₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,326,859 members, 8,428,389 topics. Date: Wednesday, 17 June 2026 at 11:14 AM

Toggle theme

Barcelona Goalkeeper Ter Stegen Announces Divorce With Wife Over Infidelity - Romance (2) - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralRomanceBarcelona Goalkeeper Ter Stegen Announces Divorce With Wife Over Infidelity (3555 Views)

1 2 Reply (Go Down)

Re: Barcelona Goalkeeper Ter Stegen Announces Divorce With Wife Over Infidelity by Smilleydr(m): 11:29pm On Mar 10, 2025
ogaprime:
Rain fall this evening, shey you stand inside make the rain cool your body??
the rain no fall reach my side bro, I hate make woman dey cheat me

Me wey dey go Bleep person mama for house person go say e won come Bleep my mama for house haba
Re: Barcelona Goalkeeper Ter Stegen Announces Divorce With Wife Over Infidelity by CallTheCops(m): 11:52pm On Mar 10, 2025
obinna58:
Them employ you and you begin fvk Oga wife, I remember when my brother’ baby mama tried funny stunts with me, not even wife still I no even get mind try it as I ran with my two legs talk less for your boss

Some men get mind sha, na so women Dey kill men, stergan should just find assassin off that guy

Women always claiming men are more hornier than them but dem no dey ever resist to open leg waaa, bestie you open leg waaaaa
Neighbor you open leg waaa
My cousin you still open leg waaa
Oga gateman you open leg waa
Just a friend you still open leg waaaa
We just met and still open leg waaaa
I saw him on the street yet you still open leg
See as you type epistle of lamentation on top fake news.
Re: Barcelona Goalkeeper Ter Stegen Announces Divorce With Wife Over Infidelity by obinna58(m): 11:55pm On Mar 10, 2025
CallTheCops:
See as you type epistle of lamentation on top fake news.
No smoke without fire
Are you a woman or simp
Re: Barcelona Goalkeeper Ter Stegen Announces Divorce With Wife Over Infidelity by CallTheCops(m): 12:32am On Mar 11, 2025
obinna58:
No smoke without fire
Are you a woman or simp
The man has come out to debunk the lies and you're here talking nonsense grin
No smoke without fire, so you really think these journalists have super natural powers to know that his wife cheated on him? You'll take what you see on news outlets over what the man involved had to say? Alright, suit yourself nitwit cool
Re: Barcelona Goalkeeper Ter Stegen Announces Divorce With Wife Over Infidelity by emmancipated(m): 12:55am On Mar 11, 2025
Shey them go share the woman wealth like this, abi na still the man go pay
Re: Barcelona Goalkeeper Ter Stegen Announces Divorce With Wife Over Infidelity by Nobody: 2:29am On Mar 11, 2025
GOFRONT:
You see those gym trainers, Esp those ones training house house wives to keep fit, I pity their husbands.....

The way Gym trainers dey lash people wives ehn!!!
grin
Re: Barcelona Goalkeeper Ter Stegen Announces Divorce With Wife Over Infidelity by Nobody: 2:35am On Mar 11, 2025
Goodmarlian:
Later una go say to keep woman spend money spend money ,everything money.
Oga money can never buy you love or loyalty from a banny all na luck.
I won't call it luck. I believe a woman who cares less about worldy things and has true fear of God. Not those Jesus babies ooh or churchy girls. A truly principled girl from a balanced home with good upbringing will not mess up herself even when Ur not there to see it. It's for her and not even because of U.
Re: Barcelona Goalkeeper Ter Stegen Announces Divorce With Wife Over Infidelity by Nobody: 2:43am On Mar 11, 2025
Smilleydr:
the only mistake I do today and uptill now I never chop e dey pain me e b like say Dem use charm hit me up

I see his Corper for inside bus talk to her make she give me her number she immediately give me, when agbero dey collect money from passengers I tell the girl make she no worry nasoo I pay for the give thinkin I go withdraw to continue my journey because that was the last cash in my hand

Low and behold as I drop from bus nasoo my phone switch off no way to do transfer again, my people of God na leg I take Treck reach house inside hot sun

