See The Food I Got For ₦900 No Meat Because It's Too Costly - Food - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Food › See The Food I Got For ₦900 No Meat Because It's Too Costly (55861 Views)
| See The Food I Got For ₦900 No Meat Because It's Too Costly by Channah1(op): 8:07pm On Sep 25, 2022 |
Mehnn... See the food I just got for 900. Rice 650 Moimoi 250. I couldn't bring myself to buy the meat at 400 cos it's the size of 100 naira meat outside. Naija which way? So annoying.
|
| Re: See The Food I Got For ₦900 No Meat Because It's Too Costly by Zee0007: 8:17pm On Sep 25, 2022 |
Meat dey for local restaurant but na you want eat for posh restaurant. Take wetin you see. |
| Re: See The Food I Got For ₦900 No Meat Because It's Too Costly by decatalyst(m): 8:17pm On Sep 25, 2022 |
What I see here is that you spent that #900 at a wrong place. |
| Re: See The Food I Got For ₦900 No Meat Because It's Too Costly by VKN23: 8:18pm On Sep 25, 2022 |
This Rice is 650 Na you get money
|
| Re: See The Food I Got For ₦900 No Meat Because It's Too Costly by Cypress042: 8:39pm On Sep 25, 2022*. Modified: 4:49pm On Sep 29, 2022 |
Op please what's your source of income ? Because i don't see the reason why someone will be eating a plate of food 900 naira in this harsh economy EFCC need to seriously look into this matter ![]() |
| Re: See The Food I Got For ₦900 No Meat Because It's Too Costly by ikechukz(m): 8:41pm On Sep 25, 2022 |
Fear no go let me buy this kind thing. I'd rather stay hungry then use the money tidy full pot once I reach house. For the past five years, I haven't eaten or bought food in any restaurant, home cooked food only ![]() |
| Re: See The Food I Got For ₦900 No Meat Because It's Too Costly by Channah1(op): 8:43pm On Sep 25, 2022 |
decatalyst:I'm telling you. Mtchew VKN23:I don't know what came over me. True. Sweet sensation would have been better. Zee0007:Those local restaurants can smell?.. that is why I don't like patronizing them. The odour there na war |
| Re: See The Food I Got For ₦900 No Meat Because It's Too Costly by Offpointng: 8:59pm On Sep 25, 2022*. Modified: 4:42pm On Sep 29, 2022 |
Channah1:Toor eat the food without complaining na. Local restaurant wey the smell/odour na recipe for food sweetener, na him you dey talk down on like that. shioor How do you know a restaurant that is serious and sell sweet food? it is when those serving good wears rags or dirty clothes. if their saliva now use to mix/fall into the soup or stew, OMG sweetness overload |
| Re: See The Food I Got For ₦900 No Meat Because It's Too Costly by AYNL: 9:01pm On Sep 25, 2022 |
you sef go cook better jollof than this one wey I dey see |
| Re: See The Food I Got For ₦900 No Meat Because It's Too Costly by Kollins11: 9:05pm On Sep 25, 2022 |
Lol, Channah1 my baby boo. |
| Re: See The Food I Got For ₦900 No Meat Because It's Too Costly by Channah1(op): 10:12pm On Sep 25, 2022 |
| Re: See The Food I Got For ₦900 No Meat Because It's Too Costly by Kollins11: 10:27pm On Sep 25, 2022 |
Channah1:Lol, you still dey vex? Oya, abeg no vex. |
| Re: See The Food I Got For ₦900 No Meat Because It's Too Costly by garriAndsugar: 5:30am On Sep 26, 2022*. Modified: 4:21pm On Sep 29, 2022 |
See as food is looking nice.. if na you cook am now you for spoil am |
| Re: See The Food I Got For ₦900 No Meat Because It's Too Costly by DaInferno(m): 8:04am On Sep 26, 2022 |
350 for trenches Rice + beans-2h Okpa-1h Salad-50 Going this evening too ![]()
|
| Re: See The Food I Got For ₦900 No Meat Because It's Too Costly by Pells: 9:58am On Sep 26, 2022 |
DaInferno:You dey go trenches too ![]() |
| Re: See The Food I Got For ₦900 No Meat Because It's Too Costly by DaInferno(m): 10:24am On Sep 26, 2022 |
Pells:by the time you realise you get more value for little cash compared to eating in places where the food won't satisfy you...trenches will be celebrated. ![]() |
