₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,326,426 members, 8,426,462 topics. Date: Sunday, 14 June 2026 at 10:16 AM

Toggle theme

Virgin Guys And Ladies Thread (strictly Virgins) - Romance (22) - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralRomanceVirgin Guys And Ladies Thread (strictly Virgins) (62081 Views)

1 2 3 ... 19 20 21 22 23 24 25 ... 78 Reply (Go Down)

Re: Virgin Guys And Ladies Thread (strictly Virgins) by ObamaMessi: 6:56pm On May 13, 2022
Fcmb2022:
Yes tnx.
and my house is very far oooooooo
Ok.but just describe am.
Re: Virgin Guys And Ladies Thread (strictly Virgins) by ObamaMessi: 6:59pm On May 13, 2022
Fcmb2022 , Beautygoddesss don vex o.na joke we dey joke with u o haunty.me sef i dey go offline now.see ya later.
Re: Virgin Guys And Ladies Thread (strictly Virgins) by Beautygoddesss: 7:00pm On May 13, 2022
ObamaMessi:
Fcmb2022 , Beautygoddesss don vex o.na joke we dey joke with u o haunty.me sef i dey go offline now.see ya later.
am nt angry o.i went to cook b4 o abeg o
Re: Virgin Guys And Ladies Thread (strictly Virgins) by Beautygoddesss: 7:02pm On May 13, 2022
Fcmb2022:
Ehhhh I go tell ur oga . @Victor USA : collect ur money oooooo
abeg which money?
Re: Virgin Guys And Ladies Thread (strictly Virgins) by Benwallt(m): 7:08pm On May 13, 2022
ObamaMessi:
Guys, Beautygoddesss Benwallt Fcmb2022 victor sent his regards to u and that he is missing u guys so much.But he said he's not happy with us except his sweetheart ( Beautygoddesss who they comunicate daily ) for not caring about him.
I don try reach am but his number nor dey connect
Re: Virgin Guys And Ladies Thread (strictly Virgins) by ObamaMessi: 7:33pm On May 13, 2022
Beautygoddesss:
am nt angry o.i went to cook b4 o abeg o
Ok better, what did u cook for us? i hope u did not add kerosene to the soup.
Re: Virgin Guys And Ladies Thread (strictly Virgins) by ObamaMessi: 7:34pm On May 13, 2022
Benwallt:
I don try reach am but his number nor dey connect
U can try it again. i just called again bt no response.
Re: Virgin Guys And Ladies Thread (strictly Virgins) by Beautygoddesss: 7:38pm On May 13, 2022
ObamaMessi:
Ok better, what did u cook for us? i hope u did not add kerosene to the soup.
no i cooked egusi soup with eba and fufu
Re: Virgin Guys And Ladies Thread (strictly Virgins) by ObamaMessi: 7:54pm On May 13, 2022
Beautygoddesss:
no i cooked egusi soup with eba and fufu
Egusi na victor's favourite.it's like u can take care of my friend o.
Re: Virgin Guys And Ladies Thread (strictly Virgins) by Beautygoddesss: 7:59pm On May 13, 2022
ObamaMessi:
Egusi na victor's favourite.it's like u can take care of my friend o.
nawa o i 4 nor talk o
Re: Virgin Guys And Ladies Thread (strictly Virgins) by ObamaMessi: 8:01pm On May 13, 2022
Beautygoddesss:
nawa o i 4 nor talk o
U dey fall my hand o
Re: Virgin Guys And Ladies Thread (strictly Virgins) by Beautygoddesss: 8:26pm On May 13, 2022
ObamaMessi:
U dey fall my hand o
y u go say i add kerosene 4 food
Re: Virgin Guys And Ladies Thread (strictly Virgins) by ObamaMessi: 8:29pm On May 13, 2022
Beautygoddesss:
y u go say i add kerosene 4 food
Na him make u angry? sorry. u fit take care of my friend
Re: Virgin Guys And Ladies Thread (strictly Virgins) by Beautygoddesss: 8:38pm On May 13, 2022
ObamaMessi:
Na him make u angry? sorry. u fit take care of my friend
ok
Re: Virgin Guys And Ladies Thread (strictly Virgins) by Fcmb2022(f): 8:41pm On May 13, 2022
Beautygoddesss:
abeg which money?
Bride price na ..
Na joke ooooooooo
Re: Virgin Guys And Ladies Thread (strictly Virgins) by Beautygoddesss: 8:43pm On May 13, 2022
Fcmb2022:
Bride price na ..
Na joke ooooooooo
i no na,i neva reach to marry abeg
Re: Virgin Guys And Ladies Thread (strictly Virgins) by Fcmb2022(f): 8:47pm On May 13, 2022
ObamaMessi:
Egusi na victor's favourite.it's like u can take care of my friend o.
Na true talk be dat cheesy
Re: Virgin Guys And Ladies Thread (strictly Virgins) by Fcmb2022(f): 8:48pm On May 13, 2022
ObamaMessi:
U dey fall my hand o
You get
Re: Virgin Guys And Ladies Thread (strictly Virgins) by Fcmb2022(f): 8:50pm On May 13, 2022
Beautygoddesss:
ok
Awwwww you don dey blush abi!!??
Re: Virgin Guys And Ladies Thread (strictly Virgins) by Fcmb2022(f): 8:52pm On May 13, 2022
Beautygoddesss:
i no na,i neva reach to marry abeg
Na who talk am..?
Re: Virgin Guys And Ladies Thread (strictly Virgins) by Beautygoddesss: 8:55pm On May 13, 2022
Fcmb2022:
Awwwww
you don dey blush abi!!??
oooooooo embarassed u wey dey talk,where our inlaw(kilmod)
Re: Virgin Guys And Ladies Thread (strictly Virgins) by Beautygoddesss: 8:57pm On May 13, 2022
Fcmb2022:
Awwwww you don dey blush abi!!??
Fcmb2022:
Na who talk am..?
Fcmb2022:
Awwwww you don dey blush abi!!??
na me talk am na
Re: Virgin Guys And Ladies Thread (strictly Virgins) by Fcmb2022(f): 9:00pm On May 13, 2022
grin
Beautygoddesss:
na me talk am na
Who be dat I no dey see anybody ooooo grin
Beautygoddesss:
na me talk am na
Who be dat I no dey see anybody ooooo
Re: Virgin Guys And Ladies Thread (strictly Virgins) by Fcmb2022(f): 9:02pm On May 13, 2022
Beautygoddesss:
oooooooo embarassed u wey dey talk,where our inlaw(kilmod)
For my room smiley
Re: Virgin Guys And Ladies Thread (strictly Virgins) by Beautygoddesss: 9:04pm On May 13, 2022
Fcmb2022:
For my room smiley
ewoooo watin he dey do?
Re: Virgin Guys And Ladies Thread (strictly Virgins) by Beautygoddesss: 9:06pm On May 13, 2022
Fcmb2022:
grin
Who be dat I no dey see anybody ooooo grin
Who be dat I no dey see anybody ooooo
nawa o GOD i don suffer naso i small say dey nor dey see me.fcmb u be witch ogringrin
Re: Virgin Guys And Ladies Thread (strictly Virgins) by Beautygoddesss: 9:09pm On May 13, 2022
Fcmb2022:
Na true talk be dat cheesy
normally i be wife materialgrin
Re: Virgin Guys And Ladies Thread (strictly Virgins) by Beautygoddesss: 9:10pm On May 13, 2022
Fcmb2022:
You get
i get watinhuh
Re: Virgin Guys And Ladies Thread (strictly Virgins) by Fcmb2022(f): 9:13pm On May 13, 2022
Beautygoddesss:
i get watinhuh
that's not a question Luv its just street vibe. as in you get abi !!
Re: Virgin Guys And Ladies Thread (strictly Virgins) by Fcmb2022(f): 9:14pm On May 13, 2022
Beautygoddesss:
ewoooo watin he dey do?
Deep things...
Re: Virgin Guys And Ladies Thread (strictly Virgins) by Beautygoddesss: 9:16pm On May 13, 2022
Fcmb2022:
Deep things...
ehhh so he dey the down side abigrin
Re: Virgin Guys And Ladies Thread (strictly Virgins) by Fcmb2022(f): 9:17pm On May 13, 2022
Beautygoddesss:
normally i be wife materialgrin
For sure ,101 yards grin
1 2 3 ... 19 20 21 22 23 24 25 ... 78 Reply

How Do You Know If A Lady Is Not A Virgin?? GuysVirgin Guys, Please Do Not Marry Non-virgin LadiesReality Every Guy Need To Know ( STRICTLY REDPILL) ...234

Does Sex Actually Reduce One's Grace And Favor?When You Tell Her To Send You A Picture Of Herself In The ShowerIf You Want To Look Very Attractive To People, Do This.