Sapa Concoction Rice - Food (2) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Food › Sapa Concoction Rice (56275 Views)
| Re: Sapa Concoction Rice by oxygenlove(m): 5:33pm On Jul 23, 2022 |
Una Weldon....... hungry dey wire me for here ...food Food food full front page ![]() |
| Re: Sapa Concoction Rice by fluffybaby(f): 5:33pm On Jul 23, 2022 |
The Rice make sense |
| Re: Sapa Concoction Rice by bignero: 5:34pm On Jul 23, 2022 |
Sapa node worry me, but i like this kind rice.. Sharp sharp.. No stress |
| Re: Sapa Concoction Rice by Way4orward: 5:34pm On Jul 23, 2022 |
Next... |
| Re: Sapa Concoction Rice by Lamasta(m): 5:35pm On Jul 23, 2022 |
robinso01:Especially red oil ![]() |
| Re: Sapa Concoction Rice by Demurkelly: 5:35pm On Jul 23, 2022 |
Channah1:What phone did you use please?? |
| Re: Sapa Concoction Rice by Philomath1212: 5:35pm On Jul 23, 2022 |
Channah1:Understand what Abeg you're rich, super rich sef....This is not in the category of Sapa at all.... |
| Re: Sapa Concoction Rice by Ihavethingstodo: 5:35pm On Jul 23, 2022 |
Sapa ke? This is party jollof rice to some families in this economy o |
| Re: Sapa Concoction Rice by Flysinglemom(f): 5:36pm On Jul 23, 2022 |
There is fish there, so it's not Sapa. Real sapa rice no even get fresh pepper, just oil,rice, grounded pepper, Maggi and salt. |
| Re: Sapa Concoction Rice by Pootle: 5:36pm On Jul 23, 2022 |
Snapchat:this one no sabi weytin b sapa rice |
| Re: Sapa Concoction Rice by Advision: 5:36pm On Jul 23, 2022 |
Channah1:wife material cooking skill ..... ![]() |
| Re: Sapa Concoction Rice by sixtus3606(m): 5:37pm On Jul 23, 2022 |
Channah1:Madam, we don't want to understand. This meal is fxxkin rich! I understand perhaps you normaly use chicken and all ....but mheeen....THIS IS FOOD ![]() |
| Re: Sapa Concoction Rice by ARTRICK(m): 5:38pm On Jul 23, 2022 |
Sapa rice Ke, for this period bro this one na confirm rice I swear. If I see this one chop I go happyChannah1: |
| Re: Sapa Concoction Rice by DSC7: 5:38pm On Jul 23, 2022 |
Channah1:My dear nothing to understand here... Just imagine wetin u get mind dey call sapa concoction rice ![]() If na play make u stop am Abegggggg.... This meal dey rich pass wetin i dey spend almost 1k to buy here for mama put.... Of which to arrange am for house sef fit cost almost 2k... |
| Re: Sapa Concoction Rice by sixtus3606(m): 5:38pm On Jul 23, 2022 |
Channah1: ![]() |
| Re: Sapa Concoction Rice by unmask: 5:39pm On Jul 23, 2022 |
Snapchat:I no understand o.....Sapa rice with fish and fresh pepper.....Sapa rice is cooked with dry grounded pepper and one egg bought on credit. With this rice he is among the 1% |
| Re: Sapa Concoction Rice by 123readygo: 5:40pm On Jul 23, 2022 |
Lol |
| Re: Sapa Concoction Rice by Spaxon(f): 5:40pm On Jul 23, 2022 |
This one is not sapa concoction rice na Maami |
| Re: Sapa Concoction Rice by dodgelord: 5:42pm On Jul 23, 2022 |
I no like big big onion |
| Re: Sapa Concoction Rice by MrAbdul123: 5:42pm On Jul 23, 2022 |
[quote author=Channah1 post=114982068][/quote]Make my sapa see ur sapa and learn ooh.. My own dey carry me go were I no know |
| Re: Sapa Concoction Rice by Johnchrix(m): 5:43pm On Jul 23, 2022 |
This is not a Sapa rice oo.. u get expensive fish put still call am Sapa, e bi like u never chop ordinary rice with maggi and condemned palm oil without salt before. |
| Re: Sapa Concoction Rice by AngelicBeing: 5:44pm On Jul 23, 2022 |
Nice, kudos to you @ Op ![]() |
| Re: Sapa Concoction Rice by Jamesbiodun(m): 5:45pm On Jul 23, 2022 |
This is not sapa nah, na you no use blender grind the pepper ![]() |
| Re: Sapa Concoction Rice by jesus247(m): 5:46pm On Jul 23, 2022 |
This is a well garnished rice in today's Nigeria. |
| Re: Sapa Concoction Rice by delkuf(m): 5:46pm On Jul 23, 2022 |
Snapchat:Nor mind am. Sebi you still dey use fresh pepper. If original sapa own you, you go use grounded pepper |
| Re: Sapa Concoction Rice by RexTramadol1: 5:47pm On Jul 23, 2022 |
Snapchat:Na Osapa London rice |
| Re: Sapa Concoction Rice by izzy4shizzy(m): 5:47pm On Jul 23, 2022 |
Tinubu is sapa, vote wisely |
| Re: Sapa Concoction Rice by feedthenation(m): 5:47pm On Jul 23, 2022 |
---a very simple yet sumptuous looking food--- |
| Re: Sapa Concoction Rice by Nobody: 5:47pm On Jul 23, 2022 |
Sapa pro max ![]() |
| Re: Sapa Concoction Rice by Omoslim26: 5:47pm On Jul 23, 2022 |
Op this one no be sapa rice oo ![]() |
| Re: Sapa Concoction Rice by Nobody: 5:49pm On Jul 23, 2022 |
Mariangeles:Ewa Agonyin with oil soaked mini yams and fried fish! I can eat that food 365 days in the year. I will never forget ewa iya Akufi? |
| Re: Sapa Concoction Rice by Kentuforchrist(m): 5:49pm On Jul 23, 2022 |
My type of cooking just put rice then put the ingredients join and shikena |
Rate This Homemade Concoction Rice. • My Perfect Concoction Rice Recipe, You Will Finish The Whole Pot (Photos, Video) • Who Remembers This Primary School Days Method Of Cooking 'Concoction Rice'? • 2 • 3 • 4
Photos Of Grasscutter And 3 Monkeys Killed Today By A Hunter • Dog Lovers Call Out Hilda Baci & Influencer Enioluwa For Eating Dog Meat (vid) • Man Eating And Sleeping In A Restaurant In Abeokuta


Abeg you're rich, super rich sef....
bro this one na confirm rice I swear. If I see this one chop I go happy

