₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register β€’ Login β€’ With Google β€’ Trending β€’ Recent β€’ New

Stats: 3,327,527 members, 8,431,371 topics. Date: Monday, 22 June 2026 at 08:54 AM

Toggle theme

AFCON: 'Super Eagles waka Never Finish, Na Semi Dem Dey Go So' - CAF - Sports - Nairaland

Nairaland Forum β€Ί Entertainment β€Ί Sports β€Ί AFCON: 'Super Eagles waka Never Finish, Na Semi Dem Dey Go So' - CAF (40808 Views)

1 2 3 4 Reply (Go Down)

AFCON: 'Super Eagles waka Never Finish, Na Semi Dem Dey Go So' - CAF by fergie001(op):
Super Eagles waka never still finish o. Na semi dem don dey go so... πŸ‡³πŸ‡¬πŸ¦…

#TotalEnergiesAFCON2023
Kpa Kpa Kpa Kpa away! Naija go must see the under of this #TotalEnergiesAFCON2023 pot. Ballin' ballin', premium or nothing...
Osimhen! You no dey feel am?! πŸ«ΆπŸ‡³πŸ‡¬

#TotalEnergiesAFCON2023
CAF

Re: AFCON: 'Super Eagles waka Never Finish, Na Semi Dem Dey Go So' - CAF by inoki247:
Lol nothing u fit use satisfy Nigerians people are still complaining and shouting na luck dem dey use win abg the Time we dey carry calculator wetin Dem dey use win shocked shocked shocked
Re: AFCON: 'Super Eagles waka Never Finish, Na Semi Dem Dey Go So' - CAF by JasonScoolari: 9:08pm On Feb 02, 2024
Congratulations to the boys....

Weldone to the Palenca Neggras of Angola, they played well, but it was not their day.

A date with our bitter rivals, the Bafana Bafana of South Africa will determine if we go still waka in Ivory Coast or waka comeback to Nigeria with bronze as usual.

Re: AFCON: 'Super Eagles waka Never Finish, Na Semi Dem Dey Go So' - CAF by HarryGleb: 9:11pm On Feb 02, 2024
South Africa is waiting.
Re: AFCON: 'Super Eagles waka Never Finish, Na Semi Dem Dey Go So' - CAF by Masterviolence(m): 9:15pm On Feb 02, 2024
HarryGleb:
South Africa is waiting.
They're waiting to go back home I believe.

At the moment, anybody we meet is going home.
Nigeria will be crowned Africa champions. Bookmark this.
Re: AFCON: 'Super Eagles waka Never Finish, Na Semi Dem Dey Go So' - CAF by JasonScoolari: 9:16pm On Feb 02, 2024
Masterviolence:
They're waiting to go back home I believe.

At the moment, anybody we meet is going home.
Nigeria will be crowned Africa champions. Bookmark this.
Senegal and Morocco fans actually said more than this.


Take one game at a time, don't be too boastful.
Re: AFCON: 'Super Eagles waka Never Finish, Na Semi Dem Dey Go So' - CAF by iamocheme: 9:50pm On Feb 02, 2024
watch the match highlights here


https://www.youtube.com/watch?v=PPt7z9Okr_M
Re: AFCON: 'Super Eagles waka Never Finish, Na Semi Dem Dey Go So' - CAF by money121(m): 10:02pm On Feb 02, 2024
Ok
Re: AFCON: 'Super Eagles waka Never Finish, Na Semi Dem Dey Go So' - CAF by ThunderFireAgba: 10:02pm On Feb 02, 2024
undecided

Re: AFCON: 'Super Eagles waka Never Finish, Na Semi Dem Dey Go So' - CAF by ogolemati: 10:02pm On Feb 02, 2024
cool cool cool like play like play na only super eagle win be the only little joy for the whole country.where is that old man of a president that took fuel from 187-670 and dollar from 750-1400 from where his other twin brother left it
Re: AFCON: 'Super Eagles waka Never Finish, Na Semi Dem Dey Go So' - CAF by doneback04: 10:03pm On Feb 02, 2024
JasonScoolari:
Congratulations to the boys....

Weldone to the Palenca Neggras of Angola, they played well, but it was not their day.

A date with our bitter rivals, the Bafana Bafana of South Africa will determine if we go still waka in Ivory Coast or waka comeback to Nigeria with bronze as usual.

They didn't play anything at all
Re: AFCON: 'Super Eagles waka Never Finish, Na Semi Dem Dey Go So' - CAF by Dpharisee: 10:03pm On Feb 02, 2024
Congratulations Naija, I can see the collaboration between Tinubu and Obi towards one goal which is victory for Super Eagles
Re: AFCON: 'Super Eagles waka Never Finish, Na Semi Dem Dey Go So' - CAF by Sunofgod(m): 10:04pm On Feb 02, 2024
cool
Re: AFCON: 'Super Eagles waka Never Finish, Na Semi Dem Dey Go So' - CAF by 4tomandchi: 10:04pm On Feb 02, 2024
Dis CAF post sound like bad belle oh!! We Super Eagles know say one game still remain to final and another one to lift the trophy.

