Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,166,326 members, 7,864,560 topics. Date: Tuesday, 18 June 2024 at 08:34 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Seriously, I Don't Know How To Ask This Girl For Sex. (6761 Views)
Seriously I Am Tired, I Really Need Advice / Why Do POS Operators Always Ask This? / Seriously, I Love You. But I Can't Hold My Urge For Sex Any Longer !!!!!! (2) (3) (4)
Re: Seriously, I Don't Know How To Ask This Girl For Sex. by kenedyx: 11:04am On Feb 26, 2023 |
jeromestarks: No dey overthink pvssy jhoor.. I totally hate that shît! I once had a lady like this your own. I was respecting her boundaries until the day I realized she's not the "holy Mary" she claimed to be - one man with Jeep dey drop her off after choir practice on Saturday. I was so pissed, I made up my mind on what to do. Next time wey we get rendezvous, omoh na so I press this babe nyash from out of the blue. She shock, I no even look am, I proceeded to squeeze her boobs. Mehn na so this babe land me slap o. I no come do like person wey dem even slap, na so I grab this babe, put my hand through her dress, had a hand full of her warm nakêd boobs in the cusps of my one hand, come proceed to finger her through her skirt with the other hand. Na there she know say water don pass garri o, come dey tell me "this is wrong, please let's not do this". I come dey agree "it's very wrong", but I still dey smooch am silly. Na so we do till night fall, she say she wan go house. I say no wahala, at least I don achieve my aim which was to demystify her body. Funny enough I bin think say she go vex when I call am, but na so we even arrange another meeting and the rest na history. Omoh, the Koko be say, I no fit dey die inside to bang babe pvssy, then come dey disguise for her front, Lai Lai, bad as e bad, I must press everything wey dey her body. 5 Likes |
Re: Seriously, I Don't Know How To Ask This Girl For Sex. by jeromestarks: 12:20pm On Feb 26, 2023 |
kenedyx:Kai 🤣🤣🤣🤣. You will not make heaven 🤣🤣🤣. Walahi ta lai (in Tinubu's voice) You're too bad.🤣. |
Re: Seriously, I Don't Know How To Ask This Girl For Sex. by okoroemeka(m): 1:15pm On Feb 26, 2023 |
jeromestarks:why not take her hands look her straight in the eyes and tell her how much you love and feel about her,two things with happen either she agrees or disagree,the fact that she is close to you is a sign that she is comfortable with you but not friend zoned,tear your eyes away from her assets and banish the thoughts of lust from your mind,put up a facade of love and affection you will stand a chance,you may even be surprised she may be waiting for you to say such first,with women anything can happen |
Re: Seriously, I Don't Know How To Ask This Girl For Sex. by Rocktation(f): 1:19pm On Feb 26, 2023 |
Indeed, there's no such thing as "just friends" between a boy and a girl... 2 Likes |
Re: Seriously, I Don't Know How To Ask This Girl For Sex. by jeromestarks: 4:34pm On Feb 26, 2023 |
okoroemeka:You're right. |
Re: Seriously, I Don't Know How To Ask This Girl For Sex. by Exceed15: 4:59pm On Feb 26, 2023 |
Go disgrace yourself and spoil long term good relationship u have with her family. |
Re: Seriously, I Don't Know How To Ask This Girl For Sex. by faceLAGOS: 5:14pm On Feb 26, 2023 |
I just can’t be “friends” with girls. You are already friend zoned, bro. |
Re: Seriously, I Don't Know How To Ask This Girl For Sex. by drizzle0007(m): 6:34pm On Feb 26, 2023 |
Belteshazzar1: Your moniker is Daniels Hebrew name... Easy guess |
Re: Seriously, I Don't Know How To Ask This Girl For Sex. by Momi4ene(f): 6:45pm On Feb 26, 2023 |
It's the same you that will insult and slut shame girls that are not virgins,and here you are lusting after your friend like a common senseless he goat. You're a mumu man 1 Like |
Re: Seriously, I Don't Know How To Ask This Girl For Sex. by juniorstar(m): 9:17pm On Feb 26, 2023 |
jeromestarks:Don't do it .except you have ended it with your girlfriend. |
Re: Seriously, I Don't Know How To Ask This Girl For Sex. by pussygotlips: 9:24pm On Feb 26, 2023 |
[quote author=Belteshazzar1 post=121254206][/quote] I got you and that was my intention |
Re: Seriously, I Don't Know How To Ask This Girl For Sex. by techgen(m): 9:40pm On Feb 26, 2023 |
Reminds of one encounter, I had with a long time banny, na so I enter ha town come control ha come my hotel...we just gist normal normal...but the thing dey our mind, I feel am...after like 1hr of old time gist, banny come stand up say she won go, meanwhile, I'm dey think like OP, how to enter her with bang*ng... Based on the simp I be then, I come say make I escort since she don ready to go... When we come out, come dey Waka for passage, na once I grab ha with kids*ing, we come k*as enter room back. As I fall her for bed, na once she come break say make I stop, wetin we be...I nor fit drop mad lines based on the simp in me then. na so she come stand up, leave that day... The next day, I come check out...after like 2 days, she come call say she dey come...the thing pain me, till this day... because I don check out. After, like 2 months...she come marry Sha... relationship nor remain same after the miss ban*ging. In all, the experience reshape me to an Apha male So, OP...you gat plant seed before you strike. |