Since now I don dey chart this girl up she no reply my charts and she no pick my calls, I never simp like this before ooo the thing still dey pain me up till now, because the kind sun wey beat me today I never see am befoer.
Lol nothing spoil. So far U learnt Ur lessons grin
Re: Barcelona Goalkeeper Ter Stegen Announces Divorce With Wife Over Infidelity by Chummynoni(m): 3:20am On Mar 11, 2025
Smilleydr:
the only mistake I do today and uptill now I never chop e dey pain me e b like say Dem use charm hit me up

I see his Corper for inside bus talk to her make she give me her number she immediately give me, when agbero dey collect money from passengers I tell the girl make she no worry nasoo I pay for the give thinkin I go withdraw to continue my journey because that was the last cash in my hand

Low and behold as I drop from bus nasoo my phone switch off no way to do transfer again, my people of God na leg I take Treck reach house inside hot sun

Since now I don dey chart this girl up she no reply my charts and she no pick my calls, I never simp like this before ooo the thing still dey pain me up till now, because the kind sun wey beat me today I never see am befoer.
if @all you want to strike a conversation with a lady in the bus, let it be after conductor don collect money. You are welcome.
Re: Barcelona Goalkeeper Ter Stegen Announces Divorce With Wife Over Infidelity by Baronthecelebri(m): 5:41am On Mar 11, 2025
Why get married when you know you'll cheat
Re: Barcelona Goalkeeper Ter Stegen Announces Divorce With Wife Over Infidelity by KenghisKhan(m): 8:10am On Mar 11, 2025
Lifemanage:
Him na simp....
grin grin grin grin they give am full package training
Re: Barcelona Goalkeeper Ter Stegen Announces Divorce With Wife Over Infidelity by KenghisKhan(m): 8:12am On Mar 11, 2025
bdon12:
Sharp men like me dont allow our wives work orgo to gym
You don't want your wife to be in shape grin cheesy grin
Re: Barcelona Goalkeeper Ter Stegen Announces Divorce With Wife Over Infidelity by bdon12: 8:23am On Mar 11, 2025
KenghisKhan:
You don't want your wife to be in shape grin cheesy grin
Tanks bro ano want...gym trainers are not smiling
Re: Barcelona Goalkeeper Ter Stegen Announces Divorce With Wife Over Infidelity by obinna58(m): 9:21am On Mar 11, 2025
CallTheCops:
The man has come out to debunk the lies and you're here talking nonsense grin
No smoke without fire, so you really think these journalists have super natural powers to know that his wife cheated on him? You'll take what you see on news outlets over what the man involved had to say? Alright, suit yourself nitwit cool
I knew you were a simp
Re: Barcelona Goalkeeper Ter Stegen Announces Divorce With Wife Over Infidelity by Smilleydr(m): 9:37am On Mar 11, 2025
Chummynoni:
if @all you want to strike a conversation with a lady in the bus, let it be after conductor don collect money. You are welcome.
yes I don learn my lesson today
Re: Barcelona Goalkeeper Ter Stegen Announces Divorce With Wife Over Infidelity by engrchykae(m): 1:53pm On Mar 11, 2025
ZombieDredd:
What do women want really?
women want crazy men.
Unstable men
A mix of all
Re: Barcelona Goalkeeper Ter Stegen Announces Divorce With Wife Over Infidelity by CallTheCops(m): 2:51pm On Mar 11, 2025
obinna58:
I knew you were a simp
Tell me incel, does bashing women make you feel less insecure? cheesy
Re: Barcelona Goalkeeper Ter Stegen Announces Divorce With Wife Over Infidelity by grandstar(m): 11:46am On Mar 28, 2025
She most likely married him for the money.
1 2 Reply

Pastor, Woman Stripped Naked Over Infidelity In EdoHusband Ties Wife To Well Over Infidelity; Boyfriend Escapes Through WindowMan Retrieves Phone He Gifted His Girlfriend Over Infidelity In Ibadan (Video)234

On What Date Did You Disvirgin?To All My Good Girls That Aint Turned Bad: Yet!Are The Men More Emotional Than The Women?