I’m 31, I Have No Husband, No Child, No House Lady Cries Out - Romance (2) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › I’m 31, I Have No Husband, No Child, No House Lady Cries Out (4236 Views)
| Re: I’m 31, I Have No Husband, No Child, No House Lady Cries Out by Damian911: 5:02am On Mar 26, 2024 |
| Re: I’m 31, I Have No Husband, No Child, No House Lady Cries Out by Pat081: 1:46pm On Mar 27, 2024 |
Tohsynetita1:She maybe the one because the gal lies too much |
| Re: I’m 31, I Have No Husband, No Child, No House Lady Cries Out by Viper000: 3:03pm On Mar 27, 2024 |
Pat081:no dey compare dat bitter witch jennyclay to my sweet angelic Jewessgratitud3 She no be the same wit jennyclay,, I no pray make my Angelic Jewessgratitud3 be like dat demonic Jenn… Light 💡 & darkness 🌚 are two different tins |
| Re: I’m 31, I Have No Husband, No Child, No House Lady Cries Out by Jewessgratitud3: 3:07pm On Mar 27, 2024 |
Viper000:Lol... What's happening here again? . |
| Re: I’m 31, I Have No Husband, No Child, No House Lady Cries Out by Viper000: 3:15pm On Mar 27, 2024 |
Jewessgratitud3:Imagine, dem say Light 💡 like u is the same wit one frustrated darkness 🌚 just becus say una name start wit letter J A sweet Angelic lady like u can never be like dat witch… I no fit wait to carry u like dis to go nd see my people
|
| Re: I’m 31, I Have No Husband, No Child, No House Lady Cries Out by press9jatv(m): 3:16pm On Mar 27, 2024 |
Viper000:you don’t have the energy to do that joor 🐦🐦🐦🐦 |
| Re: I’m 31, I Have No Husband, No Child, No House Lady Cries Out by press9jatv(m): 3:17pm On Mar 27, 2024 |
9jagist01:you are still single cos of the clueless taste of men you are looking for 🐦🐦🐦🐦 |
| Re: I’m 31, I Have No Husband, No Child, No House Lady Cries Out by press9jatv(m): 3:18pm On Mar 27, 2024 |
EDOSBROWN:one of the best advice here. Then involve in church activities too. She may see Mr right there |
| Re: I’m 31, I Have No Husband, No Child, No House Lady Cries Out by Viper000: 3:20pm On Mar 27, 2024 |
press9jatv:dey play |
| Re: I’m 31, I Have No Husband, No Child, No House Lady Cries Out by press9jatv(m): 3:24pm On Mar 27, 2024 |
Viper000:I dey serious |
| Re: I’m 31, I Have No Husband, No Child, No House Lady Cries Out by Jewessgratitud3: 3:27pm On Mar 27, 2024 |
Viper000:Lol.. funny you. |
| Re: I’m 31, I Have No Husband, No Child, No House Lady Cries Out by ednut1(m): 3:40pm On Mar 27, 2024 |
Everyone will not get married next |
I’m 31, she is 27. Visited 3 times with heavy pre-intimacy but no sex yet. • He Blocked Me Because I Forgot To Clean His House – Lady Shares Painful Breakup • Men Dont Send Transport Fare To Any Lady To Come To Your House - Lady (vid) • 2 • 3 • 4
]is It Legible To Date A Girl Very Young But You Love Her • How True Is This, boys Do Love To Be Raped • Am 25years And Never Had A Valentine Date.
.