₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,327,144 members, 8,429,511 topics. Date: Friday, 19 June 2026 at 03:13 AM

Toggle theme

Men Wey Wan Marry Go Marry All Those Yeye Economy Factor Wey Some Of You Na Talk - Romance - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralRomanceMen Wey Wan Marry Go Marry All Those Yeye Economy Factor Wey Some Of You Na Talk (1068 Views)

1 Reply (Go Down)

Men Wey Wan Marry Go Marry All Those Yeye Economy Factor Wey Some Of You Na Talk by Wordsfrombimpe(op): 1:25am On Sep 14, 2022
Men wey wan marry go marry all those yeye economy factor wey some of you na Talk na big wash

You see this excuses some guys are making in the forum

You all think that some men don't know what they want

Yesterday I came across a young neighbor of mine with his wife he never enter 30 that guy should be in his middle 20 or 30

He don already marry and give birth

You na dey there dey pretend like sey some women stupid

The way some men will talk could be extremely manipulating that is how a guy called me yesterday dey talk sey cooking is for a woman not a man

She must know how to cook its the nature of woman

But he ended up saying

I cook my food myself as a single guy

Because I don dey expect sey he get babe wey dey cook for him steady

That my neighbor as he don marry if you see his young wife so fine

Anytime Dem dey pass together for street

I go just dey admire

As for some ladies who think all guys in 20's can't settle down na scam

Na you go jam man wey no fit settle down so they generalize all men

It ain't about age

There are men in their 20 or early 30's

It's the fact that the guy it's so discipline for me

He chooses to do the right thing by settling down

God will continue to bless him and his family

They will never lack in Jesus name amen

copyright Digital Bimpe The Coach

Re: Men Wey Wan Marry Go Marry All Those Yeye Economy Factor Wey Some Of You Na Talk by MrBrownJay1(m): 2:44am On Sep 14, 2022
just because some men at 20 (like your neighbor) are emotionally/physically/financially able and ready to get married and have a family, does NOT mean all men at 20 or even 30 must be ready too.

all men are different...some are ready at 17 while others wont be ready before they reach 65...TO EACH THEIR OWN!
Re: Men Wey Wan Marry Go Marry All Those Yeye Economy Factor Wey Some Of You Na Talk by Wordsfrombimpe(op): 2:46am On Sep 14, 2022
Another angle

Thank you for sharing

MrBrownJay1:
just because some men at 20 (like your neighbor) are emotionally/physically/financially able and ready to get married and have a family, does NOT mean all men at 20 or even 30 must be ready too.

all men are different...some are ready at 17 while others wont be ready before they reach 65...TO EACH THEIR OWN!
Re: Men Wey Wan Marry Go Marry All Those Yeye Economy Factor Wey Some Of You Na Talk by 2Radii: 3:19am On Sep 14, 2022
Wordsfrombimpe:
Men wey wan marry go marry all those yeye economy factor wey some of you na Talk na big wash

You see this excuses some guys are making in the forum

You all think that some men don't know what they want

Yesterday I came across a young neighbor of mine with his wife he never enter 30 that guy should be in his middle 20 or 30

He don already marry and give birth

You na dey there dey pretend like sey some women stupid

The way some men will talk could be extremely manipulating that is how a guy called me yesterday dey talk sey cooking is for a woman not a man

She must know how to cook its the nature of woman

But he ended up saying

I cook my food myself as a single guy

Because I don dey expect sey he get babe wey dey cook for him steady

Men wey wan marry go marry all those yeye economy factor wey some of you na Talk na big wash

That my neighbor as he don marry if you see his young wife so fine

Anytime Dem dey pass together for street

I go just dey admire

As for some ladies who think all guys in 20's can't settle down na scam

Na you go jam man wey no fit settle down so they generalize all men

It ain't about age

There are men in their 20 or early 30's

It's the fact that the guy it's so discipline for me

He chooses to do the right thing by settling down

God will continue to bless him and his family

They will never lack in Jesus name amen

copyright Digital Bimpe The Coach
Tho I support marriage but u tink say to marry na moimoi??

I have a wife with kid so don't say I am single. But e no easy.

I know how much a dey spend steady.

