Never In Your Life Try Colos - Romance - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › Never In Your Life Try Colos (2080 Views)
| Never In Your Life Try Colos by SultanOfAbia(op): 9:45pm On Mar 02, 2025 |
Just witness one big boy smoke colos and all a sudden chaos everywhere.. boy was yelling and fanning himself . Even his guys run leave am Then the worst happened He shit on himself and urinate on himself as he was yelling. It was when he started vomiting people come dey run chaotic and quite unfortunate. Omo the staffs of the bar started shouting at each other asking why did they allow him to smoke illegal drug inside bar. The whole place just dey smell vomit piss and shit.. naso people run comot the bar. And I no even perceive the smell Say no to colos |
| Re: Never In Your Life Try Colos by iamnotillicit(m): 10:02pm On Mar 02, 2025 |
On Colos... |
| Re: Never In Your Life Try Colos by The6thAustralia: 10:07pm On Mar 02, 2025*. Modified: 11:04am On Mar 03, 2025 |
Maybe he's a first timer. He was supposed to calm and sit down... Anything wey dey sup make e dey happen. |
| Re: Never In Your Life Try Colos by Rexymania(m): 10:18pm On Mar 02, 2025 |
Colos highest is devilish |
| Re: Never In Your Life Try Colos by AllBlack: 10:53pm On Mar 02, 2025 |
where the video abeg |
| Re: Never In Your Life Try Colos by AllBlack: 10:55pm On Mar 02, 2025 |
He wan FEEL AMONG on top something wey he nova try before. Now he don shit for market and everybody don tape him video for casting. |
| Re: Never In Your Life Try Colos by 2cribz: 11:00pm On Mar 02, 2025 |
Idiot. And no pics as proof Idiot |
| Re: Never In Your Life Try Colos by Love800(m): 5:06am On Mar 03, 2025 |
What particular colos(drug) did he took? |
| Re: Never In Your Life Try Colos by AllBlack: 5:31am On Mar 03, 2025 |
Love800:You sure say u sabi wetin you dey ask? |
| Re: Never In Your Life Try Colos by Love800(m): 6:28am On Mar 03, 2025 |
Colos are medical drugs created with particles of marijuana(hemp). So what are you saying! I was asking to know the particular drug he took? What is colos to you? AllBlack: |
| Re: Never In Your Life Try Colos by Kobicove(m): 6:44am On Mar 03, 2025 |
That serves the idiot right, I don't understand what people gain from taking narcotics other than a temporary high that will still fizzle away ![]() |
| Re: Never In Your Life Try Colos by AllBlack: 6:45am On Mar 03, 2025 |
| Re: Never In Your Life Try Colos by AllBlack: 7:01am On Mar 03, 2025 |
Love800:Hey God! 😁🤣😂 Abeg keep this to yourself. Don't tell anybody. |
| Re: Never In Your Life Try Colos by Love800(m): 7:18am On Mar 03, 2025 |
Alright. AllBlack: |
| Re: Never In Your Life Try Colos by Love800(m): 7:21am On Mar 03, 2025 |
You don't answer my questions. You just corner talking. Tell me what is colos, see what you are commenting! How do i hold a conversation with you! AllBlack: |
| Re: Never In Your Life Try Colos by ATEAMS: 8:44am On Mar 03, 2025 |
| Re: Never In Your Life Try Colos by Baronthecelebri(m): 9:19am On Mar 03, 2025 |
Foolish man |
| Re: Never In Your Life Try Colos by Gadafii: 9:38am On Mar 03, 2025 |
The6thAustralia:first timer oo, 100 timer oo colos is dangerous and bad. It messes with your thinking, na people wey dey around you go tell you. Anything wey don pass cana, Scottish or Ghana loud abeg give am gap.. There is no so much gain in these drugs to be very honest, but you see colos and ice, avoid then |
| Re: Never In Your Life Try Colos by davillian(m): 12:23pm On Mar 03, 2025 |
The6thAustralia:first timmer or regular colos must diagrace you weda u like it or not..... my advice is just dont try it... it spoil your life and everything you do.... |
| Re: Never In Your Life Try Colos by floss(m): 12:23pm On Mar 03, 2025 |
Colos is a practical and radical drug that makes a man experience weird hallucinations |
| Re: Never In Your Life Try Colos by headbasher96(m): 3:21pm On Mar 03, 2025 |
All of you are just dragging each other colo is not a synthetic strain of weed ( colo no be plant na rubber e be ) so if you the take colos na rubber you the blow people wey the take can relate guys I take A. Z and normal kpumash I no get anything to prove by smoke something wey for like 45minutes I no go know myself that one no be high na mu.mu |
| Re: Never In Your Life Try Colos by The6thAustralia: 3:54pm On Mar 03, 2025 |
davillian:Relax... creative needs somethings like that especially if you write a lot. |
| Re: Never In Your Life Try Colos by SultanOfAbia(op): 7:34pm On Mar 05, 2025 |
The6thAustralia:dey play with your life |
How One Puff Chnaged My Life. My Colos Story • The Effect Of Colorado A.K.A Colos On The BRAIN • I Smoked Colos Blood � F Jesus Just Save Me And Brought Me To My Body • 2 • 3 • 4
Met A Girl For A Week And She Is Dead Now • Help: • Intuitions In Relationships