| Re: See The Food I Got For ₦900 No Meat Because It's Too Costly by Pells: 10:36am On Sep 26, 2022 |
DaInferno:You a real nigga ![]() |
| Re: See The Food I Got For ₦900 No Meat Because It's Too Costly by Nemesis0147(m): 11:16am On Sep 26, 2022 |
Cypress042:i believe this is a joke ![]() |
| Re: See The Food I Got For ₦900 No Meat Because It's Too Costly by Thatedoboy98(m): 11:52am On Sep 26, 2022 |
ikechukz:sapa is this you speaking |
| Re: See The Food I Got For ₦900 No Meat Because It's Too Costly by Channah1(op): 2:10pm On Sep 26, 2022 |
Cypress042:Lol.. DaInferno:Those trenches can smell abeg. Make I nor vomit say I dey eat cheap food. There are eateries that still sell plenty food. Like sweet sensation and one other place I visit. |
| Re: See The Food I Got For ₦900 No Meat Because It's Too Costly by hakeemhakeem(m): 2:38pm On Sep 26, 2022 |
Channah1:enjoy your meal |
| Re: See The Food I Got For ₦900 No Meat Because It's Too Costly by DaInferno(m): 4:43pm On Sep 26, 2022 |
Channah1:I wonder which trenches you visited that you've been complaining about smell. But I believe you can clearly see that from where I'm sitting, there are no smells. Namaste |
| Re: See The Food I Got For ₦900 No Meat Because It's Too Costly by halaqasa: 4:01pm On Sep 29, 2022 |
Una dae enjoy walahi 1CAD no fit buy me that food walahi DaInferno:You are a real gee alaye walahi |
| Re: See The Food I Got For ₦900 No Meat Because It's Too Costly by Fiscus105(m): 4:01pm On Sep 29, 2022 |
"Moimoi will do the work of meat, both will end as amino acid. Though, you choose not to eat meat with ur #900 spending. |
| Re: See The Food I Got For ₦900 No Meat Because It's Too Costly by Ikennaford: 4:02pm On Sep 29, 2022 |
I saw one topic earlier, someone ask how long you gon go with #10k,that shit really cracked me,do you know when I was in Nigeria owerri,na a meal be that for me,hanty op sorry, double your hustle naija don ferment |
| Re: See The Food I Got For ₦900 No Meat Because It's Too Costly by Houseofglam7(f): 4:02pm On Sep 29, 2022 |
…..some have food and still complain ![]() |
| Re: See The Food I Got For ₦900 No Meat Because It's Too Costly by brownemmanuel43(m): 4:02pm On Sep 29, 2022 |
Zee0007:Seconded, d posh restaurant even try gv am food of 900, maybe na rural posh restaurant bcs urban posh restaurant no fit gv u food of 900, where small Eva water na like 500 |
| Re: See The Food I Got For ₦900 No Meat Because It's Too Costly by OtopDesign(m): 4:03pm On Sep 29, 2022 |
u people eating outside dey try ooo ..... 650 for rice way iya shalewa dey sell for 200... Chai |
| Re: See The Food I Got For ₦900 No Meat Because It's Too Costly by obembet(f): 4:03pm On Sep 29, 2022 |
They need to arrest u, where u get #900 for this Buhari time |
| Re: See The Food I Got For ₦900 No Meat Because It's Too Costly by grafixdon: 4:03pm On Sep 29, 2022 |
Channah1:How much is a portion. That rice can't be 650, that means she's selling 50naira rice. It should be 600 |
| Re: See The Food I Got For ₦900 No Meat Because It's Too Costly by ExtremeDot: 4:03pm On Sep 29, 2022 |
It is what it is. Business owner need to meet up with her/his returns. The restaurant owner deh also complain too. |
| Re: See The Food I Got For ₦900 No Meat Because It's Too Costly by sonnie10: 4:03pm On Sep 29, 2022 |
How much is a cup of rice? One moi-moi can be more than #150 |
See The Croaker Fish I Got For ₦1,800 And How I Prepared It. Yum! • See The Plate Of Food I Got For 1500 In An Eatery. The Fish Alone Is 1k • As There Is No Meat In The Market, We Saw An Alternative • 2 • 3 • 4
20 Things About Hilda And Her Guinness World Record Marathon Cooking Attempt • some Cancer Causing Foods You Probably Eat Every Day • See The N50 Pepper And Onions I Bought In Kano