Na yesterday a dey complain, I filled gas of 8k(10kg) and it vanished just in 29days, while Wen I was single na 3months e go last me

I used to contribute money for Baba alajo on a steady before, but now since January to this moment na only 77k I fit contribute give the Baba, since June till now a never give the Baba shishi

Before I marry my side income is good enough to be another man's salary, its this side income that I used to spend and save my real income, but now, the side income is not enough for me and my young family again, I can't even have a savings from my side income, its my real income that I am still managing to save, if not that I am frugal I'm spending and my woman is understanding a go no get single savings again,

From January to this moment all the savings i could make is not up to 900k, whereas if it was before I should be swimming in money embarassed embarassed

Alaye no force young man to marry ooh, the 20+ year old boy wey u say he don marry u know how strong his family is financiallyhuh?? U know?? Weda hin papa na director of finance for NNPC u no know, u dey here dey compare. grin
Re: Men Wey Wan Marry Go Marry All Those Yeye Economy Factor Wey Some Of You Na Talk by Wordsfrombimpe(op): 3:50am On Sep 14, 2022
Hmmn another angle

But do you also know he is not a rich man son

I understand that marriage expenses is alarming but should not discourage men if they want to settle down

2Radii:
Tho I support marriage but u tink say to marry na moimoi??

I have a wife with kid so don't say I am single. But e no easy.

I know how much a dey spend steady.

Na yesterday a dey complain, I filled gas of 8k(10kg) and it vanished just in 29days, while Wen I was single na 3months e go last me

I used to contribute money for Baba alajo on a steady before, but now since January to this moment na only 77k I fit contribute give the Baba, since June till now a never give the Baba shishi

Before I marry my side income is good enough to be another man's salary, its this side income that I used to spend and save my real income, but now, the side income is not enough for me and my young family again, I can't even have a savings from my side income, its my real income that I am still managing to save, if not that I am frugal I'm spending and my woman is understanding a go no get single savings again,

From January to this moment all the savings i could make is not up to 900k, whereas if it was before I should be swimming in money embarassed embarassed

Alaye no force young man to marry ooh, the 20+ year old boy wey u say he don marry u know how strong his family is financiallyhuh?? U know?? Weda hin papa na director of finance for NNPC u no know, u dey here dey compare. grin
Re: Men Wey Wan Marry Go Marry All Those Yeye Economy Factor Wey Some Of You Na Talk by 2Radii: 4:18am On Sep 14, 2022
Wordsfrombimpe:
Hmmn another angle

But do you also know he is not a rich man son

I understand that marriage expenses is alarming but should not discourage men if they want to settle down
Yes u re right.

Well, this is what I will say. Pls men, if ur salary is not steady don't marry.

*If ur income is not up to 100k in a developing area don't marry yet.
*If ur total income in a developed area is not up to 200k a month don't be forced to marry.
*Don't because say marry u con dey impress with ur little savings
*Marry a woman who is ready to work with u
*Don't use age to marry, instead use resources.
*If u re still trying to find Ur grip pls don't Bleep around unnecessarily, I even prefer u visit brothel if necessary, else u will impregnate Ur woman and will be forced to marry.
*Don't marry because of unlimited access to kpekus, I swear Wen u re in ur libido will leave u run away. Three weeks sometimes I don't near my woman
*Build a pathway to wealth before u marry(I didn't say u should be wealthy before u marry, but try to build a pathway to it)
*If u marry , if na a room self contained without a palour na hin Ur money reach pls manage am, don't impress, don't spend Ur little savings finish in the name of marriage.
*Don't rent a house u know that u can not raise its money within six weeks. E get why ooh..
*If u re not financially average pls don't let anyone push u to marry, u will be hearing it from them that to cater for family is a Lord's doing, that na God dey help person.. hmmm I pity u, remember God himself has given us wisdom, what else do you need again, and wisdom they say is profitable to direct.., go and give woman belle with ur 70k salary, na HBP go later kill u troway.

***Sora f'obirin oh, Olorun awa pelu e.***
Re: Men Wey Wan Marry Go Marry All Those Yeye Economy Factor Wey Some Of You Na Talk by Wordsfrombimpe(op): 4:35am On Sep 14, 2022

Re: Men Wey Wan Marry Go Marry All Those Yeye Economy Factor Wey Some Of You Na Talk by Marvyx(m): 4:59am On Sep 14, 2022
All this 'go and marry early' is mainly to favour ladies, that's all. I'm not saying there aren't benefits of marrying early for a man but all these ladies that don't don't even earn up to 60k monthly would be encouraging guys to settle down without having financial backing. Premium tears.
Re: Men Wey Wan Marry Go Marry All Those Yeye Economy Factor Wey Some Of You Na Talk by Wordsfrombimpe(op): 5:40am On Sep 14, 2022
Hmmn

