Who Is Kelly Sef?? - Romance - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › Who Is Kelly Sef?? (1229 Views)
| Who Is Kelly Sef?? by Beautygoddesss(op): 9:55pm On Jun 12, 2022 |
Wait sef who be this kelly wey ona dey die for,i just dey hear the name-kelly kelly kelly.if i may ask who is she ![]() |
| Re: Who Is Kelly Sef?? by RichProminent(m): 10:00pm On Jun 12, 2022 |
Beautygoddesss:Na ya bf to be |
| Re: Who Is Kelly Sef?? by Beautygoddesss(op): 10:01pm On Jun 12, 2022 |
RichProminent:oga na girl o |
| Re: Who Is Kelly Sef?? by RichProminent(m): 10:04pm On Jun 12, 2022 |
| Re: Who Is Kelly Sef?? by Beautygoddesss(op): 10:06pm On Jun 12, 2022 |
| Re: Who Is Kelly Sef?? by zickyclef: 10:17pm On Jun 12, 2022 |
Ask ur bf |
| Re: Who Is Kelly Sef?? by fairwilliams: 11:04pm On Jun 12, 2022 |
R. Kelly na musician ooo.
Guilty of raping minors and abusing w0men |
| Re: Who Is Kelly Sef?? by PumpumPrince: 1:24pm On Jul 18, 2022 |
Beautygoddesss:helo again, please can I book U and KristaPretty in Saturday coz I need two babe to enjoy......she as all ready agree & she say I shuld ask u if u intaressted in joining us at my estate please....& dont wooory, we have eletrisity. U WANT? ![]() |
| Re: Who Is Kelly Sef?? by tnerro1(m): 1:57pm On Jul 18, 2022 |
One secondary school girl on holidays |
| Re: Who Is Kelly Sef?? by Bluezy13(m): 2:00pm On Jul 18, 2022 |
tnerro1: ![]() |
| Re: Who Is Kelly Sef?? by shellybee: 7:58pm On Jul 18, 2022 |
Nvm |
Which Kind Love Be This Sef (picture Inside) • Hisss...so No Be All Calabar Girls Sabi Nack Sef • Una No De Even Waste Time Sef, Wetin Be This?? • 2 • 3 • 4
Wat Will Make A Gal Visit U For The First Time And Decide Not To Come Back Again • Problems Of Men! • Actors Are Struggling, Actresses Are Buying New Cars And Properties



