₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,329,107 members, 8,438,834 topics. Date: Saturday, 04 July 2026 at 04:56 AM

Toggle theme

Gistlover To Faith Morey: 'No Be Davido Papa Dey Bankroll You?' - Celebrities - Nairaland

Nairaland ForumEntertainmentCelebritiesGistlover To Faith Morey: 'No Be Davido Papa Dey Bankroll You?' (52496 Views)

1 2 3 4 5 Reply (Go Down)

Gistlover To Faith Morey: 'No Be Davido Papa Dey Bankroll You?' by Omaokoli(op): 4:35pm On Apr 04, 2022
Controversial Instagram blogger, Gistlover, has called out U.S. based Nigerian super model and actress, Morey Faith.

According to the gossip blogger, Davido’s dad, Deji Adeleke, is the financier to her luxury lifestyle.

Gistlover wrote;

“Hello tueh tueh,All these aspire to perspire gehs, run ooo, all of una go collect woto woto this time around,Faith Morey will you keep kwayet ���all these small gehs big God, No be Davido papa Dey bankroll you, no make me vex ooo, meshonu gi there, I just came back so I still Dey booth, Adeleke bought you that car wey you term hardwork, you go about saying your oyinbo husband no get prick, you nor know before abi, Faith Zukwanike first, the Vawulence will go round, make una calm down first, i come in peace ooo, igi ewedu oni wo pawa ooo.

Faith faith, this motor wey you dey use do motivational speaker, who boughted��(bought)it for you, No be Adeleke bankroll am, Zukwanike first, all of una go collect woto woto, this Vawulence go reach Snapchat slay Queens and Big yeye girls too, ruining homes up and down.
#Ogun kee una this time around , if them want collect page make them come kia kia, this time around we came prepared, enough of all these deceits, Yeyebrities too, all una chapter wey don close, Na Reloaded we go use an do for website���i Dey booth first, i Dey come”

https://www.instagram.com/p/Cb7xzC_Dnnr/?utm_medium=copy_link

Re: Gistlover To Faith Morey: 'No Be Davido Papa Dey Bankroll You?' by dollynnn(f): 4:44pm On Apr 04, 2022
It is finished!
No one seems to be innocent and 'clean afterall
Re: Gistlover To Faith Morey: 'No Be Davido Papa Dey Bankroll You?' by Nobody: 4:50pm On Apr 04, 2022
What is her business inside, the last time I checked non of the Adeleke’s complained to her/him. People don’t mind their business these days.
Re: Gistlover To Faith Morey: 'No Be Davido Papa Dey Bankroll You?' by colossus91(m): 11:39pm On Apr 04, 2022
Gistliver na cultist I swear
Re: Gistlover To Faith Morey: 'No Be Davido Papa Dey Bankroll You?' by tyson98: 11:49pm On Apr 04, 2022
Na dragging season we dey
Re: Gistlover To Faith Morey: 'No Be Davido Papa Dey Bankroll You?' by Mykelslim: 7:32am On Apr 05, 2022
grin

Re: Gistlover To Faith Morey: 'No Be Davido Papa Dey Bankroll You?' by JOACHINpedro: 8:00am On Apr 05, 2022

Re: Gistlover To Faith Morey: 'No Be Davido Papa Dey Bankroll You?' by medriano: 8:45am On Apr 05, 2022
This one loud. That is how they deceive gullible girls into believing they work really hard and legit to acquire all that they have.lairs. Gistlover , drag them very well.
Re: Gistlover To Faith Morey: 'No Be Davido Papa Dey Bankroll You?' by thrillionaire(m): 9:22am On Apr 05, 2022
Faith Morey.. I follow her on Instagram and I must say she's living the life.
Alot of people don't really care about their hustle these days, all they want is to live the soft life as long as they feel they don't hurt no one.
Also many people criticising these people will jump in only if they got the opportunity. Facts.
Re: Gistlover To Faith Morey: 'No Be Davido Papa Dey Bankroll You?' by Kobicove(m): 9:27am On Apr 05, 2022
Dem don open this one nyash grin
Re: Gistlover To Faith Morey: 'No Be Davido Papa Dey Bankroll You?' by slawormiir:
Damnnn niggarrrr
Not surprised

medriano:
This one loud. That is how they deceive gullible girls into believing they work really hard and legit to acquire all that they have.lairs. Gistlover , drag them very well.
I dey tell you

Forming hard work...

