Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,195,063 members, 7,956,971 topics. Date: Tuesday, 24 September 2024 at 12:50 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Your Mama No Fine But You Wan Marry Fine Girl (4813 Views)
I'm A Fine Girl, I'll Get Married To A Fine Man So My Kids Will Be Fine - Lady / Check If Your Mama Dey Among The Girls This Man Go Bonk That Night (PHOTO) / How Can You Keep Up With A Girl That Replies Your Chat With "Yes,ok,no,fine,? (2) (3) (4)
(1) (2) (3) (4) (Reply) (Go Down)
Your Mama No Fine But You Wan Marry Fine Girl by Geminita1(f): 6:11pm On Jul 01, 2022 |
Why your mama no go fine but you wan marry fine girl? Your mama get fine face? She get flat tummy? She get hips and soft skin? Her voice cute? Her hair long? She neat? Her breast still stand? Her legs nko? But you wan make your girl correct from top to bottom? You wan the finest face, the biggest backside, the best curve? You want aje when your mama na Iya Tafika with two left legs and zero waste line Abeg make everybody no demand pass wetin their parents be. Abi I lie? Thank God say my papa hold, fine girls like us na confam oyoyo dey pursue us. I repeat if your mama no fine, you no get right to any standard, go find your type. If I vex you, abeg rest! 11 Likes 1 Share |
Re: Your Mama No Fine But You Wan Marry Fine Girl by Shalommy(f): 6:15pm On Jul 01, 2022 |
If person mama no fine, na to marry person wey fine so as to correct the worwor error. Chaii.. 12 Likes 1 Share |
Re: Your Mama No Fine But You Wan Marry Fine Girl by Nobody: 6:19pm On Jul 01, 2022 |
Small play o, u change am to vawulence.. Team inner beauty BTW 1 Like |
Re: Your Mama No Fine But You Wan Marry Fine Girl by Nobody: 6:20pm On Jul 01, 2022 |
Correct Them want babe way get big nyash, but their mama nyash flat like plasma. 6 Likes 2 Shares
|
Re: Your Mama No Fine But You Wan Marry Fine Girl by Ritzybeauty(f): 6:29pm On Jul 01, 2022 |
You this girls, una wan put person pikin for deep thinking.. Lol |
Re: Your Mama No Fine But You Wan Marry Fine Girl by Itzurboi(m): 6:31pm On Jul 01, 2022 |
Call for backup, over. Zonefree over (aerial attack) Kollins11 over (ground support) 8 Likes |
Re: Your Mama No Fine But You Wan Marry Fine Girl by 9182736455O1999(m): 6:35pm On Jul 01, 2022 |
Make i tanda for this thread wait for the Vawulence. 1 Like
|
Re: Your Mama No Fine But You Wan Marry Fine Girl by Nonexisting: 6:40pm On Jul 01, 2022 |
Even if the man mama is ugly, let the wife to be a virgin, loyal and virtuous as the mama. No be only beauty most men dey find. My submission is for men that believe in marriage, not for me because I don't give a fucck about it. 21 Likes |
Re: Your Mama No Fine But You Wan Marry Fine Girl by Prettygirl200(f): 7:21pm On Jul 01, 2022 |
Chai this girl see vawulence LOL u made me laugh honestly all these broke as redpillers now go avoid this thread!!!! Lol 2 Likes |
Re: Your Mama No Fine But You Wan Marry Fine Girl by Silentgroper(m): 7:38pm On Jul 01, 2022 |
Beebah2000:tah! Forget that side. Mum c carry for back wella, ask my p.man.. But y u dey jealous big nyash women like this.. Shey i no go carry u go do BBL like this, mke u dey alright |
Re: Your Mama No Fine But You Wan Marry Fine Girl by newdawnlive: 7:50pm On Jul 01, 2022 |
your baba no get weelbarow but u want to marry a guy that's using Benz 35 Likes 2 Shares |
Re: Your Mama No Fine But You Wan Marry Fine Girl by Sukkyy2010: 7:53pm On Jul 01, 2022 |
This wan dey try justify her worwor predicament. E be like sey guys don show her shege 7 Likes 1 Share |
Re: Your Mama No Fine But You Wan Marry Fine Girl by Hamzaaaaaaaa(m): 7:56pm On Jul 01, 2022 |
Your papa na tenant for your uncle house,but you dey look for husband wey don build mansion 34 Likes 2 Shares |
Re: Your Mama No Fine But You Wan Marry Fine Girl by Jeon(f): 8:09pm On Jul 01, 2022 |
lolz. And one was crying when I stated my desires. He said that's a double standard 4 Likes
|
Re: Your Mama No Fine But You Wan Marry Fine Girl by KyberTHEGREAT(m): 8:22pm On Jul 01, 2022 |
Geminita1: Your papa no get money buh you dey find man wey get money Your papa na pot belly but you dey find man with 6packs Your papa no get beards and pink lips with broad chest But you dey find man we get those attributes and more You be ozuor (spits) 17 Likes |
Re: Your Mama No Fine But You Wan Marry Fine Girl by Nobody: 8:38pm On Jul 01, 2022 |
Silentgroper:so, u dey look your mama nyash? Blood of fowl....!! Jeez, you deserve to be flogged. Who tell u tell u say I dey jealous girl way get big nyash? Abeg, no talk wetin I no dey do ooo. No need for BBL, I love my natural butt.
