₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,346,871 members, 8,525,600 topics. Date: Thursday, 26 November 2026 at 10:47 PM

Toggle theme

I Need Advice Pls - Romance (2) - Nairaland

Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › I Need Advice Pls (1549 Views)

1 2 Reply (Go Down)

Re: I Need Advice Pls by Youngerikan(op): 5:34pm On Apr 17, 2022
MrBrownJay1:
THOU SHALL NOT SHIIT WHERE YOU EAT/SLEEP!!!!!
oga mi I no understand parables I be small pikin
Re: I Need Advice Pls by chuksdsilent: 5:38pm On Apr 17, 2022
chatinent:
So what if you spoke to her and she tells you NO, and that she was just being friendly? I hope you'll not pack out of that compound or come home only at night?

You dey fall for infatuation carelessly still.dey call yourself alpha male. Alaye, ekwesịrị ka e were mortal tie gị wotowoto.
cheesy grin

You just crack me up this evening. The guy just dey fall anyhow for infuatiation

High possibilty the girl go say no self

Op no shit where you dey eat.
Re: I Need Advice Pls by MrBrownJay1(m): 6:00pm On Apr 17, 2022
Youngerikan:
oga mi I no understand parables I be small pikin
TRANSLATION: dont fukc around with Neighbors/colleagues etc because when the r/ship is over and your partner turns to SHE-devil, your home/work may be affected by your poor choices.
imagine after a few months, you dump that neighbor of yours, and now bring a new girl over AND/OR you dump your colleague and she now becomes your superior at work. do you think old girl will jejely sit here thinking:" oh how nice...."?!

you dont need the drama!!!!
Re: I Need Advice Pls by loosecanon50(m): 6:16pm On Apr 17, 2022
chatinent:
So what if you spoke to her and she tells you NO, and that she was just being friendly? I hope you'll not pack out of that compound or come home only at night?

You dey fall for infatuation carelessly still.dey call yourself alpha male. Alaye, ekwesịrị ka e were mortal tie gị wotowoto.
grin
Re: I Need Advice Pls by 1868abb: 12:04am On Apr 18, 2022
[s]
Officialgarri:
He said he wants to talk like an alpha male grin grin
[/s]
Re: I Need Advice Pls by Youngerikan(op): 7:18am On Apr 18, 2022
chuksdsilent:
cheesy grin

You just crack me up this evening. The guy just dey fall anyhow for infuatiation

High possibilty the girl go say no self

Op no shit where you dey eat.
of course I fuccked up, na no I later get if knw I for follow the advice of elders.
Make my feet dey drag ground for compound na he remain now.....
Abeg make person console me I dey cry like dis naaa.....
Re: I Need Advice Pls by Youngerikan(op): 7:22am On Apr 18, 2022
MrBrownJay1:
TRANSLATION: dont fukc around with Neighbors/colleagues etc because when the r/ship is over and your partner turns to SHE-devil, your home/work may be affected by your poor choices.
imagine after a few months, you dump that neighbor of yours, and now bring a new girl over AND/OR you dump your colleague and she now becomes your superior at work. do you think old girl will jejely sit here thinking:" oh how nice...."?!

you dont need the drama!!!!
of course I fuccked up, na no I later get if knw I for follow the advice of elders.
Make my feet dey drag ground for compound na he remain now.....
Abeg make person console me I dey cry like dis naaa.....
Re: I Need Advice Pls by Youngerikan(op): 7:24am On Apr 18, 2022
chatinent:
So what if you spoke to her and she tells you NO, and that she was just being friendly? I hope you'll not pack out of that compound or come home only at night?

You dey fall for infatuation carelessly still.dey call yourself alpha male. Alaye, ekwesịrị ka e were mortar tie gị wotowoto.
of course I fuccked up, na no I later get if knw I for follow the advice of elders.
Make my feet dey drag ground for compound na he remain now.....
Abeg make person console me I dey cry like dis naaa.....
Re: I Need Advice Pls by Blunttruth: 7:24am On Apr 18, 2022
Youngerikan:
I just moved a to a new house, their is dis one of my neighbors so much crushing on me and I want to take her out for date tonight and she don already accept, but I don't just know wat to say for there and how to talk to express my feelings like an alpha male, I'm queit person and I don't like talking too much and I cherish my dignity, I don't just have the mental stress to chase ladies, how do I get this out tonight without no bruisehuhhuh? Abeg!!!!!
I would not date a neighbor.