Re: Seriously, I Don't Know How To Ask This Girl For Sex. by jeromestarks: 10:37pm On Feb 26, 2023 |
techgen: 🤣. She don marry no mean say you no still fit bang her. If you still get interest, call her. Fvck her. Infact, she go appreciate the fvcking very well now wey her husband don dey tire her. Na married women dey cheat pass. My friend get one married banny wey him dey chike always. The girl na him ex and she get sweet shape, full brewsss and nice yansh. I just dey pity the mumu husband wey no marry virgin. |
Re: Seriously, I Don't Know How To Ask This Girl For Sex. by collinsEFF(m): 5:51am On Feb 27, 2023 |
Open up and tell her your mind If you perish, you perish Life goes on |
Re: Seriously, I Don't Know How To Ask This Girl For Sex. by Belteshazzar1: 5:58am On Feb 27, 2023 |
Silentgroper:Techinically, he is already turned on so................ |
Re: Seriously, I Don't Know How To Ask This Girl For Sex. by Belteshazzar1: 6:04am On Feb 27, 2023 |
pussygotlips:Well nice try........... |
Re: Seriously, I Don't Know How To Ask This Girl For Sex. by BigYash: 7:25am On Feb 27, 2023 |
woginid967:Rapist spotted.. 1 Like |
Re: Seriously, I Don't Know How To Ask This Girl For Sex. by BigYash: 7:30am On Feb 27, 2023 |
jeromestarks:Leave them,them think say girl dey forget guy wen break her hymen. Except them no meet again or say the guy first treat her very badly. If their relationship ended well,banging continues na em be that,even if she is married. Again,except she is God fearing.. But the God fearing type no reach 10 inside 100.. Make them dey play o.. Make I first go check inec first,if them dey do normal.. I dey come 2 Likes |
Re: Seriously, I Don't Know How To Ask This Girl For Sex. by Streetmovement(m): 7:43am On Feb 27, 2023 |
Wotoporiously Speaking Use that your money that you always give to bitches and give her na shey you said you prefer giving money to bitches over of your niggars, maybe when she sees the money she will give you without hesitation. Just my humble suggestion. |
Re: Seriously, I Don't Know How To Ask This Girl For Sex. by femmoy(m): 8:12am On Feb 27, 2023 |
jeromestarks: Hypocrite of the highest order,same you will advice men to marry a virgin. Now the question is who marries the ones you disvirgined? |
Re: Seriously, I Don't Know How To Ask This Girl For Sex. by jeromestarks: 12:26pm On Feb 27, 2023 |
femmoy:Men who are unfortunate in life are the ones to marry the girls we used. We can not all desire good things: some mist desire the worst. |
Re: Seriously, I Don't Know How To Ask This Girl For Sex. by jeromestarks: 12:27pm On Feb 27, 2023 |
BigYash:🤣 Sense full for you. |
Re: Seriously, I Don't Know How To Ask This Girl For Sex. by techgen(m): 1:59pm On Feb 27, 2023 |
jeromestarks: Omoh...my mind nor reach where married woman dey oh....even when my friend with benefit marry...I give ha long rope...nor be me karma go take learn work!..not in this era wey gurls yapata 2 Likes |
Re: Seriously, I Don't Know How To Ask This Girl For Sex. by techgen(m): 2:04pm On Feb 27, 2023 |
BigYash: Broh...you dey 45% right... From my experience, gurls nor dey forget guys wey lash Dem Wella...even when Dem marry Dem go dey use style one come for knacking. Only few men really Sabi knack women...so, them fit remember who disvirgin Dem for life, but nor fit forget who knack Dem well. 1 Like |
Re: Seriously, I Don't Know How To Ask This Girl For Sex. by SIRTee15: 2:14pm On Feb 27, 2023 |
jeromestarks: Why are u desperate to straff a 29 yr old woman. It can never end well- mission successful or not. Her mates are in husband house pregnant with their 3rd pikin...and u expect her to be having sex carelessly. Naija guys make una dey use una sense once in a while. No be every meat Una go dey wan chop. 2 Likes |
Re: Seriously, I Don't Know How To Ask This Girl For Sex. by femmoy(m): 2:46pm On Feb 27, 2023 |
jeromestarks: Before you can boldly say you're not also unfortunate,get married first,then showcase your virgin wife. Kid. |
Re: Seriously, I Don't Know How To Ask This Girl For Sex. by woginid967: 3:46pm On Feb 27, 2023 |
BigYash: Dog spotted |
Re: Seriously, I Don't Know How To Ask This Girl For Sex. by rumenase(m): 12:54am On Mar 02, 2023 |
jeromestarks:bro I’m a fuckard by nature but there are some friendship that should just remain like that. I have a female friend, she has stayed with me for 1 month sleeping on the same bed we no do anything. One of my guy dey bang herself and she dey give me girls normally. Tell her make she give you babe she go give you one of her fine friend 1 Like |
Re: Seriously, I Don't Know How To Ask This Girl For Sex. by olaeffect(m): 1:18am On Mar 02, 2023 |
kenedyx: Just try and spend all your life in Nigeria ooo🙄 Because this shit you just typed up there can land you in Jail in a sane environment. I cum in peace🚶🚶🚶🚶 |
Re: Seriously, I Don't Know How To Ask This Girl For Sex. by kenedyx: 3:29am On Mar 02, 2023 |
olaeffect: No dey yarn dust. Like this if I like woman wey I know say one hundred percent she likes me too and rapport dey, oga I go romance am untill she start to moan and beg. I no send your POV |
My Boyfriend Said His Dating Me Because I Look Like Genevieve (photo) / A Sham On Hausa Society Please Don't Watching This Front Of People / Ekiti-ijebu Romance
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 88 |