₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,416 members, 8,421,819 topics. Date: Sunday, 07 June 2026 at 06:25 AM

Toggle theme

I Need Money Oooooooh....god - Romance - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralRomanceI Need Money Oooooooh....god (1116 Views)

1 2 Reply (Go Down)

I Need Money Oooooooh....god by Illegal1(op): 10:15am On Sep 17, 2022
Abeg hw many years person go work/suffer reach b4 he get money?

i dn suffer reach 4 dis life ooh....

no kind of work i never do,bt yet the money no gree cum...

depression dn dey step in my life ooh,and me no go let am kill me....

my mind dn dey change small small ooh,since the money no gree cum through legal ways,E Be lyk say na illegal ways i go enter nah...

dem no use suffer baff me ooo,i dn tire.....
God go understand...
Re: I Need Money Oooooooh....god by Offpoint1: 10:19am On Sep 17, 2022
You don try bet9ja? grin
Re: I Need Money Oooooooh....god by uthlaw: 10:21am On Sep 17, 2022
Offpoint1:
You don try bet9ja? grin
road to depression!
Re: I Need Money Oooooooh....god by uthlaw: 10:22am On Sep 17, 2022
Illegal1:
Abeg hw many years person go work/suffer reach b4 he get money?

i dn suffer reach 4 dis life ooh....

no kind of work i never do,bt yet the money no gree cum...

depression dn dey step in my life ooh,and me no go let am kill me....

my mind dn dey change small small ooh,since the money no gree cum through legal ways,E Be lyk say na illegal ways i go enter nah...

dem no use suffer baff me ooo,i dn tire.....
God go understand...
watin u want make we do now!
Re: I Need Money Oooooooh....god by Offpoint1: 10:26am On Sep 17, 2022
uthlaw:
road to depression!
After depression comes riches grin
Re: I Need Money Oooooooh....god by Robertgreene1(m):
Interesting...
But just Blame ur parents man..
And pls don't repeat dt mistake and continue that cycle of poverty by bringing innocent kids into this shit hole 2 suffer with u...u hear
Re: I Need Money Oooooooh....god by manuelkel(m): 10:33am On Sep 17, 2022
God's time is the best. @68years my father begin see money. If your time reach bros, God go bless you beyond doubts.
Re: I Need Money Oooooooh....god by Nobody: 10:35am On Sep 17, 2022
Illegal1:
Abeg hw many years person go work/suffer reach b4 he get money?

i dn suffer reach 4 dis life ooh....

no kind of work i never do,bt yet the money no gree cum...

depression dn dey step in my life ooh,and me no go let am kill me....

my mind dn dey change small small ooh,since the money no gree cum through legal ways,E Be lyk say na illegal ways i go enter nah...

dem no use suffer baff me ooo,i dn tire.....
God go understand...
Borna boy can't spek English.he can't even spell borna boy but yet he s millionaire...can't u do afrobeat sir?(no oofencse) angry
Re: I Need Money Oooooooh....god by Thanos805: 10:52am On Sep 17, 2022
Offpoint1:
You don try bet9ja? grin
Evil.
Re: I Need Money Oooooooh....god by FalseProphet1(m): 10:56am On Sep 17, 2022
The dark forces are trading with your divine inheritance. You'll have to dm me for special deliverance sessions so that you can be free and give Elon musk a run for his money.

This I have seen.
Re: I Need Money Oooooooh....god by uthlaw: 11:34am On Sep 17, 2022
Offpoint1:
After depression comes riches grin
depression go kill you...but I still win pass u for bet!
Re: I Need Money Oooooooh....god by Illegal1(op): 12:04pm On Sep 17, 2022
DaddyCK:
Borna boy can't spek English.he can't even spell borna boy but yet he s millionaire...can't u do afrobeat sir?(no oofencse) angry
bros..,music no be 4 everybody...
Re: I Need Money Oooooooh....god by Illegal1(op): 12:08pm On Sep 17, 2022
Offpoint1:
You don try bet9ja? grin
hahahahaha.....bros, E Be lyk say village people send bet9ja to dey collect d small one(money)i get...
Re: I Need Money Oooooooh....god by Illegal1(op): 12:13pm On Sep 17, 2022
Robertgreene1:
Blame ur parents man..
And pls don't repeat dt mistake and continue that cycle of poverty by bringing innocent kids into this shit hole 2 suffer with u...u hear
i hear u ooh bros.,.
Re: I Need Money Oooooooh....god by Offpoint1: 12:18pm On Sep 17, 2022
Illegal1:
hahahahaha.....bros, E Be lyk say village people send bet9ja to dey collect d small one(money)i get...
grin No! They are helping you save it for the right time. cheesy
Re: I Need Money Oooooooh....god by Illegal1(op): 12:18pm On Sep 17, 2022
manuelkel:
God's time is the best. @68years my father begin see money. If your time reach bros, God go bless you beyond doubts.
honestly bros i dn tire...

the kind body pain wen dey do my 4 here,even person wen crowd gather beat,no dey experience dat kind pain....
Re: I Need Money Oooooooh....god by Nobody:
Illegal1:
Abeg hw many years person go work/suffer reach b4 he get money?

i dn suffer reach 4 dis life ooh....

no kind of work i never do,bt yet the money no gree cum...

depression dn dey step in my life ooh,and me no go let am kill me....

my mind dn dey change small small ooh,since the money no gree cum through legal ways,E Be lyk say na illegal ways i go enter nah...

dem no use suffer baff me ooo,i dn tire.....
God go understand...
Join me on a free tutorial course then.
I will be taking you on how to make $50-$100 per week on the Best bounty and commission program from Amazon, the world richest man company

