Some Supermarket Cashier are Hookup Girls - Romance - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › Some Supermarket Cashier are Hookup Girls (4558 Views)
| Some Supermarket Cashier are Hookup Girls by Yorubastardz(op): 9:11pm On Jul 02, 2024 |
One fine babe cashier in a supermarket, compliment my beards. She say she loves my beards it looks clean and nice.. I just blush and tell her thank you Then I noticed she wear long eyelashes and leg chain and was looking like an olosho. So my question is are these supermarket sales girls/ cashiers. Are they into hookup?
|
| Re: Some Supermarket Cashier are Hookup Girls by Yorubastardz(op): 9:13pm On Jul 02, 2024 |
If a girl compliment my beards does it mean she wants me sexually?? |
| Re: Some Supermarket Cashier are Hookup Girls by Sonnobax15(m): 9:16pm On Jul 02, 2024*. Modified: 5:03am On Jul 03, 2024 |
![]() Ordinary beards wey banny compliment,your preek don dey rise beyond e elasticity limit . Wetin go com happen if she venture call you 'fine boy' . Na once you go debit ![]() |
| Re: Some Supermarket Cashier are Hookup Girls by Sandralight(f): 9:20pm On Jul 02, 2024 |
Una funny for this NL, so someone compliment you and because the person have eyelash, she is suddenly into hookup. Is it that you can't take a compliment or you feel she might be interested in you so you are trying to check from we the Strangers that don't even know this girl to tell you exactly what. Many sales people compliment their customers, just take like that and go, if you like the lady ask her out and stop doing mental gymnastics on the matter |
| Re: Some Supermarket Cashier are Hookup Girls by Remman(m): 9:22pm On Jul 02, 2024 |
Fake news |
| Re: Some Supermarket Cashier are Hookup Girls by Yorubastardz(op): 9:26pm On Jul 02, 2024 |
Sandralight:Trust me in this Nigeria How many women compliment strangers who they just meet? You think say na oyinbo that are naturally nice Nigerian girls that love to snub people Am I the only fine boy with beards in Uyo?? Why will she compliment my beards If not that she want me to debit her in the other room |
| Re: Some Supermarket Cashier are Hookup Girls by Yorubastardz(op): 9:29pm On Jul 02, 2024 |
Sonnobax15:I swear she catch me off guard, my prick rise like nepa pole |
| Re: Some Supermarket Cashier are Hookup Girls by Solofresh2: 9:35pm On Jul 02, 2024 |
Remman: ![]() |
| Re: Some Supermarket Cashier are Hookup Girls by Hollybratt(m): 9:36pm On Jul 02, 2024 |
Normally you are a disgrace to man hood.
Beard beard man ![]() |
| Re: Some Supermarket Cashier are Hookup Girls by Ballzproblemm: 9:37pm On Jul 02, 2024 |
na una type they marry retired olosho wey don turn to serious church girl. |
| Re: Some Supermarket Cashier are Hookup Girls by Solofresh2: 9:38pm On Jul 02, 2024 |
Because a lady compliments your beards your prick don stand already😂 Na your type Nigerian girls dey run street |
| Re: Some Supermarket Cashier are Hookup Girls by Nazgul: 9:49pm On Jul 02, 2024 |
Yorubastardz:Next time smile and tell her thanks and leave. It might have been an innocent compliment. There's no need to allow dirty thoughts flood your head. |
| Re: Some Supermarket Cashier are Hookup Girls by Klinxmanz(m): 10:01pm On Jul 02, 2024 |
E be like say u neva taste femald compliment b4, u are a newbie, and ur beard is as nice as a ram! |
| Re: Some Supermarket Cashier are Hookup Girls by Yorubastardz(op): 10:08pm On Jul 02, 2024 |
Nazgul:nawa oo |
| Re: Some Supermarket Cashier are Hookup Girls by Yorubastardz(op): 10:17pm On Jul 02, 2024 |
Klinxmanz:I have but it's been long |
| Re: Some Supermarket Cashier are Hookup Girls by Blood01Diamond: 11:29pm On Jul 02, 2024 |
Yorubastardz:U still be small pikin... |
| Re: Some Supermarket Cashier are Hookup Girls by Draslo(m): 11:32pm On Jul 02, 2024 |
Yorubastardz:Make I give you my guy number. He’s a psychiatrist. He can definitely help you |
| Re: Some Supermarket Cashier are Hookup Girls by Sirhush(m): 11:57pm On Jul 02, 2024 |
My guy woman dey do parol oo. Even does working class self or you forget woman no dey like touch there money ![]() |
| Re: Some Supermarket Cashier are Hookup Girls by OgaTheTop2: 2:37am On Jul 03, 2024 |
So many kids and mischievous people full nairaland..
