Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,165,196 members, 7,860,290 topics. Date: Friday, 14 June 2024 at 08:59 AM

EPL Chatroom - All Discussions - European Football (EPL, UEFA, La Liga) (1604) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Sports / European Football (EPL, UEFA, La Liga) / EPL Chatroom - All Discussions (1565030 Views)

EPL 2023/2024: Who Would You Say Is The Flop Of The Season? / EPL: Weekend's Results, Updated Premier League Table And Top Scorers / EPL: Five Things We Learnt From The English Premier League This Weekend (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (1601) (1602) (1603) (1604) (1605) (1606) (1607) ... (4828) (Reply) (Go Down)

Re: EPL Chatroom - All Discussions by Segedinho(m): 3:38pm On Feb 25, 2023
liveLongNprospa:

Lmaooo


Take am easy with these guys.

Basically your people Don give you alert say wetin sup go sup and una nor prepare because una feel say everybody dey with LP so una loose guard.

Nor be the matter be that?

Nor worry the thing with labour party be say nobody know where them strong... So unless na the full Edo State boys go stop election
Men move wen e clear say no level and gats matts guard for another junction base on base


I just dey based cos i gats dey base on one or two...

Info rch me when men don move tey tey .n d info na for me to waka cmot close to d ballot to avoid groundnut wey rotten touch man..

I shift fess just to observe n within 15min...smallie don run enter ballot o(no agba from wetin I see).. kpokpo dey look like albino n many gets scamper for safety incase of misdirected groundnut.


The matter b say ...na Obaseki..I fit deny for BATs as with one eye I dey read where thumbs dey n e do me say PDP pass APC for d junction
Re: EPL Chatroom - All Discussions by Skimpledawg(m): 3:38pm On Feb 25, 2023
Omo, UtdTrey tweeted PO to win o


Wahala Wahala grin

7 Likes 2 Shares

Re: EPL Chatroom - All Discussions by chrisooblog: 3:40pm On Feb 25, 2023
Omo Wike fit run this thing true true for Tinubu o shocked

PDP grin Even the agent gave himself brain and didn't vote for Atiku.

raumdeuter:


Like this
Re: EPL Chatroom - All Discussions by Skimpledawg(m): 3:40pm On Feb 25, 2023
larride:


When you go begin your own now?
Bia Larry, na my daughter I dey think about. This country no fit am.
Re: EPL Chatroom - All Discussions by BlueRayDick: 3:41pm On Feb 25, 2023
izzou:


Slept off bro

1700 go happen tonight. I must do the needful

U don sha mayan àbí? grin
Re: EPL Chatroom - All Discussions by liveLongNprospa(m): 3:43pm On Feb 25, 2023
Segedinho:

Men move wen e clear say no level and gats matts guard for another junction base on base


I just dey based cos i gats dey base on one or two...

Info rch me when men don move tey tey .n d info na for me to waka cmot close to d ballot to avoid groundnut wey rotten touch man..

I shift fess just to observe n within 15min...smallie don run enter ballot o(no agba from wetin I see).. kpokpo dey look like albino n many gets scamper for safety incase of misdirected groundnut.


The matter b say ...na Obaseki..I fit deny for BATs as with one eye I dey read where thumbs dey n e do me say PDP pass APC for d junction



Of course e suppose be PDP.. Na only them fit get that mind like that but the thing be say them nor fit do am for the full state
Re: EPL Chatroom - All Discussions by Segedinho(m): 3:43pm On Feb 25, 2023
raumdeuter:


Baba I be Jew. Why you dey use street lingo for me na

grin grin
Sorry baba..my Jew holy pass ur own....


The non-free election wey man carry Belle face don spoil for one junction.


E no clear na..u,urself check am
Re: EPL Chatroom - All Discussions by chrisooblog: 3:43pm On Feb 25, 2023
Na Maurice Iwuruwuru is unmatched. Pesin way declare result when counting never finish lol Nigeria has witnessed all sorts.

Unlimited22:
Omo I used to think Maurice Iwu's shenanigans in 2007 would never be topped.

I have learned today that in Nigeria, things can always get worse.


Mahmood Yakubu might just be the most incompetent INEC chairman in democratic history.
Re: EPL Chatroom - All Discussions by Theflint1(m): 3:43pm On Feb 25, 2023
LP candidates in house of reps and Senate go enjoy Peter Obi grace...LP clearly winning house of reps in my polling unit.

5 Likes

Re: EPL Chatroom - All Discussions by liveLongNprospa(m): 3:43pm On Feb 25, 2023
Omo nobody get gist about North
Re: EPL Chatroom - All Discussions by izzou(m): 3:43pm On Feb 25, 2023
BlueRayDick:


U don sha mayan àbí? grin

Noo. I just vote, buy 50 naira sweet, go house go sleep

Been seeing so many stories of intimidation and ballot box snatching in Tinubu's Lagos

SMH
Re: EPL Chatroom - All Discussions by StarchAndBanga: 3:44pm On Feb 25, 2023
Naija sha!!

U comot house to exercise ur constitutional right to vote, u go back house with bandaged face..

Omoo

6 Likes

Re: EPL Chatroom - All Discussions by Segedinho(m): 3:44pm On Feb 25, 2023
iamoyindamola:

This one pass pidgin I dan lost patapata
Na parro talk .


I still remain loyal boss
Re: EPL Chatroom - All Discussions by liveLongNprospa(m): 3:44pm On Feb 25, 2023
Theflint1:
LP candidates in house of reps and Senate go enjoy Peter Obi grace...LP clearly winning house of reps in my polling unit.

