Some Interesting Nigerian Proverbs With Pictures - Culture (2) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Culture › Some Interesting Nigerian Proverbs With Pictures (37302 Views)
| Re: Some Interesting Nigerian Proverbs With Pictures by inoki247: 4:38pm On Mar 04, 2023 |
Ok |
| Re: Some Interesting Nigerian Proverbs With Pictures by Pastoshizzy(m): 4:39pm On Mar 04, 2023 |
Ipob chairman wey him daughter go carry quadruplet pregnancy for Baba Biliki, na sniper him go sip las las...no need of picture. The illustration would be too provocative for some. |
| Re: Some Interesting Nigerian Proverbs With Pictures by tishbite42: 4:39pm On Mar 04, 2023 |
![]() |
| Re: Some Interesting Nigerian Proverbs With Pictures by Nawteemaxie(m): 4:40pm On Mar 04, 2023 |
Dog wey wan loss, no dey hear im master whistle. Whom the gods want to kill, they first make mad
|
| Re: Some Interesting Nigerian Proverbs With Pictures by Enemyofpeace: 4:40pm On Mar 04, 2023 |
Pusssssssy wey dey wet, na tongue dem dey take clean am |
| Re: Some Interesting Nigerian Proverbs With Pictures by Ofemmanu1: 4:41pm On Mar 04, 2023 |
Nothing concern dog with family planning. Na cooperation dey make rice full pot Meat wey get fat na inside pot you go know. |
| Re: Some Interesting Nigerian Proverbs With Pictures by Vinnie2000(m): 4:41pm On Mar 04, 2023 |
Miracood2:Lolsss@this ur number 1.😀😀😂😂 |
| Re: Some Interesting Nigerian Proverbs With Pictures by Geo4646: 4:43pm On Mar 04, 2023 |
.... |
| Re: Some Interesting Nigerian Proverbs With Pictures by Nobody: 4:44pm On Mar 04, 2023 |
.
|
| Re: Some Interesting Nigerian Proverbs With Pictures by SailorUgo(m): 4:45pm On Mar 04, 2023 |
People wey Dey pound fufu heavily for night go think say other compounds no Dey chop.., I read a proverb like this for one novel but I can’t remember the exact words the author use. Someone should help me with the correct words |
| Re: Some Interesting Nigerian Proverbs With Pictures by chibu4u2(m): 4:50pm On Mar 04, 2023 |
Longpriq:No be lie |
| Re: Some Interesting Nigerian Proverbs With Pictures by hopexter(m): 4:50pm On Mar 04, 2023 |
Olasyke:
|
| Re: Some Interesting Nigerian Proverbs With Pictures by SyrusdeHansome(m): 4:51pm On Mar 04, 2023 |
Those whose palm kernels were cracked 4 them by a benevolent spirit shud not 4get 2b humble |
| Re: Some Interesting Nigerian Proverbs With Pictures by Fourtygees: 4:51pm On Mar 04, 2023 |
Ah don die.... This one off me...hahahhahhahhahahahahahahhahahahahahahahahahahahha Karlifate: |
| Re: Some Interesting Nigerian Proverbs With Pictures by PoliteActivist: 4:58pm On Mar 04, 2023 |
| Re: Some Interesting Nigerian Proverbs With Pictures by Cypress042: 4:59pm On Mar 04, 2023 |
Person wey dey naked, no dey chuck hand for pocket. |
| Re: Some Interesting Nigerian Proverbs With Pictures by Allisgud: 4:59pm On Mar 04, 2023 |
No food for lazyman no be who him mama get restaurant oh😂😂😂😂 |
| Re: Some Interesting Nigerian Proverbs With Pictures by samwheel(m): 5:05pm On Mar 04, 2023 |
Hopez456: ![]() |
| Re: Some Interesting Nigerian Proverbs With Pictures by PoliteActivist: 5:16pm On Mar 04, 2023 |
HeartlessMan:Here are even funnier ones:
|
| Re: Some Interesting Nigerian Proverbs With Pictures by kestolove95(m): 5:17pm On Mar 04, 2023 |
Khd95:na only God no wetin preeq see inside toto wey make am vomit |
| Re: Some Interesting Nigerian Proverbs With Pictures by EvangDrGeo: 5:30pm On Mar 04, 2023 |
wanimo:IN THIS GOVERNORSHIP ELECTION 1: MAKE SURE ALL LABOUR PARTY POLING UNITS AGENT GET PHOTOCOPIES OF THE RESULT SHEETS AT THE POLING UNITS 2: AND SECRETLY RECORD A VIDEO OF VOTE COUNTING ESPECIALLY OF THE TOP THREE CANDIDATES WITH THESE TWO, IF WE ARE RIGGED OUT AT THE COLLATION CENTRES, CAN EASILY WIN IN COURT We should also be ready to FIGHT DIRTY too. Ant die na die. #Obidient |
| Re: Some Interesting Nigerian Proverbs With Pictures by MMWandali: 6:00pm On Mar 04, 2023 |
Naija no dey carry last |
| Re: Some Interesting Nigerian Proverbs With Pictures by Longpriq: 6:06pm On Mar 04, 2023 |
PoliteActivist:LIFE FRAGILE LIKE OVER RIPE PAWPAW. |
| Re: Some Interesting Nigerian Proverbs With Pictures by ohosi4real(m): 6:11pm On Mar 04, 2023 |
Pinkin wen no let mama sleep he too will not sleep |
| Re: Some Interesting Nigerian Proverbs With Pictures by sleuthhound: 6:16pm On Mar 04, 2023 |
|
| Re: Some Interesting Nigerian Proverbs With Pictures by Bahamas95(m): 6:33pm On Mar 04, 2023 |
Tòtò water small but e dey reach pr!ck baff. Dem nor dey use pr!ck threaten ashawò. Woman wey dey find pikin nor dey wear pant sleep. |
| Re: Some Interesting Nigerian Proverbs With Pictures by FlyingKing: 6:35pm On Mar 04, 2023 |
Before I dey fear lion until I know who killed the person that killed lion... |
| Re: Some Interesting Nigerian Proverbs With Pictures by hotseat: 6:37pm On Mar 04, 2023 |
No be as dem dey drink water dem dey take pepper soup. |
| Re: Some Interesting Nigerian Proverbs With Pictures by Illegal1(m): 6:38pm On Mar 04, 2023 |
Dis nairaland too funny jare... |
| Re: Some Interesting Nigerian Proverbs With Pictures by Starships4u(m): 6:46pm On Mar 04, 2023 |
SailorUgo:The person who pounds noisily at night believes his neighbors are hungry or so... |
| Re: Some Interesting Nigerian Proverbs With Pictures by KingFrank01: 6:48pm On Mar 04, 2023 |
Pastoshizzy:STALE. |
| Re: Some Interesting Nigerian Proverbs With Pictures by broadman20: 6:50pm On Mar 04, 2023 |
Pastoshizzy:Abeg make I ask; IPOB KILL YOUR PAPA? The way you dey take talk IPOB issue for here most times I go dey wonder weather na them kill Afanifere leaders daughter. |
Let Have Some Fun Mention One "Pidgin Proverbs" You Know? • Nigerian Student In UK Causes Stir With Pictures Of White Friends In Babariga • Proverbs From The Streets Of Warri • 2 • 3 • 4
Soun Of Ogbomoso, Oba Ajagungbade Buried (Pictures) • Alaafin Of Oyo Embarks On Work Out Session, Boxing Ring Fight (Photos) • South African Black Females r the Most Refined n elegant Black Girls in d world!