Funny Reaction To Senator Dino Melaye On Facebook About Gistreel allegation - Romance - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › Funny Reaction To Senator Dino Melaye On Facebook About Gistreel allegation (459 Views)
| Funny Reaction To Senator Dino Melaye On Facebook About Gistreel allegation by guobe(op): 6:51pm On Jan 18, 2023 |
The comment was quite hilarious to senator Dino Melaye
|
| Re: Funny Reaction To Senator Dino Melaye On Facebook About Gistreel allegation by joceey(m): 7:24pm On Jan 18, 2023 |
![]() |
| Re: Funny Reaction To Senator Dino Melaye On Facebook About Gistreel allegation by guobe(op): 7:28pm On Jan 18, 2023 |
joceey:lol guy man go shock |
| Re: Funny Reaction To Senator Dino Melaye On Facebook About Gistreel allegation by BigYash: 7:58pm On Jan 18, 2023 |
No be dino when go dey do low waist ,dey show ass for london ? Nothing he no fit do o... This one pain am.. His reaction just make me dey lol here Politics no easy o |
| Re: Funny Reaction To Senator Dino Melaye On Facebook About Gistreel allegation by guobe(op): 8:04pm On Jan 18, 2023 |
BigYash:and gistreel na faceless platform with the owner unknown. How e wan take sue.lol |
| Re: Funny Reaction To Senator Dino Melaye On Facebook About Gistreel allegation by BigYash: 8:08pm On Jan 18, 2023 |
guobe:No mind dino bare.. These politicians don turn comedians ![]() |
See What A Lady Posted On Facebook About Her BF That Got People Talking (Photos) • Lovers Who Met On Dino Melaye’s Facebook Comment Section Set To Wed • Do You Believe This Lady's Post On Facebook About Relationship? • 2 • 3 • 4
Your Beauty Is In Your Teeth • �� Help! I Need Someone To Teach Me B.TeeCee Yah00 Work • Happy Birthday To Reggaemich And I!

Politics no easy o