₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register β€’ Login β€’ With Google β€’ Trending β€’ Recent β€’ New

Stats: 3,328,264 members, 8,434,902 topics. Date: Saturday, 27 June 2026 at 02:42 PM

Toggle theme

Abeg Wetin Person Fit Chop Once A Day - Romance (3) - Nairaland

Nairaland Forum β€Ί Nairaland General β€Ί Romance β€Ί Abeg Wetin Person Fit Chop Once A Day (4015 Views)

1 2 3 Reply (Go Down)

Re: Abeg Wetin Person Fit Chop Once A Day by SUPERBLOOM: 7:44am On Jul 16, 2024
Obierika:
What sort of combination is this? shocked
Good morning boss
Re: Abeg Wetin Person Fit Chop Once A Day by obinnazy(m): 7:55am On Jul 16, 2024
BigYash:
Just find wetin go dey give u money feed daily outside your salary .. Cux there is no way you can stop hunger if you no eat o..
Something like??
My job gives me 3days off every week, I have been thinking of what to do with those 3 free days, salary is never enough.
Re: Abeg Wetin Person Fit Chop Once A Day by BigYash: 8:49am On Jul 16, 2024
obinnazy:
Something like??
My job gives me 3days off every week, I have been thinking of what to do with those 3 free days, salary is never enough.
You can run transport biz,if you have a car or you go hard in affiliate marketing.. Try connecting car sellers and buyers,property owners and intending tenants ,etc

You can try content creating too,if you are creative in that angle..
Re: Abeg Wetin Person Fit Chop Once A Day by Caleb15(m): 10:09am On Jul 16, 2024
Fermented cement
Re: Abeg Wetin Person Fit Chop Once A Day by Nijimog: 4:50pm On Jul 16, 2024
Vergovert:
You won't feel hungry once you master the act.
kukuma say na fasting u want make e do, because apple dey help to quench thirst and dehydration due to plenty water inside it
Re: Abeg Wetin Person Fit Chop Once A Day by Vergovert: 5:45pm On Jul 16, 2024
Nijimog:
kukuma say na fasting u want make e do, because apple dey help to quench thirst and dehydration due to plenty water inside it
Everybody go dey OK last last.
Re: Abeg Wetin Person Fit Chop Once A Day by Sapasenator: 5:46pm On Jul 16, 2024
Beans and garri alias conker.
Re: Abeg Wetin Person Fit Chop Once A Day by OfficialP: 12:04pm On Jul 17, 2024
MONEY247:
Where can I get it...
you can get it from any aboki shop. If money no dey pocket, just drink am hold body. it's good too for weigh lose
Re: Abeg Wetin Person Fit Chop Once A Day by Foodqueen(f): 2:36pm On Jul 17, 2024
Elliotwaveforec:
Beans na no go area! Even more expensive than rice.

1500 per derica - Beans
1200 per derica -. rice.

Who dey chop beans before? Na big man food now.
Where you for de buy your beans.
Re: Abeg Wetin Person Fit Chop Once A Day by Elliotwaveforec: 2:58pm On Jul 17, 2024
Foodqueen:
Where you for de buy your beans.
Badagry! E cheap for your area?
1 2 3 Reply

With The Current Situation In Nigeria Now Person Fit Marry With 100k? Asking β€’ Sexdoll Sexdoll ..NL Male Abeg Wetin Come Happen β€’ Samyj247: Abeg, Wetin Imo State Ladies Do You? β€’ 2 β€’ 3 β€’ 4

Elon Musk's Ex-wife Regrets Divorcing Him, Wants Him Back β€’ 99.99% Of Nigerian Girls Are Evil. Do Not Marry Them β€’ Tally Is The Name... Whats Yours?