₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,329,793 members, 8,442,288 topics. Date: Thursday, 09 July 2026 at 10:28 PM

Toggle theme

This Nonsense Has To Stop !!!! How Ashawø Go Draw Jesus Face For Yansh ?! ?? - Romance - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralRomanceThis Nonsense Has To Stop !!!! How Ashawø Go Draw Jesus Face For Yansh ?! ?? (4310 Views)

1 Reply (Go Down)

This Nonsense Has To Stop !!!! How Ashawø Go Draw Jesus Face For Yansh ?! ?? by kingot(op): 12:18am On Oct 01, 2023
like seriously i dey vex

how can an olosho draw a tat of jesus face for her yansh

wtf?!
Ur lord and saviour wey u carry draw for yansh?? Shey fear God nah

okay assuming i wan do doggy ,,, and as u turn and position ur yansh, as i see jesus how my prick wan take stand huh

Ahbeg clear dat jesus , if nah sam larry or naira marley u carry dem put there
Abeg oo
Re: This Nonsense Has To Stop !!!! How Ashawø Go Draw Jesus Face For Yansh ?! ?? by Fahvvy: 2:57am On Oct 01, 2023
Hahahahhaa grin...

Maybe God is trying to tell you to stop your promiscuous ways undecided...
Re: This Nonsense Has To Stop !!!! How Ashawø Go Draw Jesus Face For Yansh ?! ?? by iramure(m): 7:15am On Oct 01, 2023
You probably saw the face of an American movie actor. As far as I'm concerned, there is no any face of Jesus anywhere, all we see around is an actor's face. No camera during jesus era to have captured his real face or image. Let's stop this European falsehood.
Re: This Nonsense Has To Stop !!!! How Ashawø Go Draw Jesus Face For Yansh ?! ?? by Natbrowny: 7:23am On Oct 01, 2023
kingot:
like seriously i dey vex

how can an olosho draw a tat of jesus face for her yansh

wtf?!
Ur lord and saviour wey u carry draw for yansh?? Shey fear God nah

okay assuming i wan do doggy ,,, and as u turn and position ur yansh, as i see jesus how my prick wan take stand huh

Ahbeg clear dat jesus , if nah sam larry or naira marley u carry dem put there
Abeg oo
Are u sure its not JIM CAVIEZEL u saw.

Na my guy b dat. Dope actor
Re: This Nonsense Has To Stop !!!! How Ashawø Go Draw Jesus Face For Yansh ?! ?? by Dshocker(m): 7:47am On Oct 01, 2023
kingot:
like seriously i dey vex

how can an olosho draw a tat of jesus face for her yansh

wtf?!
Ur lord and saviour wey u carry draw for yansh?? Shey fear God nah

okay assuming i wan do doggy ,,, and as u turn and position ur yansh, as i see jesus how my prick wan take stand huh

Ahbeg clear dat jesus , if nah sam larry or naira marley u carry dem put there
Abeg oo
God choses to bless whom he wants to bless.

A useless and condemned human being by the society might be the most precious in sight of God.

You might be righteous and God still will withhold his blessings upon you, while an armed robber, or prostitute will be receiving blessings upon blessings everyday.
Re: This Nonsense Has To Stop !!!! How Ashawø Go Draw Jesus Face For Yansh ?! ?? by Etnot(m): 11:15am On Oct 01, 2023
That image tattoo is not Jesus Christ, because HE died over 2000 years ago, no one knows how the face of our savior looks like. No one has seen Jesus.
Happy Sunday
Re: This Nonsense Has To Stop !!!! How Ashawø Go Draw Jesus Face For Yansh ?! ?? by onomeabuja: 4:23pm On Oct 01, 2023
kingot:
like seriously i dey vex

how can an olosho draw a tat of jesus face for her yansh

wtf?!
Ur lord and saviour wey u carry draw for yansh?? Shey fear God nah

okay assuming i wan do doggy ,,, and as u turn and position ur yansh, as i see jesus how my prick wan take stand huh

Ahbeg clear dat jesus , if nah sam larry or naira marley u carry dem put there
Abeg oo
U don see JESUS B4huh
Re: This Nonsense Has To Stop !!!! How Ashawø Go Draw Jesus Face For Yansh ?! ?? by Baronthecelebri(m): 4:31pm On Oct 01, 2023
Mumu man
kingot:
like seriously i dey vex

how can an olosho draw a tat of jesus face for her yansh

wtf?!
Ur lord and saviour wey u carry draw for yansh?? Shey fear God nah

okay assuming i wan do doggy ,,, and as u turn and position ur yansh, as i see jesus how my prick wan take stand huh

Ahbeg clear dat jesus , if nah sam larry or naira marley u carry dem put there
Abeg oo
Re: This Nonsense Has To Stop !!!! How Ashawø Go Draw Jesus Face For Yansh ?! ?? by Shinjawestern: 4:47pm On Oct 01, 2023
kingot:
like seriously i dey vex

how can an olosho draw a tat of jesus face for her yansh

wtf?!
Ur lord and saviour wey u carry draw for yansh?? Shey fear God nah

okay assuming i wan do doggy ,,, and as u turn and position ur yansh, as i see jesus how my prick wan take stand huh

Ahbeg clear dat jesus , if nah sam larry or naira marley u carry dem put there
Abeg oo
U even put Ur picture for Ur profile ..

