Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,151,554 members, 7,812,778 topics. Date: Monday, 29 April 2024 at 07:10 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / TV/Movies / BBNaija 2022 Live Updates Thread (1939099 Views)
Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread / BBNaija 2021 Live Updates Thread / BBNaija 2020 Live Updates Thread (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (155) (156) (157) (158) (159) (160) (161) ... (4305) (Reply) (Go Down)
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by TheEnforcer: 12:02am On Jul 26, 2022 |
KIDDRICAsHAWK:Na real worwor o.Haha,normally you ladies no dey like guys wey Worwor but worwor even get grade.This one na another level.You fit marry this kind guy? |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Nonso37(f): 12:30am On Jul 26, 2022 |
TheEnforcer:Did he create himself.... Make una easy dey yab person physical appearance 6 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Samueltemi337(m): 12:36am On Jul 26, 2022 |
Na boy this Doyin and Allyson come find for big brother house 2 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Nathan2016: 12:44am On Jul 26, 2022 |
Island people seems very peaceful. I bet the trenches will give us drama
|
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Dotez: 12:48am On Jul 26, 2022 |
TheEnforcer: 2 Likes
|
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Dotez: 12:48am On Jul 26, 2022 |
Samueltemi337: 2 Likes
|
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Nobody: 12:49am On Jul 26, 2022 |
Nathan2016:Lol , they have immunity. Thats why they are all acting like that. Anyway we watch! 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Nobody: 12:51am On Jul 26, 2022 |
[quote author=Dotez post=115090683][/quote] He even worwor pass laycon and portable. He must not win this year. Worwor Already started pity game and started crying over his mother stuff.
|
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Clement1111(m): 1:16am On Jul 26, 2022 |
Sheggz is gone Bella actually likes sheggz but wants him to push hard first before accepting |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Dotez: 1:17am On Jul 26, 2022 |
Bella and Sheggz will serve shippers food well well. But I’m here for the tears that usually follows after 6 Likes
|
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Samueltemi337(m): 1:29am On Jul 26, 2022 |
sheggz a simp this one go do pass ozo 14 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Samueltemi337(m): 1:31am On Jul 26, 2022 |
I feel Bella is just using this boy to catch cruise 4 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Samueltemi337(m): 1:35am On Jul 26, 2022 |
Eloswag don enter chomzy bed 2 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by COOL10(m): 1:51am On Jul 26, 2022 |
Nothing dey pain me pass than when I dey see fine boy dey zuzu. Sheggz abi what are you called : Be Kiafu . Can't you play your game without any relationship? It's now Bella of all people you picked; that one wey dey carry nose like say everywhere dey smell. 6 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Samueltemi337(m): 1:57am On Jul 26, 2022 |
Hermes has lost his voice 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Samueltemi337(m): 2:24am On Jul 26, 2022 |
Hermes Na mad man he say if he align with Chichi say dem go Bleep for everywhere for the house and he has already told one of the girls that he wants to be in a romantic relationship with didn't really get her name 4 Likes 1 Share |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by annycase5(f): 2:31am On Jul 26, 2022 |
Sheggz might be another Saga of this season E go pain me gan 2 Likes 1 Share |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by annycase5(f): 2:31am On Jul 26, 2022 |
Samueltemi337: HOH levels 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Samueltemi337(m): 2:36am On Jul 26, 2022 |
ohh Na Allyson Hermes dey talk about 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by JUDGEJUDITH: 3:24am On Jul 26, 2022 |
Yeye Yul edochie that is claiming sweet voice come and see Adekunle o with the natural sweet tone God create Adekunle finish add jara Complete Man!!! 6 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by JUDGEJUDITH: 3:33am On Jul 26, 2022 |
Nathan2016:Naturally it should be so na! Kids trenches vs Matured citizens in Island |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by SircumzAlot: 3:37am On Jul 26, 2022 |
Fight between Amaka and Phyna Amaka crying Called it 3 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by bentenny(m): 3:44am On Jul 26, 2022 |
SircumzAlot:Wetin cause d fight for d 'face me I face u' house 5 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Munzy14(m): 3:44am On Jul 26, 2022 |
KIDDRICAsHAWK:Very interesting! Congrats to you and him. |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by COOL10(m): 3:47am On Jul 26, 2022 |
These two people |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by COOL10(m): 3:48am On Jul 26, 2022 |
Now Phyna is bodyshaming Amaka |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by JUDGEJUDITH: 3:49am On Jul 26, 2022 |
Phyna don finish amaka |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by bentenny(m): 3:50am On Jul 26, 2022 |
COOL10:Wetin cause d quarrel? E never too tay way I see dem dey gist alone only to hear dis one |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by COOL10(m): 3:51am On Jul 26, 2022 |
E be like say na Phyna cause this thing. Why would you just start raising your voice over nothing? 2 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by COOL10(m): 3:52am On Jul 26, 2022 |
bentenny: Me sef no know but Amaka is explaining now |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by JUDGEJUDITH: 3:53am On Jul 26, 2022 |
Trenches na real oshodi market Biggy know people wey get level that he sent to Banana Island! 4 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by bentenny(m): 3:56am On Jul 26, 2022 |
COOL10:Fear pipu way dey call out others for being insulting...nah deir own mouth bad pass! Shey she was bad mouthing chichi as being insultive but see her bodyshaming amaka over nothing! 3 Likes |
(1) (2) (3) ... (155) (156) (157) (158) (159) (160) (161) ... (4305) (Reply)
Korean Movies Chatroom / Big Brother Africa "The Chase" Official Thread / Big Brother Africa 'hotshots' Official Thread
Viewing this topic: 1 guest(s)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 35 |