|
Re: Your Mama No Fine But You Wan Marry Fine Girl by helinues: 9:51pm On Jul 01, 2022 |
Hahahahaha Werin be this now |
Re: Your Mama No Fine But You Wan Marry Fine Girl by Streetmovement(m): 9:53pm On Jul 01, 2022 |
Wotoporiously speaking Mumu cappings, na you go tell me wetin I suppose dey find ? Bleep out of here 1 Like |
Re: Your Mama No Fine But You Wan Marry Fine Girl by Nobody: 9:54pm On Jul 01, 2022 |
What manner of savagery is this? Rivers of tears on this thread already . I'm loving it
|
Re: Your Mama No Fine But You Wan Marry Fine Girl by Nobody: 10:02pm On Jul 01, 2022 |
newdawnlive: 2 Likes
|
Re: Your Mama No Fine But You Wan Marry Fine Girl by Geminita1(f): 10:12pm On Jul 01, 2022 |
Prettygirl200:My girl Those redsufferhead people Don cast, na una still dey give dem level |
Re: Your Mama No Fine But You Wan Marry Fine Girl by blinking001(m): 10:13pm On Jul 01, 2022 |
Beebah2000:Now i get why you're always bitter . All this small yansh people. |
Re: Your Mama No Fine But You Wan Marry Fine Girl by blinking001(m): 10:15pm On Jul 01, 2022 |
Hamzaaaaaaaa:This got me rolling on the floor. 2 Likes |
Re: Your Mama No Fine But You Wan Marry Fine Girl by Geminita1(f): 10:15pm On Jul 01, 2022 |
Hamzaaaaaaaa:See mumu o |
Re: Your Mama No Fine But You Wan Marry Fine Girl by Prettygirl200(f): 10:15pm On Jul 01, 2022 |
Geminita1:Exactly sweetie I love that vawulence!! 1 Like |
Re: Your Mama No Fine But You Wan Marry Fine Girl by Nobody: 10:35pm On Jul 01, 2022 |
blinking001:see your long teeth. U get big nyash? |
Re: Your Mama No Fine But You Wan Marry Fine Girl by blinking001(m): 10:42pm On Jul 01, 2022 |
Beebah2000: A girl with an a.ss like yours have no right to ask me questions. Hell no... 1 Like |
Re: Your Mama No Fine But You Wan Marry Fine Girl by Silentgroper(m): 10:46pm On Jul 01, 2022 |
Beebah2000:Lol. E no get way wey u no go notice big nyash na. Na u dey reason am like that. na lie.. Y u no drag men wey dey like big breast abi na only nyash men dey like.. U dey jealous, admit am.. Good for u. Is that ur butt though? |
Re: Your Mama No Fine But You Wan Marry Fine Girl by Silentgroper(m): 10:50pm On Jul 01, 2022 |
blinking001:Leave her.. I like that ass like that. Though i'll persuade her to eventually do a BBL |
Re: Your Mama No Fine But You Wan Marry Fine Girl by Nobody: 11:15pm On Jul 01, 2022 |
Silentgroper:no ooo, no be my ass ooo. 80% of Nigerian men dey like big nyash. Jeez wetin be your problem?? I tell u say I no dey jealous. Believe me |
Re: Your Mama No Fine But You Wan Marry Fine Girl by Nobody: 11:25pm On Jul 01, 2022 |
blinking001:u don dey shame to answer my question because u get flat nyash |
Re: Your Mama No Fine But You Wan Marry Fine Girl by Silentgroper(m): 11:32pm On Jul 01, 2022 |
Beebah2000:80% hahahaha .. Na u do d census ... Na u kuku sabi.. Lol. I believe u .. oya when u want mke i carry u go do BBL |
Please How Can I Handle Advances From Married Women? / . / 18+ "OMG! See What This Lady Has On Her Verginal!" 18+
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 50 |