God no go shame us!!!
Re: AFCON: 'Super Eagles waka Never Finish, Na Semi Dem Dey Go So' - CAF by profmallor: 10:04pm On Feb 02, 2024
How can south africa be waiting when they are yet to cross the hurdle of cape verde. Its Nigeria and Mali at the finals.



HarryGleb:
South Africa is waiting.
Re: AFCON: 'Super Eagles waka Never Finish, Na Semi Dem Dey Go So' - CAF by ipobarecriminals: 10:05pm On Feb 02, 2024
cool
Re: AFCON: 'Super Eagles waka Never Finish, Na Semi Dem Dey Go So' - CAF by ORIAYO70(m): 10:05pm On Feb 02, 2024
HarryGleb:
South Africa is waiting.
South Africa is the cheapest of all
Re: AFCON: 'Super Eagles waka Never Finish, Na Semi Dem Dey Go So' - CAF by Nobody: 10:05pm On Feb 02, 2024
HarryGleb:
South Africa is waiting.
what if they lose 2morrow
Re: AFCON: 'Super Eagles waka Never Finish, Na Semi Dem Dey Go So' - CAF by Seunpapa65: 10:05pm On Feb 02, 2024
Please who knows how i can start naija to win the cup on sporty
Re: AFCON: 'Super Eagles waka Never Finish, Na Semi Dem Dey Go So' - CAF by GanagiBitrus: 10:06pm On Feb 02, 2024
The Waka no go finish until the Trophy is lifted by Skipper Troost Ekong. ✌️

Abeg clear road for S/Eagles... grin

Re: AFCON: 'Super Eagles waka Never Finish, Na Semi Dem Dey Go So' - CAF by ATEAMS: 10:06pm On Feb 02, 2024
Nasso
Re: AFCON: 'Super Eagles waka Never Finish, Na Semi Dem Dey Go So' - CAF by Dyfynezz12(m): 10:06pm On Feb 02, 2024
Eagles 're cooking
The cup is theirs
Re: AFCON: 'Super Eagles waka Never Finish, Na Semi Dem Dey Go So' - CAF by skywalker240(m): 10:06pm On Feb 02, 2024
Useless CAF



Deep down, they truly want Nigeria to fail
Re: AFCON: 'Super Eagles waka Never Finish, Na Semi Dem Dey Go So' - CAF by Timothy89(m): 10:06pm On Feb 02, 2024
I think meeting SA will make sense than cape Verde, those carpe Verde guys na baller, scoring is in their DNA



I doubt if we can rival them with one 1 goal score in a match


Where is that dude saying over 4.5 for Nigeria, Nigeria over 4.5 like serious, SA and carpe Verde, 3.5, for guinea v Dr congo dey make sense not Nigeria


Na under 2.5 first half I carry them and it enter, I would have carry them under 1.5 sef
Re: AFCON: 'Super Eagles waka Never Finish, Na Semi Dem Dey Go So' - CAF by tunjijones(m): 10:07pm On Feb 02, 2024
E sweet me the way whey Nigerian dey drag Ghana.

Them talk say the "g" whey dey for Angola stand for Ghana....
Re: AFCON: 'Super Eagles waka Never Finish, Na Semi Dem Dey Go So' - CAF by gaby(m): 10:07pm On Feb 02, 2024
HarryGleb:
South Africa is waiting.
Those ones collection go be legendary..
Re: AFCON: 'Super Eagles waka Never Finish, Na Semi Dem Dey Go So' - CAF by Hisimperialmaje(m): 10:08pm On Feb 02, 2024
E Clear!! Go Eagles
Re: AFCON: 'Super Eagles waka Never Finish, Na Semi Dem Dey Go So' - CAF by Dididrumz(m): 10:08pm On Feb 02, 2024
Ehnnn, we know and with the way those boys are playing, no wahalah...

Bring it on πŸ’ͺπŸ’ͺ
Re: AFCON: 'Super Eagles waka Never Finish, Na Semi Dem Dey Go So' - CAF by HarryGleb: 10:09pm On Feb 02, 2024
profmallor:
How can south africa be waiting when they are yet to cross the hurdle of cape verde. Its Nigeria and Mali at the finals.
Re: AFCON: 'Super Eagles waka Never Finish, Na Semi Dem Dey Go So' - CAF by Offpoint1: 10:10pm On Feb 02, 2024
grin
1 2 3 4 Reply

Next AFCON: Super Eagles Players And Their Ages By 2028 β€’ AFCON: Super Eagles Players Celebrate Their Win Against Cameroon (Pics/Video) β€’ AFCON: Super Eagles Receive Rousing Welcome As They Return Home From Egypt β€’ 2 β€’ 3 β€’ 4

Mino Raiola Is Dead β€’ Man Utd Cut Down Pogba's Asking Price In Order To Offload Him β€’ EPL Referee Anthony Taylor Is DEMOTED To The Championship