I Need Money Oooooooh....god - Romance - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › I Need Money Oooooooh....god (1111 Views)
| I Need Money Oooooooh....god by Illegal1(op): 10:15am On Sep 17, 2022 |
Abeg hw many years person go work/suffer reach b4 he get money? i dn suffer reach 4 dis life ooh.... no kind of work i never do,bt yet the money no gree cum... depression dn dey step in my life ooh,and me no go let am kill me.... my mind dn dey change small small ooh,since the money no gree cum through legal ways,E Be lyk say na illegal ways i go enter nah... dem no use suffer baff me ooo,i dn tire..... God go understand... |
| Re: I Need Money Oooooooh....god by Offpoint1: 10:19am On Sep 17, 2022 |
You don try bet9ja? ![]() |
| Re: I Need Money Oooooooh....god by uthlaw: 10:21am On Sep 17, 2022 |
Offpoint1:road to depression! |
| Re: I Need Money Oooooooh....god by uthlaw: 10:22am On Sep 17, 2022 |
Illegal1:watin u want make we do now! |
| Re: I Need Money Oooooooh....god by Offpoint1: 10:26am On Sep 17, 2022 |
uthlaw:After depression comes riches ![]() |
| Re: I Need Money Oooooooh....god by Robertgreene1(m): 10:31am On Sep 17, 2022*. Modified: 7:32pm On Sep 17, 2022 |
Interesting... But just Blame ur parents man.. And pls don't repeat dt mistake and continue that cycle of poverty by bringing innocent kids into this shit hole 2 suffer with u...u hear |
| Re: I Need Money Oooooooh....god by manuelkel(m): 10:33am On Sep 17, 2022 |
God's time is the best. @68years my father begin see money. If your time reach bros, God go bless you beyond doubts. |
| Re: I Need Money Oooooooh....god by Nobody: 10:35am On Sep 17, 2022 |
Illegal1:Borna boy can't spek English.he can't even spell borna boy but yet he s millionaire...can't u do afrobeat sir?(no oofencse) ![]() |
| Re: I Need Money Oooooooh....god by Thanos805: 10:52am On Sep 17, 2022 |
Offpoint1:Evil. |
| Re: I Need Money Oooooooh....god by FalseProphet1(m): 10:56am On Sep 17, 2022 |
The dark forces are trading with your divine inheritance. You'll have to dm me for special deliverance sessions so that you can be free and give Elon musk a run for his money. This I have seen. |
| Re: I Need Money Oooooooh....god by uthlaw: 11:34am On Sep 17, 2022 |
Offpoint1:depression go kill you...but I still win pass u for bet! |
| Re: I Need Money Oooooooh....god by Illegal1(op): 12:04pm On Sep 17, 2022 |
DaddyCK:bros..,music no be 4 everybody... |
| Re: I Need Money Oooooooh....god by Illegal1(op): 12:08pm On Sep 17, 2022 |
Offpoint1:hahahahaha.....bros, E Be lyk say village people send bet9ja to dey collect d small one(money)i get... |
| Re: I Need Money Oooooooh....god by Illegal1(op): 12:13pm On Sep 17, 2022 |
Robertgreene1:i hear u ooh bros.,. |
| Re: I Need Money Oooooooh....god by Offpoint1: 12:18pm On Sep 17, 2022 |
Illegal1: No! They are helping you save it for the right time. ![]() |
| Re: I Need Money Oooooooh....god by Illegal1(op): 12:18pm On Sep 17, 2022 |
manuelkel:honestly bros i dn tire... the kind body pain wen dey do my 4 here,even person wen crowd gather beat,no dey experience dat kind pain.... |
| Re: I Need Money Oooooooh....god by Nobody: 12:20pm On Sep 17, 2022*. Modified: 1:57pm On Sep 17, 2022 |
Illegal1:Join me on a free tutorial course then. I will be taking you on how to make $50-$100 per week on the Best bounty and commission program from Amazon, the world richest man company Join while the channel is still open Search @requestapp on telegram |
| Re: I Need Money Oooooooh....god by Illegal1(op): 12:20pm On Sep 17, 2022 |
Offpoint1:bros abeg...dem dn try reach,make dem no epp me save again... |
| Re: I Need Money Oooooooh....god by Robertgreene1(m): 12:48pm On Sep 17, 2022 |
Better... |
| Re: I Need Money Oooooooh....god by okoroemeka(m): 1:06pm On Sep 17, 2022 |
Illegal1:see you see police bullets,Tyre and petrol or prison yard,if you don't have any product or service you don't dream of riches,you must key into something,you can't be working in a pure water factory and dreaming of driving a Lexus,think out of the box and add value to your life,you will see it improving |
| Re: I Need Money Oooooooh....god by Nobody: 1:33pm On Sep 17, 2022 |
Illegal1:Why? U can't spek English?(no oofencse) ![]() |
| Re: I Need Money Oooooooh....god by Illegal1(op): 1:38pm On Sep 17, 2022 |
DaddyCK:who english epp? abi u no dey understand wetin i dey cap? |
| Re: I Need Money Oooooooh....god by Offpoint1: 5:26pm On Sep 17, 2022 |
Illegal1: Make I give you your last game ![]() |
| Re: I Need Money Oooooooh....god by Illegal1(op): 5:45pm On Sep 17, 2022 |
Offpoint1:wen i say bet9ja no favour me,u tink say na play...... jst today i play bayern wining,na dem 4get were goal post de...dem go lose |
| Re: I Need Money Oooooooh....god by Offpoint1: 5:52pm On Sep 17, 2022 |
Illegal1:You get 1xbet or Sportybet |
| Re: I Need Money Oooooooh....god by Illegal1(op): 6:00pm On Sep 17, 2022 |
Offpoint1:noo bro.... |
| Re: I Need Money Oooooooh....god by Starz825(m): 6:10pm On Sep 17, 2022 |
Illegal1:Na you Bleep up You no suppose carry them... Augsburg beat am last year...so he go hard and besides..na just 1.14 odd...do you no suppose even near am at all |
| Re: I Need Money Oooooooh....god by Illegal1(op): 6:27pm On Sep 17, 2022 |
Starz825:bros...me no knw.. i jst see the small odd,i say dis1 nah sure winning,naso i take carry dem ooh. |
| Re: I Need Money Oooooooh....god by oluwaseyi0: 6:31pm On Sep 17, 2022 |
Illegal1:Just call the number below You are welcome, what are we co-nairalanders for
|
| Re: I Need Money Oooooooh....god by Illegal1(op): 6:33pm On Sep 17, 2022 |
oluwaseyi0:bros...abeg wlcum to where? |
| Re: I Need Money Oooooooh....god by oluwaseyi0: 6:35pm On Sep 17, 2022 |
Illegal1:See attached picture to my post, there is a number there for you to call |
| Re: I Need Money Oooooooh....god by terrezo2002(m): 11:33am On Sep 21, 2022 |
Illegal1:How old are you? Are you married? Do you people that are dependent on you? How do you know you will be successful if you go through the illegal way? Do you think there's something you are not doing right? Do you live above your means? Are you a lover of pleasure? |
You Don’t Need Money To Have A Girlfriend In Equatorial Guinea: Man Shares (vid) • Trending South African Song Asks Ladies To Go Date Nigerians If They Need Money • "I Love You, But I Need Money" ( That's What She Said ) • 2 • 3 • 4
Works Like Magic In Less Than 24hrs • Please, Help Me Answer This Question • Do You Know well about Bitmama? Using Usdt and co. To fund a Virtual Dollar card


