Nairaland Make Una Advice Me In This Case - Romance - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › Nairaland Make Una Advice Me In This Case (834 Views)
| Nairaland Make Una Advice Me In This Case by henryligit(op): 5:12pm On Dec 28, 2024*. Modified: 3:12am On Dec 30, 2024 |
?? |
| Re: Nairaland Make Una Advice Me In This Case by tobby20: 5:17pm On Dec 28, 2024 |
henryligit:thank God u changed the legit in it name to ligit |
| Re: Nairaland Make Una Advice Me In This Case by brain54(m): 5:23pm On Dec 28, 2024 |
This your matter get as e be o... The girl say she already late to go back home by 10.15pm... So she prefer to stay hotel till the next day? Abeg, which is "more later "? You said 8 midnight? Lol. I wonder wetin una dey discuss about that 25th from that "8 midnight" till 10.15. Na ontop bike una dey discuss or for road sef? And who dey test for pregnancy a day after sex? So because of 5k the girl papa ready to die the case. Poverty na really bastard Sha. Me I no get advice for you o! |
| Re: Nairaland Make Una Advice Me In This Case by Matrix13790(m): 5:24pm On Dec 28, 2024 |
God help you bro |
| Re: Nairaland Make Una Advice Me In This Case by SoftSport(m): 5:26pm On Dec 28, 2024 |
henryligit:Omo this matter get as e be o. First of all, na mistake you make carry the girl go hotel even if una no do anything. E don already look suspicious for everybody eye. But no worry, you fit still handle am peacefully. See wetin you go do: Calm down – No dey panic or vex. Just maintain your cool so you fit reason well. Na peace we dey find now. Meet the papa – If the man say make una see, no dodge. Just go meet am respectfully. Carry somebody wey fit support you (like an elder or responsible person) if need be, so e no go look like you dey waka alone. Apologize again – Even if you don already beg before, still beg am again face-to-face. Tell am say na mistake and you no get any bad intention. Show say you dey serious. Negotiate wisely – If the man dey ask for damages or money, no just agree anyhow. Ask am how much exactly he dey talk and why. No let am bully you into paying more than wetin make sense. If e make sense, pay am so e go rest. If the amount too much, try negotiate or involve elders from your side. Involve elders if e get worse – If the man dey try carry the matter go another level, involve elders or community leaders wey go fit settle the matter. Nobody go gree make am escalate unnecessarily. Lastly, abeg dey careful for this kain matter next time. E fit no be wetin you mean, but people go always assume the worst. Protect your name and stay away from unnecessary wahala. |
| Re: Nairaland Make Una Advice Me In This Case by Oluromantic: 5:29pm On Dec 28, 2024 |
| Re: Nairaland Make Una Advice Me In This Case by tobby20: 5:39pm On Dec 28, 2024 |
brain54:Okay you believe the story |
| Re: Nairaland Make Una Advice Me In This Case by RealityKings1: 5:54pm On Dec 28, 2024 |
You this boy why naa? Why you go waste lodging. You carry girl go hotel just to sleep and wake up? The papa don see say naa Mugu you be, |
| Re: Nairaland Make Una Advice Me In This Case by G0Oodharddick: 5:58pm On Dec 28, 2024 |
I for advice you but I no know whether this story na real. You mean you just wasted a night without knacking her? Are the community people so dumb? How do they expect pregnancy to show up in just a day? Two -3 weeks at least is enough to go for pregnancy test after sex if she's having symptoms. Shaa no panic, reason with the girl papa. If the man no gree or bill u huge amount involve elders and the community vigilante to help |
| Re: Nairaland Make Una Advice Me In This Case by Samantha125(f): 6:01pm On Dec 28, 2024 |
🤣🤣🤣🤣 brain54: |
| Re: Nairaland Make Una Advice Me In This Case by henryligit(op): 6:40pm On Dec 28, 2024*. Modified: 3:21am On Dec 30, 2024 |
?? |
| Re: Nairaland Make Una Advice Me In This Case by Aesthetical: 7:10pm On Dec 28, 2024 |
SoftSport:op the solution to your problem |
| Re: Nairaland Make Una Advice Me In This Case by FreeSpirited: 7:30pm On Dec 28, 2024 |
Lol ![]() What did I just read ![]() Anyway You are now officially a cash cow Shebi u no one geh sense no Lodging an underage....... When u know shes under a guardian....... so wot was ur plan . . |
| Re: Nairaland Make Una Advice Me In This Case by Starz825(m): 7:44pm On Dec 28, 2024 |
brain54: ![]() Very funny Noticed that part too 10pm late ...but na the next day early ![]() |
| Re: Nairaland Make Una Advice Me In This Case by Nicepoker(m): 7:52pm On Dec 28, 2024 |
Werey say 8pm na midnight ![]() |
| Re: Nairaland Make Una Advice Me In This Case by LilMissFavvy(f): 8:27pm On Dec 28, 2024 |
![]() |
| Re: Nairaland Make Una Advice Me In This Case by brain54(m): 8:50pm On Dec 28, 2024 |
Nicepoker:10.15 pm na dawn na... |
| Re: Nairaland Make Una Advice Me In This Case by Seunpapa65: 8:51pm On Dec 28, 2024 |
Carry OS and have peace of mind you no go hear How u go take carry someone that is living with someone and lodge won't the guardian be unhappy or you expect make them start to the clap for you |
| Re: Nairaland Make Una Advice Me In This Case by verminnel(f): 8:55pm On Dec 28, 2024 |
![]() |
| Re: Nairaland Make Una Advice Me In This Case by henryligit(op): 3:18am On Dec 30, 2024 |
?? |
| Re: Nairaland Make Una Advice Me In This Case by henryligit(op): 3:42am On Dec 30, 2024 |
🖌️ |
Please Help Me Judge This Case Between Me And My Girlfriend!! • Make Una Advice Me • Biko I Need Una Advice For D's Matter • 2 • 3 • 4
My Gifting To Someone In The Who Needs A Million Naira Thread • Thank You Hubby❤️. I Love You... • Who Are You In Love With Now?
why naa?