This is the case everywhere it seems he is favourite.

The thing is the man is winning in places that I'm sure the people that voted are shocked LP won

3 Likes

Re: EPL Chatroom - All Discussions by liveLongNprospa(m): 3:45pm On Feb 25, 2023
StarchAndBanga:
Naija sha!!

U comot house to exercise ur constitutional right to vote, u go back house with bandaged face..

Omoo

Omo I respect this woman.. She still came back to vote
Re: EPL Chatroom - All Discussions by Segedinho(m): 3:47pm On Feb 25, 2023
liveLongNprospa:


Of course e suppose be PDP.. Na only them fit get that mind like that but the thing be say them nor fit do am for the full state
Na d heartbeat vwe dey o


Na we dey decide Wetin dey sup o .cos na d capital with d largest base for Edo state bdis o .


I talk m b4 say wahala dey smell as Obaseki stroll enter d yard
Re: EPL Chatroom - All Discussions by larride(m): 3:48pm On Feb 25, 2023
Unlimited22:
Omo I used to think Maurice Iwu's shenanigans in 2007 would never be topped.

I have learned today that in Nigeria, things can always get worse.


Mahmood Yakubu might just be the most incompetent INEC chairman in democratic history.

Nobody can top Iwu
Re: EPL Chatroom - All Discussions by liveLongNprospa(m): 3:48pm On Feb 25, 2023
Interesting

Re: EPL Chatroom - All Discussions by raumdeuter: 3:49pm On Feb 25, 2023
chrisooblog:
Omo Wike fit run this thing true true for Tinubu o shocked

PDP grin Even the agent gave himself brain and didn't vote for Atiku.


It's hard to see Tinubu winning Rivers but Wike effort go help close the margin
Re: EPL Chatroom - All Discussions by liveLongNprospa(m): 3:49pm On Feb 25, 2023
larride:


Nobody can top Iwu

For sure but that happened without all of this that was made available to inec.

And yet we still have things as basic as logistical issues.

Imagine till now some parts of warri never still vote.
Re: EPL Chatroom - All Discussions by iamoyindamola(m): 3:50pm On Feb 25, 2023
izzou:


Slept off bro

1700 go happen tonight. I must do the needful
🤣🤣🤣
Naso I miss am too
Re: EPL Chatroom - All Discussions by izzou(m): 3:50pm On Feb 25, 2023
liveLongNprospa:
Interesting

NNPP - 1

But when e come Abuja, crowd full everywhere with caps

This guy fit no cancel anything for North
Re: EPL Chatroom - All Discussions by liveLongNprospa(m): 3:50pm On Feb 25, 2023
izzou:


NNPP - 1

But when e come Abuja, crowd full everywhere with caps

This guy fit no cancel anything for North
Lmao.. Na just one small area now.

Make everything begin enter then we go know
Re: EPL Chatroom - All Discussions by TrebleChamp(m): 3:50pm On Feb 25, 2023
Re: EPL Chatroom - All Discussions by Donjazet2: 3:53pm On Feb 25, 2023
Counting is about to commence in my polling unit.
Re: EPL Chatroom - All Discussions by Donjazet2: 3:53pm On Feb 25, 2023
Please obidients, REMAIN IN YOUR POLLING UNITS AND WITNESS THE COUNTING.
Re: EPL Chatroom - All Discussions by liveLongNprospa(m): 3:53pm On Feb 25, 2023
Segedinho abeg confirm this matter abeg

Re: EPL Chatroom - All Discussions by TrebleChamp(m): 3:54pm On Feb 25, 2023
Just see what is happening, intimating voters cos E no sure for them 😁😁.


https://twitter.com/PeterPsquare/status/1629441375123955713?t=jKbGR7TrNdd04vr3XthkIA&s=19
Re: EPL Chatroom - All Discussions by BlueRayDick: 3:54pm On Feb 25, 2023
StarchAndBanga:
Naija sha!!

U comot house to exercise ur constitutional right to vote, u go back house with bandaged face..

Omoo

Shebi na wetin I dey talk be dis wey Don say make I stay protect my vote. Make dem go knack me axe for face cos I want better Nigeria 🤨

Dem kill MKO Abiola the symbol of democracy and the world no end.........Dem kill Sarowiwa the face of Niger delta agitations against environmental degradation of the southeast and world no end..... Who I come be?

2 Likes

Re: EPL Chatroom - All Discussions by liveLongNprospa(m): 3:54pm On Feb 25, 2023
Hmmmmmm👀

Re: EPL Chatroom - All Discussions by OasisX: 3:56pm On Feb 25, 2023
Disenfranchised, intimidated, humiliated cos he wanna vote APC. It happens in Onitsha.


https://twitter.com/APCPresCC2022/status/1629494596928524288?t=psjqNfOA1BaxaCGhrDht-A&s=19
Re: EPL Chatroom - All Discussions by akwesenana: 3:56pm On Feb 25, 2023
Why Labour Party thugs no wan rest for the Lagos?

(1) (2) (3) ... (1601) (1602) (1603) (1604) (1605) (1606) (1607) ... (4828) (Reply)

Arsenal Fans Thread: Finally Reborn! The Red & White Army: FA CUP Champions 2020 / Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" / Official Manchester United Fan Thread:''20 Times EPL Champion

Viewing this topic: Amoto94(m), Segedinho(m), Greatswimmer, Ellexy, BlueRayDick, afrodoc2 and 1 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 29
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.