₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,346,517 members, 8,523,605 topics. Date: Monday, 23 November 2026 at 03:42 PM

Toggle theme

September 22nd Is Rapture - Romance - Nairaland

Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › September 22nd Is Rapture (1870 Views)

1 Reply (Go Down)

September 22nd Is Rapture by CloudTrees(op): 5:13pm On Sep 21, 2023
Toh dem talk say tomorrow, 22ndd of September 2023 na rapture.
Make e no be like say I no tell una o grin
Me I no dey go anywhere
Re: September 22nd Is Rapture by tonicyril: 5:33pm On Sep 21, 2023
God please forgive me all my sins..forgive all my family members their sins, God forgive me for the sins I am even yet to commit..oh Lord 🙏 🙏 🙏 🙏 🙏 🙏 🙏

Jesus Christ, I declare u with my full chest that u re my only Lord and Saviour.
Re: September 22nd Is Rapture by Lonestar124: 5:34pm On Sep 21, 2023
God have mercy and forgive all my transgressions.
Re: September 22nd Is Rapture by BOSSkesh(m): 5:34pm On Sep 21, 2023
CloudTrees:
Toh dem talk say tomorrow, 22ndd of September 2023 na rapture.
Make e no be like say I no tell una o grin
Me I no dey go anywhere
Wetin you smoke boss, me sef for like smoke am too
Re: September 22nd Is Rapture by Nobody: 5:34pm On Sep 21, 2023
tonicyril:
God please forgive me all my sins..

Jesus Christ, I declare u with my full chest that u re my only Lord and Saviour.
angry

Re: September 22nd Is Rapture by illicit(m): 5:41pm On Sep 21, 2023
Abeg if u wan empty ur bank account, dispose your car and house

DM me o
Re: September 22nd Is Rapture by Olokobintin: 5:53pm On Sep 21, 2023
Let me go fast fast to any of these brothels around me to show one ashawo this post and maybe I could get one for the road before we meet again where we won't have the opportunity again. No sex, no marriage.

My fellow brethren, we really need to discuss this issue with Jah(kara o'le baba o). Just this one thing. Please lord!
Re: September 22nd Is Rapture by Illegal1(m): 6:08pm On Sep 21, 2023
BOSSkesh:
Wetin you smoke boss, me sef for like smoke am too
omoh...,.....i swr
Re: September 22nd Is Rapture by VinnyBaba: 6:30pm On Sep 21, 2023
Make I go meet Sexy Naomi this Night, to Take my Last 2 Rounds ASAP! 😯🤨🤨😟

Re: September 22nd Is Rapture by Sweetvie: 8:35pm On Sep 21, 2023
CloudTrees:
Toh dem talk say tomorrow, 22ndd of September 2023 na rapture.
Make e no be like say I no tell una o grin
Me I no dey go anywhere
It's September 22nd here undecided
Re: September 22nd Is Rapture by OkCornel(m): 8:37pm On Sep 21, 2023
See you all on September 23.

Everyone will still obey the law of gravity by then.
Re: September 22nd Is Rapture by TheCongo2: 8:37pm On Sep 21, 2023
Sweetvie:
It's September 22nd here undecided
Sweetvie
Re: September 22nd Is Rapture by Sweetvie: 8:38pm On Sep 21, 2023
TheCongo2:
Sweetvie
grin
Re: September 22nd Is Rapture by TheCongo2: 8:41pm On Sep 21, 2023
Sweetvie:
grin
Where have you been ?
Re: September 22nd Is Rapture by Nobody: 8:50pm On Sep 21, 2023
Rapture ain't happening by the dictates of men, it can happen anytime, all these dates and time being predicted is nothing but false and highly Antichrist.
Go about your business but live with eternity in view.
Re: September 22nd Is Rapture by Sweetvie: 8:53pm On Sep 21, 2023
TheCongo2:
Where have you been ?
Lol, that should be my lines.
I've been here, just busy.
Re: September 22nd Is Rapture by TheCongo2: 8:57pm On Sep 21, 2023
Sweetvie:
Lol, that should be my lines.
I've been here, just busy.
Always happy to read your posts.
Re: September 22nd Is Rapture by Intergrated: 9:37pm On Sep 21, 2023
CloudTrees:
Toh dem talk say tomorrow, 22ndd of September 2023 na rapture.
Make e no be like say I no tell una o grin
Me I no dey go anywhere
with current situation of the country you still get time dey crase.
Re: September 22nd Is Rapture by Tunde835(m): 9:42pm On Sep 21, 2023
I'm here waiting for sept. 23 to make you people see yourselves
Re: September 22nd Is Rapture by CloudTrees(op): 7:04am On Sep 22, 2023
VinnyBaba:
Make I go meet Sexy Naomi this Night, to Take my Last 2 Rounds ASAP! 😯🤨🤨😟
grin grin grin
Re: September 22nd Is Rapture by Sweetvie: 6:52pm On Sep 22, 2023
TheCongo2:
Always happy to read your posts.
Smile. Thank you smiley
Re: September 22nd Is Rapture by CloudTrees(op): 11:05am On Sep 23, 2023
BOSSkesh:
Wetin you smoke boss, me sef for like smoke am too
Today is 23rd and Everybody don fly go heaven since yesterday. Naa me and you remain for this wicked world.
We show each other shege
Re: September 22nd Is Rapture by CloudTrees(op): 11:06am On Sep 23, 2023
Tunde835:
I'm here waiting for sept. 23 to make you people see yourselves
Chai this man too don go heaven
Re: September 22nd Is Rapture by Tunde835(m): 11:11am On Sep 23, 2023
CloudTrees:
Chai this man too don go heaven
I'm here
Re: September 22nd Is Rapture by Tunde835(m): 11:12am On Sep 23, 2023
Religious mofos sef
Re: September 22nd Is Rapture by ChristEternal: 11:27am On Sep 23, 2023
CloudTrees:
Toh dem talk say tomorrow, 22ndd of September 2023 na rapture.
Make e no be like say I no tell una o grin
Me I no dey go anywhere
Do not be deceived. There is nothing like Rapture date. Theres no date attached to it not on earth not in heaven.
Re: September 22nd Is Rapture by mekus15: 1:39pm On Sep 23, 2023
Guy, how market? Today is 23rd September and there was no rapture. undecided
Re: September 22nd Is Rapture by Starz825(m): 1:41pm On Sep 23, 2023
aw far ..op...rapture no dey take place again....


guy na only God know when rapture go happen....
Re: September 22nd Is Rapture by CloudTrees(op): 3:20pm On Sep 23, 2023
Starz825:
aw far ..op...rapture no dey take place again....


guy na only God know when rapture go happen....
Ehi God shocked you also missed the flight shocked
1 Reply

Rapture Panic Sept 23rd And 24th! Are You Ready? • RAPTURE No Fifa World Cup In 2026 - South African Pastor • Busty Lady Celebrates 22nd Birthday With A Cleavage-Baring Outfit • 2 • 3 • 4

Should She Dump Him Or Continue Dating Him? Radio Host Gives Brutal Advice • Oyibo Babe Said I Will Pay 60% Of Our Bills And Make Food For Myself When Am Hun • What Do Kids Gain By Deheading Roll On Deodorant Lols