Abeg Waytin Kill TRUE LOVE ? - Romance - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › Abeg Waytin Kill TRUE LOVE ? (1133 Views)
| Abeg Waytin Kill TRUE LOVE ? by Blessingsam2318(op): 7:32am On Apr 04, 2022 |
Can someone explain to me ![]() |
| Re: Abeg Waytin Kill TRUE LOVE ? by Nobody: 7:34am On Apr 04, 2022 |
Sapa!! |
| Re: Abeg Waytin Kill TRUE LOVE ? by illicit(m): 7:37am On Apr 04, 2022 |
Yahoo boys |
| Re: Abeg Waytin Kill TRUE LOVE ? by superCleanworks(m): 7:37am On Apr 04, 2022 |
Na idi amin kill am |
| Re: Abeg Waytin Kill TRUE LOVE ? by Vinnie2000(m): 7:42am On Apr 04, 2022 |
Android phone, Instagram and dat Assurance song from Davido! |
| Re: Abeg Waytin Kill TRUE LOVE ? by Blessingsam2318(op): 7:44am On Apr 04, 2022 |
illicit:True feelings |
| Re: Abeg Waytin Kill TRUE LOVE ? by Blessingsam2318(op): 7:44am On Apr 04, 2022 |
Juliet751:na lie ![]() |
| Re: Abeg Waytin Kill TRUE LOVE ? by Nobody: 7:45am On Apr 04, 2022 |
Blessingsam2318:Okay. |
| Re: Abeg Waytin Kill TRUE LOVE ? by Boogyman557: 7:46am On Apr 04, 2022 |
Holly Gram My BLODA!IF u ASK me, Na who I go ASK! U self know no, Me know no, PESIN wey de TEACH me know no! LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
| Re: Abeg Waytin Kill TRUE LOVE ? by Blessingsam2318(op): 7:47am On Apr 04, 2022 |
Boogyman557:Weed chap! For my dialect, ayin ikong ekpo ![]() |
| Re: Abeg Waytin Kill TRUE LOVE ? by McGg: 7:49am On Apr 04, 2022 |
Na Nigerian girls over entitlement mentality kill am |
| Re: Abeg Waytin Kill TRUE LOVE ? by Anthonyoz(m): 7:50am On Apr 04, 2022 |
Money , money and money |
| Re: Abeg Waytin Kill TRUE LOVE ? by Nobody: 7:53am On Apr 04, 2022 |
Boogyman557:Como body for WEED man!! |
| Re: Abeg Waytin Kill TRUE LOVE ? by Nobody: 7:59am On Apr 04, 2022 |
Blessingsam2318:Afó amesé kéne anwóng ikóng ekpó? ![]() |
| Re: Abeg Waytin Kill TRUE LOVE ? by Blessingsam2318(op): 8:03am On Apr 04, 2022 |
| Re: Abeg Waytin Kill TRUE LOVE ? by EmzyT: 8:03am On Apr 04, 2022 |
| Re: Abeg Waytin Kill TRUE LOVE ? by Nobody: 8:09am On Apr 04, 2022 |
Nothing kill am, true love was only a figment of our imagination. What we saw as true love back them was vagina people manipulating dick people to believe their pretences. Now that dick people's eyes are opened, it seems true love doesn't exist anymore but the truth is, it never existed.
|
| Re: Abeg Waytin Kill TRUE LOVE ? by Nobody: 8:12am On Apr 04, 2022 |
Blessingsam2318:Ikóng ekpó adó iném mfàng na ![]() Mkpong adó birthday mmi, nkó ayá show love na ![]() |
| Re: Abeg Waytin Kill TRUE LOVE ? by kingscare1(m): 8:17am On Apr 04, 2022 |
Juliet751:Then put body where? Weed is love! |
| Re: Abeg Waytin Kill TRUE LOVE ? by Blessingsam2318(op): 8:18am On Apr 04, 2022 |
SmellySperm:I go give u weed ![]() |
| Re: Abeg Waytin Kill TRUE LOVE ? by kingscare1(m): 8:18am On Apr 04, 2022 |
Love can never leave us alone - Bob Marley |
| Re: Abeg Waytin Kill TRUE LOVE ? by Nobody: 8:20am On Apr 04, 2022 |
kingscare1: |
| Re: Abeg Waytin Kill TRUE LOVE ? by Boogyman557: 8:41am On Apr 04, 2022 |
| Re: Abeg Waytin Kill TRUE LOVE ? by DroppingLiquid: 8:44am On Apr 04, 2022 |
But is Nigeria the poorest country in the world? Why are other citizens of poorer country not as terrible as ours? I think our problem is deeply rooted in our DNA |
| Re: Abeg Waytin Kill TRUE LOVE ? by Ximenez(m): 10:13am On Apr 04, 2022 |
Poverty. |
| Re: Abeg Waytin Kill TRUE LOVE ? by Ximenez(m): 10:14am On Apr 04, 2022 |
DroppingLiquid:Modified. Ladies in other countries, (most) Have skills and/or talent. So they don't need your stuff to love you. |
| Re: Abeg Waytin Kill TRUE LOVE ? by Shadysen: 11:05am On Apr 04, 2022 |
SmellySperm:lol |
| Re: Abeg Waytin Kill TRUE LOVE ? by Shadysen: 11:06am On Apr 04, 2022 |
Money |
| Re: Abeg Waytin Kill TRUE LOVE ? by Shadysen: 11:09am On Apr 04, 2022 |
SmellySperm:well done, weed smokers. I know grab you guys. |
| Re: Abeg Waytin Kill TRUE LOVE ? by Robertgreene1(m): 11:31am On Apr 04, 2022 |
God... Like why did he even create human beings at all in d first place sef.. To just be playing us against each other like puppets..then be watching our reactions like movies or what |
| Re: Abeg Waytin Kill TRUE LOVE ? by Nobody: 11:33am On Apr 04, 2022 |
Blessingsam2318:You no well
|
| Re: Abeg Waytin Kill TRUE LOVE ? by Nobody: 11:37am On Apr 04, 2022 |
Shadysen:Abadié? Where you located? |
“There’s No True Love In The UK” – Lady Cries Out, Advises Nigerians To Bring Th • Ladies Una Go Hear Am Now Buhari Don Win "Abeg No Join Ashawo! • Queen Okafor Shows Cleavage, Reveals She's Looking For True Love • 2 • 3 • 4
How Many Of You See This (pic) • Which One Would You Rather Loose Between Your Phone And Your Relationship? • It Seems Women Find Hustling Fine Boys Attractive.


My BLODA!