Join while the channel is still open
Search @requestapp on telegram
Re: I Need Money Oooooooh....god by Illegal1(op): 12:20pm On Sep 17, 2022
Offpoint1:
grin No! They are helping you save it for the right time. cheesy
bros abeg...dem dn try reach,make dem no epp me save again...
Re: I Need Money Oooooooh....god by Robertgreene1(m): 12:48pm On Sep 17, 2022
Better...
Re: I Need Money Oooooooh....god by okoroemeka(m): 1:06pm On Sep 17, 2022
Illegal1:
Abeg hw many years person go work/suffer reach b4 he get money?

i dn suffer reach 4 dis life ooh....

no kind of work i never do,bt yet the money no gree cum...

depression dn dey step in my life ooh,and me no go let am kill me....

my mind dn dey change small small ooh,since the money no gree cum through legal ways,E Be lyk say na illegal ways i go enter nah...

dem no use suffer baff me ooo,i dn tire.....
God go understand...
see you see police bullets,Tyre and petrol or prison yard,if you don't have any product or service you don't dream of riches,you must key into something,you can't be working in a pure water factory and dreaming of driving a Lexus,think out of the box and add value to your life,you will see it improving
Re: I Need Money Oooooooh....god by Nobody: 1:33pm On Sep 17, 2022
Illegal1:
bros..,music no be 4 everybody...
Why? U can't spek English?(no oofencse) angry
Re: I Need Money Oooooooh....god by Illegal1(op): 1:38pm On Sep 17, 2022
DaddyCK:
Why? U can't spek English?(no oofencse) angry
who english epp?
abi u no dey understand wetin i dey cap?
Re: I Need Money Oooooooh....god by Offpoint1: 5:26pm On Sep 17, 2022
Illegal1:
bros abeg...dem dn try reach,make dem no epp me save again...
grin grin Make I give you your last game cheesy
Re: I Need Money Oooooooh....god by Illegal1(op): 5:45pm On Sep 17, 2022
Offpoint1:
grin grin Make I give you your last game cheesy
wen i say bet9ja no favour me,u tink say na play......
jst today i play bayern wining,na dem 4get were goal post de...dem go lose
Re: I Need Money Oooooooh....god by Offpoint1: 5:52pm On Sep 17, 2022
Illegal1:
wen i say bet9ja no favour me,u tink say na play......

jst today i play bayern wining,na dem 4get were goal post de...dem go lose
You get 1xbet or Sportybet
Re: I Need Money Oooooooh....god by Illegal1(op): 6:00pm On Sep 17, 2022
Offpoint1:
You get 1xbet or Sportybet
noo bro....
Re: I Need Money Oooooooh....god by Starz825(m): 6:10pm On Sep 17, 2022
Illegal1:
wen i say bet9ja no favour me,u tink say na play......

jst today i play bayern wining,na dem 4get were goal post de...dem go lose
Na you Bleep up
You no suppose carry them...
Augsburg beat am last year...so he go hard and besides..na just 1.14 odd...do you no suppose even near am at all
Re: I Need Money Oooooooh....god by Illegal1(op): 6:27pm On Sep 17, 2022
Starz825:
Na you Bleep up
You no suppose carry them...
Augsburg beat am last year...so he go hard and besides..na just 1.14 odd...do you no suppose even near am at all
bros...me no knw..

i jst see the small odd,i say dis1 nah sure winning,naso i take carry dem ooh.
Re: I Need Money Oooooooh....god by oluwaseyi0: 6:31pm On Sep 17, 2022
Illegal1:
Abeg hw many years person go work/suffer reach b4 he get money?

i dn suffer reach 4 dis life ooh....

no kind of work i never do,bt yet the money no gree cum...

depression dn dey step in my life ooh,and me no go let am kill me....

my mind dn dey change small small ooh,since the money no gree cum through legal ways,E Be lyk say na illegal ways i go enter nah...

dem no use suffer baff me ooo,i dn tire.....
God go understand...
Just call the number below

You are welcome, what are we co-nairalanders for

Re: I Need Money Oooooooh....god by Illegal1(op): 6:33pm On Sep 17, 2022
oluwaseyi0:
You are welcome, what are we co-nairalanders for
bros...abeg wlcum to where?
Re: I Need Money Oooooooh....god by oluwaseyi0: 6:35pm On Sep 17, 2022
Illegal1:
bros...abeg wlcum to where?
See attached picture to my post, there is a number there for you to call
Re: I Need Money Oooooooh....god by terrezo2002(m): 11:33am On Sep 21, 2022
Illegal1:
Abeg hw many years person go work/suffer reach b4 he get money?

i dn suffer reach 4 dis life ooh....

no kind of work i never do,bt yet the money no gree cum...

depression dn dey step in my life ooh,and me no go let am kill me....

my mind dn dey change small small ooh,since the money no gree cum through legal ways,E Be lyk say na illegal ways i go enter nah...

dem no use suffer baff me ooo,i dn tire.....
God go understand...
How old are you?
Are you married?
Do you people that are dependent on you?
How do you know you will be successful if you go through the illegal way?
Do you think there's something you are not doing right?
Do you live above your means?
Are you a lover of pleasure?
1 2 Reply

You Don’t Need Money To Have A Girlfriend In Equatorial Guinea: Man Shares (vid)Trending South African Song Asks Ladies To Go Date Nigerians If They Need Money"I Love You, But I Need Money" ( That's What She Said )234

How To Identify A Toxic RelationshipHow Does Reverend Sisters And Fathers Live Without Sex?Just In: Hakimi's Wife To Split Her Wealth Since She's Richer Than Her Husband