
| Re: AFCON: Tunisia Head Coach, 12 Players Contract COVID-19, To Miss Nigeria Clash by ArewaNightmare: 4:55pm On Jan 22, 2022 |
Hybrid600:The coaching staffs will play nah hahaha |
| Re: AFCON: Tunisia Head Coach, 12 Players Contract COVID-19, To Miss Nigeria Clash by demsy21(m): 4:55pm On Jan 22, 2022 |
Someone should tell the super Eagles to be careful. This Covid 19 can be used for political reason. |
| Re: AFCON: Tunisia Head Coach, 12 Players Contract COVID-19, To Miss Nigeria Clash by Ojemedad: 4:56pm On Jan 22, 2022 |
Hybrid600:They will recruit other local players to complete the tournament |
| Re: AFCON: Tunisia Head Coach, 12 Players Contract COVID-19, To Miss Nigeria Clash by OmoOshodi(m): 4:56pm On Jan 22, 2022 |
Walk over |
| Re: AFCON: Tunisia Head Coach, 12 Players Contract COVID-19, To Miss Nigeria Clash by Pidginboss: 4:57pm On Jan 22, 2022 |
VitoCorleone:CAF don talk say any team wey no fit meet up with 11 player go lose the match on walk over |
| Re: AFCON: Tunisia Head Coach, 12 Players Contract COVID-19, To Miss Nigeria Clash by karzyharsky(m): 4:57pm On Jan 22, 2022 |
The players left go like proof themselves |
| Re: AFCON: Tunisia Head Coach, 12 Players Contract COVID-19, To Miss Nigeria Clash by Otuegbe: 4:58pm On Jan 22, 2022 |
Make them no effect our boys. We still have semi and finals to play. Not good news at all . Because the ones not positive yet can still be potential carriers |
| Re: AFCON: Tunisia Head Coach, 12 Players Contract COVID-19, To Miss Nigeria Clash by Titaniumental: 4:59pm On Jan 22, 2022 |
VitoCorleone:They will prolly allow them to call in more players |
| Re: AFCON: Tunisia Head Coach, 12 Players Contract COVID-19, To Miss Nigeria Clash by Cutecharlz(m): 4:59pm On Jan 22, 2022 |
Opportunity to stake Nigeria straight win now that the odd is still high... |
| Re: AFCON: Tunisia Head Coach, 12 Players Contract COVID-19, To Miss Nigeria Clash by merits(m): 5:00pm On Jan 22, 2022 |
thank GOD oooo.no be juju be that. |
| Re: AFCON: Tunisia Head Coach, 12 Players Contract COVID-19, To Miss Nigeria Clash by nickyj19: 5:01pm On Jan 22, 2022 |
Iseoluwani:getaway you e go do una lyk blue film |
| Re: AFCON: Tunisia Head Coach, 12 Players Contract COVID-19, To Miss Nigeria Clash by ButterBurger: 5:02pm On Jan 22, 2022 |
It's unfair, make dem postpone am. Haba which kine juju be this. |
| Re: AFCON: Tunisia Head Coach, 12 Players Contract COVID-19, To Miss Nigeria Clash by galaxy2020(m): 5:02pm On Jan 22, 2022 |
Already made excuse for losing to super eagles. |
| Re: AFCON: Tunisia Head Coach, 12 Players Contract COVID-19, To Miss Nigeria Clash by EmekaBlue(m): 5:02pm On Jan 22, 2022 |
Eguavon do juju come this Afcon |
| Re: AFCON: Tunisia Head Coach, 12 Players Contract COVID-19, To Miss Nigeria Clash by wiseone28: 5:02pm On Jan 22, 2022 |
And we are playing Ghana for world cup playoff |
| Re: AFCON: Tunisia Head Coach, 12 Players Contract COVID-19, To Miss Nigeria Clash by FreeStuffsNG: 5:03pm On Jan 22, 2022 |
Eeya... It's quite unfortunate. Lord, please heal them to the glory of your name. |
| Re: AFCON: Tunisia Head Coach, 12 Players Contract COVID-19, To Miss Nigeria Clash by Bahamas95(m): 5:03pm On Jan 22, 2022 |
I said it! These North Africans have started with their antics again.....They are so annoying. |
| Re: AFCON: Tunisia Head Coach, 12 Players Contract COVID-19, To Miss Nigeria Clash by planetx: 5:04pm On Jan 22, 2022 |
Covid scam tested positive my ass. You can make a banana, orange, dog ,cat anything positive with that Covid scam test. |
| Re: AFCON: Tunisia Head Coach, 12 Players Contract COVID-19, To Miss Nigeria Clash by BlackSpanner: 5:07pm On Jan 22, 2022 |
wiseone28:Yes. Ghana |
| Re: AFCON: Tunisia Head Coach, 12 Players Contract COVID-19, To Miss Nigeria Clash by EmekaBlue(m): 5:08pm On Jan 22, 2022 |
Cutecharlz:Information is power But anything can still happen No go over stake o |
| Re: AFCON: Tunisia Head Coach, 12 Players Contract COVID-19, To Miss Nigeria Clash by ojun50(m): 5:08pm On Jan 22, 2022 |
Abeg make them come play the match make we beat them blue and black |
| Re: AFCON: Tunisia Head Coach, 12 Players Contract COVID-19, To Miss Nigeria Clash by CaptMarvel(m): 5:09pm On Jan 22, 2022 |
Score -: 1 - 1 Penalty shoot out Winner - Nigeria |
Nigeria Vs Tunisia: Head-to-head Of 2021 Afcon's Round Of 16 Opponents • Gernot Rohr Replaces Ndidi With Esiti For Nigeria’s Clash Against Ukraine • Tunisia Vs Nigeria: AFCON Third Place (0 - 1) Full Time • 2 • 3 • 4
Checkout New Super Eagles Jersey And Kit Developed By New Sponsors Nike(pics • Tanya Okpala Wanders The Streets In Awka (Video) • CHAN 2016: Nigeria Vs Tunisia (1 - 1) On 22nd January 2016


Dem dey fear ni