|
| Re: Some Supermarket Cashier are Hookup Girls by Zubeezanga(m): 2:42am On Jul 03, 2024 |
I have babes that love calling me or love it when i talk lol, say my voice b very thick and other other stuffs omo e no mean shii, babe compliment u, u dy reason hook up, all sissy niggaz, this kinda life won't allow u get a baddie puss ooo, cuz u b like kizz n tell, oga lock up fine geh compliment u smile, compliment am back na she go blush werey no be you, u gats get chamelon tongue e long talk full am u gats get key lakuku, no b small yarn frm baby ur feelings go d run helter scatter, lecture 101, don't it more than twice, act like she be stranger after bedroom yoga, na u go run from puss. |
| Re: Some Supermarket Cashier are Hookup Girls by Obierika(m): 3:14am On Jul 03, 2024 |
Sandralight:Na idleness dey worry the guy |
| Re: Some Supermarket Cashier are Hookup Girls by BreconHills(m): 5:47am On Jul 03, 2024 |
Sandralight:Sounds a bit like low self esteem to me. He doesn't believe he is worth the compliment therefore she must have an ulterior motive. |
| Re: Some Supermarket Cashier are Hookup Girls by AcadaWriter: 6:14am On Jul 03, 2024 |
Fake news ... Um, need help with your academic papers? Contact us. |
| Re: Some Supermarket Cashier are Hookup Girls by henrybomb(m): 7:05am On Jul 03, 2024 |
Yorubastardz:Just a compliment you don reason go far like that Abeg rest |
| Re: Some Supermarket Cashier are Hookup Girls by Rexymania(m): 7:19am On Jul 03, 2024 |
Not some, all |
| Re: Some Supermarket Cashier are Hookup Girls by CJStarz: 7:25am On Jul 03, 2024 |
You must be a small boy with overgrown beard which made the girl mistake you for an adult. |
| Re: Some Supermarket Cashier are Hookup Girls by Emmanuel909090: 8:08am On Jul 03, 2024 |
Op, you are a big fool. Someone likes you and you end up calling her olosho. Olosho go kill you. |
| Re: Some Supermarket Cashier are Hookup Girls by Autobot05: 8:45am On Jul 03, 2024 |
Yorubastardz:If you’re judging from the compliment There youre wrong But na true many of them … a lot sef do hookup Salesgirls , pos girls …… |
| Re: Some Supermarket Cashier are Hookup Girls by ObalendeCMS: 9:03am On Jul 03, 2024 |
While I am not disputing the fact that most naija girls & women are coded prostitutes, I believe the op is suffering from low self-esteem, which in my opinion is very common with men from where the op is from. |
| Re: Some Supermarket Cashier are Hookup Girls by johnog4sure: 10:30am On Jul 03, 2024 |
Brother Bernard is still a learner |
| Re: Some Supermarket Cashier are Hookup Girls by Gboom: 10:45am On Jul 03, 2024 |
Yorubastardz:You are just a mumu boy, the girl was just cajoling you so that you can tip her |
| Re: Some Supermarket Cashier are Hookup Girls by Meteng: 11:24am On Jul 03, 2024 |
Yorubastardz:Baba, which supermarket be that for Uyo, make I show whether I go chop kpekus ![]() |
Those People That Carry Hookup Girls(advice) • Young Ladies Dive For Cover As Man Exposes Location Of Lagos Hookup Girls • I Need A Wife But Seeing Only HookUp Girls & Single Moms I What Would YOU Do? • 2 • 3 • 4
How do I get out of this Fix? • His Mere Act Dwindled My Love For Him • Lady With Nice Hips & Big Ass Decided To Leak This

. Na once you go debit 