₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,330,149 members, 8,444,070 topics. Date: Monday, 13 July 2026 at 04:01 AM

Toggle theme

By Age 40 You Should Be Smart Enough To Realize This! - Family (12) - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralFamilyBy Age 40 You Should Be Smart Enough To Realize This! (10890 Views)

1 2 3 ... 9 10 11 12 Reply (Go Down)

Re: By Age 40 You Should Be Smart Enough To Realize This! by Wotowotoman: 7:44pm On Jun 05, 2024
Villa12:
poor old cargo grin
Your Ugliness no be here grin
Post your poor ugly children too na grin
Poor man like you wey dey live for 3rd world country grin
Your shame dey shame me grin
Guy, you wey poverty dey flog seriously dey here dey call person wey better pass you poor man. Which kind people be this wey person dey jam for this Nairaland sef? I can only assume say na that poverty dey touch your brain.

Tomorrow now you go use your alt to beg the same man wey you dey call poor man on top matter wey no concern you. And you go dey wonder why God continues to dey hammer your bald head with Yamayama for this life. Na wa o.
Re: By Age 40 You Should Be Smart Enough To Realize This! by AngelicBeing: 8:30pm On Jun 05, 2024
Wotowotoman:
Guy, you wey poverty dey flog seriously dey here dey call person wey better pass you poor man. Which kind people be this wey person dey jam for this Nairaland sef? I can only assume say na that poverty dey touch your brain.

Tomorrow now you go use your alt to beg the same man wey you dey call poor man on top matter wey no concern you. And you go dey wonder why God continues to dey hammer your bald head with Yamayama for this life. Na wa o.
grin
Re: By Age 40 You Should Be Smart Enough To Realize This! by AngelicBeing: 8:33pm On Jun 05, 2024
Wotowotoman:
Guy, this afternoon you were begging them to forgive you say you don surrender. You are now their prisoner of war. Why you still come back dey follow them fight again? You don see POW wey dey fight the soldiers wey capture am after he surrender? grin
grin
Re: By Age 40 You Should Be Smart Enough To Realize This! by Tempulated:
Wotowotoman:
Guy, you wey poverty dey flog seriously dey here dey call person wey better pass you poor man. Which kind people be this wey person dey jam for this Nairaland sef? I can only assume say na that poverty dey touch your brain.

Tomorrow now you go use your alt to beg the same man wey you dey call poor man on top matter wey no concern you. And you go dey wonder why God continues to dey hammer your bald head with Yamayama for this life. Na wa o.
grin grin grin

Imagine very useless lowlife somebody. Werey people too full this nairaland.

Calling somebody who can feed his entire wretched family for years poor.

The ashiere still dey even take sides with haggard expired evening newspapers that will never be useful to him in anyway.
Re: By Age 40 You Should Be Smart Enough To Realize This! by doggedfighter(f): 9:53am On Jun 06, 2024
This turned out to be one protracted fight.

2 days and on 😂😂😂😂😂

I am still trying to understand how this guy got into this fight because he jumped out from nowhere.

Could it be he's been planning on how to attack any of the girls ?

This is hilarious !
Re: By Age 40 You Should Be Smart Enough To Realize This! by SourYoghurt:
pocohantas:
I am curious... cheesy
Re: By Age 40 You Should Be Smart Enough To Realize This! by DonroxyII: 6:40pm On Jun 07, 2024
Omoh, Una Really Drag Gen Here ...

Gisos Christ shocked grin
Re: By Age 40 You Should Be Smart Enough To Realize This! by Sapasenator: 8:26pm On Jun 07, 2024
I must confess I really enjoyed the fight. grin grin cool cool
Re: By Age 40 You Should Be Smart Enough To Realize This! by Bisca(op): 8:06pm On Jun 08, 2024
hmmm
Re: By Age 40 You Should Be Smart Enough To Realize This! by RealityKings: 8:25am On Aug 12, 2024
Proserpina:
I have seen the pictures. Hmmmmmmmmmmmmmmm Internet is truly a leveler o. Man come dey call you wetin he suppose change his full name to. He's freaking old to be doing this nonsense nah! Person wey I fit kneel down to greet 😂🤣😂 .
Folake is right about paying the photographer extra.. He did a lot on the picture on his dp. lipsrsealed lipsrsealed

Same thing on my mind! That's an entire album grin Folake come and explain oooo. cheesy grin I don dey fear o.
grin
Re: By Age 40 You Should Be Smart Enough To Realize This! by RealityKings: 8:28am On Aug 12, 2024
doggedfighter:
When I saw the screenshot of his picture and he admitted that that's actually him.
I became ashamed on his behalf.

When I read women shaming here I think it's teenagers doing all that but seeing an old man with wife and children at home display that level of lowness I just shook my head.

How does this one comport himself at home ?

Old man calling another old hag. Tuehhh !

I think that's the same guy with the Wunmi something moniker.
Lol
Re: By Age 40 You Should Be Smart Enough To Realize This! by RealityKings: 8:31am On Aug 12, 2024
1Sharon:
You still wan deny?
😂😂😂😂😂😂😂😂
Re: By Age 40 You Should Be Smart Enough To Realize This! by ravensckar(m): 8:33am On Aug 12, 2024
RealityKings:
Lol
Here you are!

So, you abandoned your Bambiala thread only to come here and be "phishing" for dirts. You're really new to this. cheesy cheesy cheesy

Re: By Age 40 You Should Be Smart Enough To Realize This! by RealityKings: 8:36am On Aug 12, 2024
pocohantas:
Na the shop wey im dey branch to squeeze face ahead of knacks be this. grin grin
😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
Re: By Age 40 You Should Be Smart Enough To Realize This! by RealityKings:
.....
Re: By Age 40 You Should Be Smart Enough To Realize This! by RealityKings: 8:42am On Aug 12, 2024
ravensckar:
Here you are!

So, you abandoned your Bambiala thread only to come here and be "phishing" for dirts. You're really new to this. cheesy cheesy cheesy
No I actually been on here from the start page... I understand where the attacks came from now because I have not had much interaction with...
Stay good... Do everything humanly possible to avoid me... Ciao
I no really send anybody
Re: By Age 40 You Should Be Smart Enough To Realize This! by Sapasenator: 8:48am On Aug 12, 2024
World War 3 is still going on here. I thought this ended a long time ago. I don't miss a lot I swear deep down.
Re: By Age 40 You Should Be Smart Enough To Realize This! by ravensckar(m): 8:51am On Aug 12, 2024
RealityKings:
No I actually been on here from the start page... I understand where the attacks came from now because I have not had much interaction with...
Stay good... Do everything humanly possible to avoid me... Ciao
I no really send anybody
Nah! You haven't actually been here.

You've been on your Bambiala threads looking for giveaway. cheesy cheesy

You've become so useless that even a career beggar like Abba09 was threatening to expose you. cheesy cheesy cheesy

By the way, stop begging me to avoid you. I've told you countless times that I don't respond well to threats.

1 2 3 ... 9 10 11 12 Reply

You Should know these by age 40What My Wife Did Yesterday That Made Me Realize She's SpecialWhen Did You Realize Your Spouse Stopped Loving You?234

Can Trust Issues Unresolved For 10years Managable?Please Share Your Experience With Hisense Washing Machine