God protects us from broke ass bitches

Even the ones in the street that are not connected to rich men still dey get thier allowee from men

If you have the opportunity to have access into a Nigeria girl bank account or you can access her alert then you will see the numerous 2k, 3k, 4k, 5k alert that enters thier phone every day
Then you begin to wonder who are these pussy ass men doing this daily transfers...instead of them to allow all these baby girls to go and work and earn money
Re: Gistlover To Faith Morey: 'No Be Davido Papa Dey Bankroll You?' by Authoreety:
Yea, really good to know...


Na so dem go dey decieve small girls into trading their destinies
Re: Gistlover To Faith Morey: 'No Be Davido Papa Dey Bankroll You?' by Gunboysavage(m): 10:46am On Apr 05, 2022
Opps!
Everybody is just mad grin
Re: Gistlover To Faith Morey: 'No Be Davido Papa Dey Bankroll You?' by illicit(m): 10:47am On Apr 05, 2022
Oh wow

Like father like son

Them not gree let our girls rest
Re: Gistlover To Faith Morey: 'No Be Davido Papa Dey Bankroll You?' by Tetrahedron(m): 10:47am On Apr 05, 2022
It is finished!
Re: Gistlover To Faith Morey: 'No Be Davido Papa Dey Bankroll You?' by KamsiViva: 10:47am On Apr 05, 2022
Gistlover na clout chaser ...
Nothing more
Re: Gistlover To Faith Morey: 'No Be Davido Papa Dey Bankroll You?' by Rhado: 10:47am On Apr 05, 2022
Dem don drag Davido papa enta. ghen ghen. So Chief Deji dey Bleep laidis. Like father like son.
Re: Gistlover To Faith Morey: 'No Be Davido Papa Dey Bankroll You?' by Nobody: 10:47am On Apr 05, 2022
They always quick to call out ladies doing well
Some of us work hard to earn. Not all ladies accepts cash gifts from these guys who always want smth in return
Re: Gistlover To Faith Morey: 'No Be Davido Papa Dey Bankroll You?' by ignis: 10:47am On Apr 05, 2022
See finishings
Re: Gistlover To Faith Morey: 'No Be Davido Papa Dey Bankroll You?' by chronique(m): 10:47am On Apr 05, 2022
The hustle is real. Ladies dey try sha. But then again, Adeleke is not married to anyone and baba must find where to nut put from time to time. No crime committed but these girls should learn to own up to their lifestyle and stop passing off these things as proceeds from hard work.
Re: Gistlover To Faith Morey: 'No Be Davido Papa Dey Bankroll You?' by afonjabreed(m): 10:48am On Apr 05, 2022
Find link
Do small Potty business.
Preach about hard work and Become a role model to the deluded young ladies out there.

Na so all these ex BBN Female housemates Dey always receive gift from Ghost fans, claiming CEOs and we no see business wey dem Dey do.
Do your dirt in private, don’t come and be exposing your dirty underwear outside.

Re: Gistlover To Faith Morey: 'No Be Davido Papa Dey Bankroll You?' by Kingpele(m): 10:49am On Apr 05, 2022
Olosho business is growing
Re: Gistlover To Faith Morey: 'No Be Davido Papa Dey Bankroll You?' by tolumizzy(m): 10:49am On Apr 05, 2022
O deep
Re: Gistlover To Faith Morey: 'No Be Davido Papa Dey Bankroll You?' by jericco1(m): 10:49am On Apr 05, 2022
Where is the proof
Re: Gistlover To Faith Morey: 'No Be Davido Papa Dey Bankroll You?' by Brokeloser: 10:49am On Apr 05, 2022
Gistlover start this early morning with violence

Re: Gistlover To Faith Morey: 'No Be Davido Papa Dey Bankroll You?' by updatechange(m): 10:50am On Apr 05, 2022
The gistlover girl sounds pained.
Re: Gistlover To Faith Morey: 'No Be Davido Papa Dey Bankroll You?' by tillaman(m):
sad
Gbasgbos everywhere
Vawulence ooooo
Gistlover una no fit look away
1 2 3 4 5 Reply

Faith Morey Leads OCF Mission To Give Children Dignity Via Classroom RenovationPerson Papa Dey Tweet Like Small Pikin” — Dammy Krane Claps Back At DavidoFaith Morey: Some Nigerian Men Are Married To Lesbians Who Are Cheating On Them234

Ifunanya Igwe Weds Mike Ukpabia (White Wedding Photos)Iyanya Gets N20 Million Bail In "Car Theft" TrialPhotos From Comedian Akpororo's White Wedding Event