U no get shame honestly
Re: This Nonsense Has To Stop !!!! How Ashawø Go Draw Jesus Face For Yansh ?! ?? by kingot(op): 5:18pm On Oct 01, 2023
Baronthecelebri:
Mumu man
werey man
Re: This Nonsense Has To Stop !!!! How Ashawø Go Draw Jesus Face For Yansh ?! ?? by kingot(op): 5:19pm On Oct 01, 2023
Shinjawestern:
U even put Ur picture for Ur profile ..
U no get shame honestly
u dy mad is like you dnt know your elders anumanu
Re: This Nonsense Has To Stop !!!! How Ashawø Go Draw Jesus Face For Yansh ?! ?? by 1Sharon(f): 5:51pm On Oct 01, 2023
Jesus clearly doesn't have an issue with it, so what's your problem?
Re: This Nonsense Has To Stop !!!! How Ashawø Go Draw Jesus Face For Yansh ?! ?? by kingot(op): 6:00pm On Oct 01, 2023
1Sharon:
Jesus clearly doesn't have an issue with it, so what's your problem?
because nah me dy pay for the nacking
Re: This Nonsense Has To Stop !!!! How Ashawø Go Draw Jesus Face For Yansh ?! ?? by 1Sharon(f): 6:04pm On Oct 01, 2023
kingot:
because nah me dy pay for the nacking
Just do what you came there for and comot.
Re: This Nonsense Has To Stop !!!! How Ashawø Go Draw Jesus Face For Yansh ?! ?? by Shinjawestern: 6:07pm On Oct 01, 2023
kingot:
u dy mad
is like you dnt know your elders anumanu
Stupid elder wey dey patronised Ashawoooo Ouse...

all dis Igbo boys sha
Re: This Nonsense Has To Stop !!!! How Ashawø Go Draw Jesus Face For Yansh ?! ?? by kingot(op): 6:10pm On Oct 01, 2023
1Sharon:
Just do what you came there for and comot.
madam the jesus wey dem draw there no go gree make i focus
my prick no wan stand sef
Re: This Nonsense Has To Stop !!!! How Ashawø Go Draw Jesus Face For Yansh ?! ?? by kingot(op): 6:11pm On Oct 01, 2023
Shinjawestern:
Stupid elder wey dey patronised Ashawoooo Ouse...
all dis Igbo boys sha
bia anumpama a
jxt exit the thread nobody drag u cum here
Re: This Nonsense Has To Stop !!!! How Ashawø Go Draw Jesus Face For Yansh ?! ?? by Shinjawestern: 6:23pm On Oct 01, 2023
kingot:
bia anumpama a

jxt exit the thread nobody drag u cum here
Okoro's angry
Re: This Nonsense Has To Stop !!!! How Ashawø Go Draw Jesus Face For Yansh ?! ?? by Zico777(m): 8:27pm On Oct 01, 2023
Baronthecelebri:
Mumu man
😂
Re: This Nonsense Has To Stop !!!! How Ashawø Go Draw Jesus Face For Yansh ?! ?? by IamANigerianMan: 9:58pm On Oct 01, 2023
kingot:
like seriously i dey vex

how can an olosho draw a tat of jesus face for her yansh

wtf?!
Ur lord and saviour wey u carry draw for yansh?? Shey fear God nah

okay assuming i wan do doggy ,,, and as u turn and position ur yansh, as i see jesus how my prick wan take stand huh

Ahbeg clear dat jesus , if nah sam larry or naira marley u carry dem put there
Abeg oo
Op, how did you know is Christ? Nobody has ever seen him, those pictures you are seen are not Christ's picture.
1 Reply

If Not For yansh and breast Some dull Ladies Won't Drive A Car Till Dey DieThread For Yansh Lovers With PicturesBroke Guys Get In Here All This Nonsense Has To Stop234

VeryDarkMan: This Is Why I Hate VDM [Picture]New Method Guys Use To Rape Ladies. Pls Pass It On To Loved OnesI Just Discovered My Best Friend Is A Gay