₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,330,935 members, 8,447,804 topics. Date: Sunday, 19 July 2026 at 02:50 AM

Toggle theme

Some Interesting Nigerian Proverbs With Pictures - Culture (2) - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralCultureSome Interesting Nigerian Proverbs With Pictures (37300 Views)

1 2 3 4 Reply (Go Down)

Re: Some Interesting Nigerian Proverbs With Pictures by inoki247: 4:38pm On Mar 04, 2023
Ok
Re: Some Interesting Nigerian Proverbs With Pictures by Pastoshizzy(m): 4:39pm On Mar 04, 2023
Ipob chairman wey him daughter go carry quadruplet pregnancy for Baba Biliki, na sniper him go sip las las...no need of picture. The illustration would be too provocative for some.
Re: Some Interesting Nigerian Proverbs With Pictures by tishbite42: 4:39pm On Mar 04, 2023
grin grin grin
Re: Some Interesting Nigerian Proverbs With Pictures by Nawteemaxie(m): 4:40pm On Mar 04, 2023
Dog wey wan loss, no dey hear im master whistle.


Whom the gods want to kill, they first make mad

Re: Some Interesting Nigerian Proverbs With Pictures by Enemyofpeace: 4:40pm On Mar 04, 2023
Pusssssssy wey dey wet, na tongue dem dey take clean am
Re: Some Interesting Nigerian Proverbs With Pictures by Ofemmanu1: 4:41pm On Mar 04, 2023
Nothing concern dog with family planning.

Na cooperation dey make rice full pot

Meat wey get fat na inside pot you go know.
Re: Some Interesting Nigerian Proverbs With Pictures by Vinnie2000(m): 4:41pm On Mar 04, 2023
Miracood2:
1. No matter how preeq long, toto go still baff am.

2. Garri say him be garri but as e enter enter hot water, e turn eba.
Lolsss@this ur number 1.😀😀😂😂
Re: Some Interesting Nigerian Proverbs With Pictures by Geo4646: 4:43pm On Mar 04, 2023
....
Re: Some Interesting Nigerian Proverbs With Pictures by Nobody: 4:44pm On Mar 04, 2023
.

Re: Some Interesting Nigerian Proverbs With Pictures by SailorUgo(m): 4:45pm On Mar 04, 2023
People wey Dey pound fufu heavily for night go think say other compounds no Dey chop..,

I read a proverb like this for one novel but I can’t remember the exact words the author use.

Someone should help me with the correct words
Re: Some Interesting Nigerian Proverbs With Pictures by chibu4u2(m): 4:50pm On Mar 04, 2023
Longpriq:
EYE WEY DEM USE CHOP FOOD NO BE EYE WEY DEM DEY USE SHARE MEAT
No be lie
Re: Some Interesting Nigerian Proverbs With Pictures by hopexter(m): 4:50pm On Mar 04, 2023
Olasyke:
Our image as Nigerians isn't good, yet we have a drug leader and brain dead as president who don't know the color of the cloth he is wearing or his name.

We don dey laff for public with our crooked teeth

Re: Some Interesting Nigerian Proverbs With Pictures by SyrusdeHansome(m): 4:51pm On Mar 04, 2023
Those whose palm kernels were cracked 4 them by a benevolent spirit shud not 4get 2b humble
Re: Some Interesting Nigerian Proverbs With Pictures by Fourtygees: 4:51pm On Mar 04, 2023
Ah don die.... This one off me...hahahhahhahhahahahahahahhahahahahahahahahahahahha

Karlifate:
LMAO! 😂😂


What goes around, no see transport come back.
Re: Some Interesting Nigerian Proverbs With Pictures by PoliteActivist: 4:58pm On Mar 04, 2023
Longpriq:
EYE WEY DEM USE CHOP FOOD NO BE EYE WEY DEM DEY USE SHARE MEAT
chibu4u2:
No be lie
Vegetarians like me nko?
Re: Some Interesting Nigerian Proverbs With Pictures by Cypress042: 4:59pm On Mar 04, 2023
Person wey dey naked, no dey chuck hand for pocket.
Re: Some Interesting Nigerian Proverbs With Pictures by Allisgud: 4:59pm On Mar 04, 2023
No food for lazyman no be who him mama get restaurant oh😂😂😂😂
Re: Some Interesting Nigerian Proverbs With Pictures by samwheel(m): 5:05pm On Mar 04, 2023
Hopez456:
Na wen Dem throwway teabag for hot water na that time him true colour dey show
grin
Re: Some Interesting Nigerian Proverbs With Pictures by PoliteActivist: 5:16pm On Mar 04, 2023
HeartlessMan:
Agbado wen sweet na cassava kill am
Here are even funnier ones:

Re: Some Interesting Nigerian Proverbs With Pictures by kestolove95(m): 5:17pm On Mar 04, 2023
Khd95:
Toto water no plenty but he reach to bathe prick

Ashawo no Dey raise fowl( na Bini people talk this one 😂😂😏😏
na only God no wetin preeq see inside toto wey make am vomit
Re: Some Interesting Nigerian Proverbs With Pictures by EvangDrGeo: 5:30pm On Mar 04, 2023
wanimo:
Next Saturday, No uploading at the polling units means disaster for INEC officials
IN THIS GOVERNORSHIP ELECTION


1: MAKE SURE ALL LABOUR PARTY POLING UNITS AGENT GET PHOTOCOPIES OF THE RESULT SHEETS AT THE POLING UNITS


2: AND SECRETLY RECORD A VIDEO OF VOTE COUNTING ESPECIALLY OF THE TOP THREE CANDIDATES


WITH THESE TWO, IF WE ARE RIGGED OUT AT THE COLLATION CENTRES, CAN EASILY WIN IN COURT




We should also be ready to FIGHT DIRTY too. Ant die na die.

#Obidient
Re: Some Interesting Nigerian Proverbs With Pictures by MMWandali: 6:00pm On Mar 04, 2023
Naija no dey carry last
Re: Some Interesting Nigerian Proverbs With Pictures by Longpriq: 6:06pm On Mar 04, 2023
PoliteActivist:
Vegetarians like me nko?
LIFE FRAGILE LIKE OVER RIPE PAWPAW.
Re: Some Interesting Nigerian Proverbs With Pictures by ohosi4real(m): 6:11pm On Mar 04, 2023
Pinkin wen no let mama sleep he too will not sleep
Re: Some Interesting Nigerian Proverbs With Pictures by sleuthhound: 6:16pm On Mar 04, 2023
shocked obi & atiku take note!

Re: Some Interesting Nigerian Proverbs With Pictures by Bahamas95(m): 6:33pm On Mar 04, 2023
Tòtò water small but e dey reach pr!ck baff.

Dem nor dey use pr!ck threaten ashawò.

Woman wey dey find pikin nor dey wear pant sleep.
Re: Some Interesting Nigerian Proverbs With Pictures by FlyingKing: 6:35pm On Mar 04, 2023
Before I dey fear lion until I know who killed the person that killed lion...
Re: Some Interesting Nigerian Proverbs With Pictures by hotseat: 6:37pm On Mar 04, 2023
No be as dem dey drink water dem dey take pepper soup.
Re: Some Interesting Nigerian Proverbs With Pictures by Illegal1(m): 6:38pm On Mar 04, 2023
Dis nairaland too funny jare...
Re: Some Interesting Nigerian Proverbs With Pictures by Starships4u(m): 6:46pm On Mar 04, 2023
SailorUgo:
People wey Dey pound fufu heavily for night go think say other compounds no Dey chop..,

I read a proverb like this for one novel but I can’t remember the exact words the author use.

Someone should help me with the correct words
The person who pounds noisily at night believes his neighbors are hungry or so...
Re: Some Interesting Nigerian Proverbs With Pictures by KingFrank01: 6:48pm On Mar 04, 2023
Pastoshizzy:
Ipob chairman wey him daughter go carry quadruplet pregnancy for Baba Biliki, na sniper him go sip las las...no need of picture. The illustration would be too provocative for some.
STALE.
Re: Some Interesting Nigerian Proverbs With Pictures by broadman20: 6:50pm On Mar 04, 2023
Pastoshizzy:
Ipob chairman wey him daughter go carry quadruplet pregnancy for Baba Biliki, na sniper him go sip las las...no need of picture. The illustration would be too provocative for some.
Abeg make I ask;

IPOB KILL YOUR PAPA?

The way you dey take talk IPOB issue for here most times I go dey wonder weather na them kill Afanifere leaders daughter.
1 2 3 4 Reply

Let Have Some Fun Mention One "Pidgin Proverbs" You Know?Nigerian Student In UK Causes Stir With Pictures Of White Friends In BabarigaProverbs From The Streets Of Warri234

Soun Of Ogbomoso, Oba Ajagungbade Buried (Pictures)Alaafin Of Oyo Embarks On Work Out Session, Boxing Ring Fight (Photos)South African Black Females r the Most Refined n elegant Black Girls in d world!