Marvyx:
All this 'go and marry early' is mainly to favour ladies, that's all. I'm not saying there aren't benefits of marrying early for a man but all these ladies that don't don't even earn up to 60k monthly would be encouraging guys to settle down without having financial backing. Premium tears.
Re: Men Wey Wan Marry Go Marry All Those Yeye Economy Factor Wey Some Of You Na Talk by Fahvvy: 12:36pm On Sep 14, 2022
Madam OP...
It's like you're not aware of the price of diapers and cerelac grin...
Re: Men Wey Wan Marry Go Marry All Those Yeye Economy Factor Wey Some Of You Na Talk by SyrusdeHansome(m): 1:18pm On Sep 14, 2022
Na only mumu guy with 80,000 naira monthly income go think about marriage 4 dis Buhari administration. If as a single guy 6k no reach me 4 days then it means married men are really suffering by this time. If some of those married guys really love nd value their marriages like that then the rate at which they're disturbing small girls 4 sex wud be minimal. That's what 90% of all those married boys do. My advice is if u knw ur not ready in every aspect of ur life don't be forced into marriage. De thought of staying with one girl 4 life even de choke me sef
Re: Men Wey Wan Marry Go Marry All Those Yeye Economy Factor Wey Some Of You Na Talk by spencekat(m): 12:10pm On Sep 16, 2022
I go support you for this talk
Re: Men Wey Wan Marry Go Marry All Those Yeye Economy Factor Wey Some Of You Na Talk by Wordsfrombimpe(op): 12:32pm On Sep 16, 2022
Hmmn

spencekat:

Lols
Fahvvy:
Madam OP...
It's like you're not aware of the price of diapers and cerelac grin...
Re: Men Wey Wan Marry Go Marry All Those Yeye Economy Factor Wey Some Of You Na Talk by Wordsfrombimpe(op): 12:32pm On Sep 16, 2022
Hmmn

SyrusdeHansome:
Na only mumu guy with 80,000 naira monthly income go think about marriage 4 dis Buhari administration. If as a single guy 6k no reach me 4 days then it means married men are really suffering by this time. If some of those married guys really love nd value their marriages like that then the rate at which they're disturbing small girls 4 sex wud be minimal. That's what 90% of all those married boys do. My advice is if u knw ur not ready in every aspect of ur life don't be forced into marriage. De thought of staying with one girl 4 life even de choke me sef
Re: Men Wey Wan Marry Go Marry All Those Yeye Economy Factor Wey Some Of You Na Talk by Michelle70(m): 12:43pm On Sep 16, 2022
Wordsfrombimpe:
Men wey wan marry go marry all those yeye economy factor wey some of you na Talk na big wash

You see this excuses some guys are making in the forum

You all think that some men don't know what they want

Yesterday I came across a young neighbor of mine with his wife he never enter 30 that guy should be in his middle 20 or 30

He don already marry and give birth

You na dey there dey pretend like sey some women stupid

The way some men will talk could be extremely manipulating that is how a guy called me yesterday dey talk sey cooking is for a woman not a man

She must know how to cook its the nature of woman

But he ended up saying

I cook my food myself as a single guy

Because I don dey expect sey he get babe wey dey cook for him steady

Men wey wan marry go marry all those yeye economy factor wey some of you na Talk na big wash

That my neighbor as he don marry if you see his young wife so fine

Anytime Dem dey pass together for street

I go just dey admire

As for some ladies who think all guys in 20's can't settle down na scam

Na you go jam man wey no fit settle down so they generalize all men

It ain't about age

There are men in their 20 or early 30's

It's the fact that the guy it's so discipline for me

He chooses to do the right thing by settling down

God will continue to bless him and his family

They will never lack in Jesus name amen

copyright Digital Bimpe The Coach
how is it ur headache?

you! yourself, Are u married?
Re: Men Wey Wan Marry Go Marry All Those Yeye Economy Factor Wey Some Of You Na Talk by Wordsfrombimpe(op): 6:17am On Sep 17, 2022
Lol!
Michelle70:
how is it ur headache?

you! yourself, Are u married?
1 Reply

Guys Before You Criticize Pastor Okafor: Did You Marry All The Ladies You Sexed?See What These Women Doing! Omo To Marry Go Hard O (images)Your Mama No Fine But You Wan Marry Fine Girl234

The Bayelsa Gateman Wants To Dump His Igbo Wife For MeHeartbreak Is UselessWhy Aren't I Strong Like Other Nigerian Girls