If you insist on doing so. Be yourself, just be a gentleman and use your sense.
Re: I Need Advice Pls by chatinent: 7:56am On Apr 18, 2022
Youngerikan:
of course I fuccked up, na no I later get if knw I for follow the advice of elders.
Make my feet dey drag ground for compound na he remain now.....
Abeg make person console me I dey cry like dis naaa.....
Ok you don follow the banny talk? How e go?
Re: I Need Advice Pls by Karleb(m): 8:01am On Apr 18, 2022
Youngerikan:
of course I fuccked up, na no I later get if knw I for follow the advice of elders.
Make my feet dey drag ground for compound na he remain now.....
Abeg make person console me I dey cry like dis naaa.....
Get a grip. Be a man.

Rejection is part of life.
Re: I Need Advice Pls by Youngerikan(op): 11:38am On Apr 18, 2022
chatinent:
Ok you don follow the banny talk? How e go?
she categoryly told 3 things
1.she cant date a neighbor
2. Dat I can't be like dis without having a girlfriend
3. Dat she also av a boyfriend
Re: I Need Advice Pls by chatinent: 11:54am On Apr 18, 2022
Youngerikan:
she categoryly told 3 things
1.she cant date a neighbor
2. Dat I can't be like dis without having a girlfriend
3. Dat she also av a boyfriend
Wow.

I think I bin yarn you this matter.

Even if you feel person like you, allow things settle by itself. Sometimes, people are merely friendly and not crushing.

Now you have annual rent of shame to go in and come out. Chai
Re: I Need Advice Pls by Youngerikan(op): 11:58am On Apr 18, 2022

walai, I don enter one chance, and dos girls plenty for our compound and na me be the only guy wey they there. Make I just carry basket they cry inside like dis....
Because every talk go be on my matter
Re: I Need Advice Pls by Youngerikan(op): 11:58am On Apr 18, 2022
Because every talk go be on my matter
Re: I Need Advice Pls by richidinho(m): 12:08pm On Apr 18, 2022
Youngerikan:
Because every talk go be on my matter
Not true bro!

Continue doing your things on a normal way, no pretense,I repeat don't pretend on anything, just be urself.

Invite woman if you need one, bring your babe home anytime you want, cook and invite her if you like.

Laugh and play with them.

Las Las d punnany is still yours, you don't toast a neighbor,things just flow with time
Re: I Need Advice Pls by chatinent: 12:16pm On Apr 18, 2022
Youngerikan:
walai, I don enter one chance, and dos girls plenty for our compound and na me be the only guy wey they there. Make I just carry basket they cry inside like dis....
Because every talk go be on my matter
Just be a man.

You can use the rebuttal to reinstate your pride. Chat am up and tell am you really didn't want a relationship. You just wanted to see if she'll lie she didn't have a boyfriend like others girls wey dey come.

Na update I give you so
Re: I Need Advice Pls by Youngerikan(op): 5:18pm On Apr 18, 2022
chatinent:
Just be a man.

You can use the rebuttal to reinstate your pride. Chat am up and tell am you really didn't want a relationship. You just wanted to see if she'll lie she didn't have a boyfriend like others girls wey dey come.

Na update I give you so
lol, of course I really bleeped up.. d girl wey dey anxious anytime wey she see before don get liver, if u see the kind confidence wey she take dey Waka for my front now just feel like make I no come home again... But I go just try make the tension calm down Sha... But I bleeped up..............
1 2 Reply

My Gf Is SS And I'm AA Pls Advice Pls • My Friend's Marriage Is On Fire , I Need Advice Pls • am i supposed to be scared of her or its normal among ladies?.. advice pls • 2 • 3 • 4

Two Strong Ladies Fight Over Man On Highway; Naked Themselves – Video • Sexy House Maid • University Lady Confesses To Infecting Over 20 Guys With HIV On Campus