Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,156,454 members, 7,830,251 topics. Date: Thursday, 16 May 2024 at 06:40 PM

September 22nd Is Rapture - Romance - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / September 22nd Is Rapture (1336 Views)

THIS Is Why Rapture Hasn't Taken Place / If Women Suddenly Vanished From Earth(rapture), What Would U Do With Ur Money? / Busty Lady Celebrates 22nd Birthday With A Cleavage-Baring Outfit (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

September 22nd Is Rapture by CloudTrees(f): 5:13pm On Sep 21, 2023
Toh dem talk say tomorrow, 22ndd of September 2023 na rapture.
Make e no be like say I no tell una o grin
Me I no dey go anywhere
Re: September 22nd Is Rapture by tonicyril: 5:33pm On Sep 21, 2023
God please forgive me all my sins..forgive all my family members their sins, God forgive me for the sins I am even yet to commit..oh Lord ๐Ÿ™ ๐Ÿ™ ๐Ÿ™ ๐Ÿ™ ๐Ÿ™ ๐Ÿ™ ๐Ÿ™

Jesus Christ, I declare u with my full chest that u re my only Lord and Saviour.

3 Likes

Re: September 22nd Is Rapture by Lonestar124: 5:34pm On Sep 21, 2023
God have mercy and forgive all my transgressions.

1 Like

Re: September 22nd Is Rapture by BOSSkesh(m): 5:34pm On Sep 21, 2023
CloudTrees:
Toh dem talk say tomorrow, 22ndd of September 2023 na rapture.
Make e no be like say I no tell una o grin
Me I no dey go anywhere
Wetin you smoke boss, me sef for like smoke am too
Re: September 22nd Is Rapture by Nonexisting: 5:34pm On Sep 21, 2023
tonicyril:
God please forgive me all my sins..

Jesus Christ, I declare u with my full chest that u re my only Lord and Saviour.
angry

5 Likes

Re: September 22nd Is Rapture by illicit(m): 5:41pm On Sep 21, 2023
Abeg if u wan empty ur bank account, dispose your car and house

DM me o
Re: September 22nd Is Rapture by Olokobintin: 5:53pm On Sep 21, 2023
Let me go fast fast to any of these brothels around me to show one ashawo this post and maybe I could get one for the road before we meet again where we won't have the opportunity again. No sex, no marriage.

My fellow brethren, we really need to discuss this issue with Jah(kara o'le baba o). Just this one thing. Please lord!

1 Like

Re: September 22nd Is Rapture by Illegal1(m): 6:08pm On Sep 21, 2023
BOSSkesh:
Wetin you smoke boss, me sef for like smoke am too
omoh...,.....i swr
Re: September 22nd Is Rapture by VinnyBaba: 6:30pm On Sep 21, 2023
Make I go meet Sexy Naomi this Night, to Take my Last 2 Rounds ASAP! ๐Ÿ˜ฏ๐Ÿคจ๐Ÿคจ๐Ÿ˜Ÿ

1 Like

Re: September 22nd Is Rapture by Sweetvie: 8:35pm On Sep 21, 2023
CloudTrees:
Toh dem talk say tomorrow, 22ndd of September 2023 na rapture.
Make e no be like say I no tell una o grin
Me I no dey go anywhere
It's September 22nd here undecided
Re: September 22nd Is Rapture by OkCornel(m): 8:37pm On Sep 21, 2023
See you all on September 23.

Everyone will still obey the law of gravity by then.
Re: September 22nd Is Rapture by TheCongo2: 8:37pm On Sep 21, 2023
Sweetvie:
It's September 22nd here undecided

Sweetvie
Re: September 22nd Is Rapture by Sweetvie: 8:38pm On Sep 21, 2023
TheCongo2:


Sweetvie
grin
Re: September 22nd Is Rapture by TheCongo2: 8:41pm On Sep 21, 2023
Sweetvie:
grin

Where have you been ?
Re: September 22nd Is Rapture by Theopneustos: 8:50pm On Sep 21, 2023
Rapture ain't happening by the dictates of men, it can happen anytime, all these dates and time being predicted is nothing but false and highly Antichrist.
Go about your business but live with eternity in view.

2 Likes 1 Share

Re: September 22nd Is Rapture by Sweetvie: 8:53pm On Sep 21, 2023
TheCongo2:


Where have you been ?
Lol, that should be my lines.
I've been here, just busy.
Re: September 22nd Is Rapture by TheCongo2: 8:57pm On Sep 21, 2023
Sweetvie:
Lol, that should be my lines.
I've been here, just busy.

Always happy to read your posts.

1 Like

Re: September 22nd Is Rapture by Intergrated: 9:37pm On Sep 21, 2023
CloudTrees:
Toh dem talk say tomorrow, 22ndd of September 2023 na rapture.
Make e no be like say I no tell una o grin
Me I no dey go anywhere
with current situation of the country you still get time dey crase.
Re: September 22nd Is Rapture by Tunde835(m): 9:42pm On Sep 21, 2023
I'm here waiting for sept. 23 to make you people see yourselves
Re: September 22nd Is Rapture by CloudTrees(f): 7:04am On Sep 22, 2023
VinnyBaba:


Make I go meet Sexy Naomi this Night, to Take my Last 2 Rounds ASAP! ๐Ÿ˜ฏ๐Ÿคจ๐Ÿคจ๐Ÿ˜Ÿ


grin grin grin

1 Like

Re: September 22nd Is Rapture by Sweetvie: 6:52pm On Sep 22, 2023
TheCongo2:


Always happy to read your posts.
Smile. Thank you smiley
Re: September 22nd Is Rapture by CloudTrees(f): 11:05am On Sep 23, 2023
BOSSkesh:

Wetin you smoke boss, me sef for like smoke am too
Today is 23rd and Everybody don fly go heaven since yesterday. Naa me and you remain for this wicked world.
We show each other shege

2 Likes 1 Share

Re: September 22nd Is Rapture by CloudTrees(f): 11:06am On Sep 23, 2023
Tunde835:
I'm here waiting for sept. 23 to make you people see yourselves
Chai this man too don go heaven
Re: September 22nd Is Rapture by Tunde835(m): 11:11am On Sep 23, 2023
CloudTrees:
Chai this man too don go heaven
I'm here
Re: September 22nd Is Rapture by Tunde835(m): 11:12am On Sep 23, 2023
Religious mofos sef
Re: September 22nd Is Rapture by ChristEternal: 11:27am On Sep 23, 2023
CloudTrees:
Toh dem talk say tomorrow, 22ndd of September 2023 na rapture.
Make e no be like say I no tell una o grin
Me I no dey go anywhere
Do not be deceived. There is nothing like Rapture date. Theres no date attached to it not on earth not in heaven.

1 Like 1 Share

Re: September 22nd Is Rapture by mekus15: 1:39pm On Sep 23, 2023
Guy, how market? Today is 23rd September and there was no rapture. undecided
Re: September 22nd Is Rapture by Starz825(m): 1:41pm On Sep 23, 2023
aw far ..op...rapture no dey take place again....


guy na only God know when rapture go happen....

1 Like 1 Share

Re: September 22nd Is Rapture by CloudTrees(f): 3:20pm On Sep 23, 2023
Starz825:
aw far ..op...rapture no dey take place again....


guy na only God know when rapture go happen....

Ehi God shocked you also missed the flight shocked

(1) (Reply)

How To Attract A Woman / Between Attention, Fidelity And Love Which Do U Prefer As A Lady Or A Guy / Things to Talk about with your girlfriend

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 35
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.