₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,331,105 members, 8,448,671 topics. Date: Monday, 20 July 2026 at 04:51 PM

Toggle theme

I Embraced Her Religion So I Decided To Partake In It . - Romance - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralRomanceI Embraced Her Religion So I Decided To Partake In It . (403 Views)

1 Reply (Go Down)

I Embraced Her Religion So I Decided To Partake In It . by Shortcut2life(op): 2:46pm On Jul 21, 2023
But omooooo I am tired for real the matter cry just weak me at this point I no even sabi if commitment and marriage is even worth it .: me way I lazy normally and soft introvert .. now I Dey pray reach 5 times a day grin.
The girl is beautiful and she has morals lipsrsealed Boya I should stick with the ones their eye don open ooo.
Re: I Embraced Her Religion So I Decided To Partake In It . by ikeno(m): 3:03pm On Jul 21, 2023
Make ur matter no bi like sabinus wey follow the girl wey get big yansh go her church and wen pastor start to flog sabinus wit cane all in the name of say dem want drive the evill spirit from em body dem no tell am wen em dust em slippers and find em square root.
Re: I Embraced Her Religion So I Decided To Partake In It . by Sonnobax15(m): 3:03pm On Jul 21, 2023
lipsrsealed
Lucky you bro.
Re: I Embraced Her Religion So I Decided To Partake In It . by Shortcut2life(op): 3:20pm On Jul 21, 2023
ikeno:
Make ur matter no bi like sabinus wey follow the girl wey get big yansh go her church and wen pastor start to flog sabinus wit cane all in the name of say dem want drive the evill spirit from em body dem no tell am wen em dust em slippers and find em square root.
grin grin grin He won be like am ooo
1 Reply

Have You Ever Been Single For So Long That You Decided To Do This? (PICTURES)I Hate Religion So Much!I Embraced Lesbianism Due To My Fear Of Pregnancy234

Are You Kidding Me ?Who Is Going To Win BBNaija All Stars Show Tonight...Mercy Or Ilabaye (Pics)?He Warned ⚠️her But She Couldn't Listen