EPL 2025/2026: Pick Your Top Three Clubs For The New Season. - Sports (2) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Sports › EPL 2025/2026: Pick Your Top Three Clubs For The New Season. (8236 Views)
| Re: EPL 2025/2026: Pick Your Top Three Clubs For The New Season. by Silentgroper(m): 5:21pm On Aug 16, 2025 |
dominique:Dey play .. if no be coachee wey dey make unsolicited substitutions yday eh ... Make injury hol arsenal first or their precious ordegaard, make we see if una go smell top4 .. |
| Re: EPL 2025/2026: Pick Your Top Three Clubs For The New Season. by Openair: 5:22pm On Aug 16, 2025 |
1. Man City 2. Liverpool 3. Chelsea Arsenal might come a close 4th... |
| Re: EPL 2025/2026: Pick Your Top Three Clubs For The New Season. by Openair: 5:23pm On Aug 16, 2025 |
RavinWolf:You put Man U in top 3😅😅 Cause of Mbuemo, Sesko and Cunha abi ?? Clap for yourself |
| Re: EPL 2025/2026: Pick Your Top Three Clubs For The New Season. by dominique(mod): 5:33pm On Aug 16, 2025 |
Silentgroper:Make small injury or suspension hold Liverpool the likes of Konate, van Dijk or Salah make we see how far. If injury hold Odegaard, Nwaneri dey there. If injury hold Saka Madueke dey, if injury hold Declan rice Christian Nørgaard dey. Apart from the left wing, every Arsenal first 11 player has a replacement that can fit into the first team of any decent squad, who dey Liverpool bench? |
| Re: EPL 2025/2026: Pick Your Top Three Clubs For The New Season. by missionmex(m): 5:37pm On Aug 16, 2025 |
Chelsea arsenal Liverpool in that order. |
| Re: EPL 2025/2026: Pick Your Top Three Clubs For The New Season. by Silentgroper(m): 5:42pm On Aug 16, 2025 |
dominique:Hahahaha dey play .. Who miss yday match gravenberch .. if him no plau , wataru Endo dey, Curtis, Elliot ,nyoni bajcetic .. Defense is where we might be short staffed but we're working on that already since leoni just came from Parma .. match guehi id still on the way, do is isak .. .At rb frimpong/ Conor Bradley Lb .. kerkez/Robertson/tsimikas Na only our right wing get comma with just Salah there .. . Who dey bench?? You don see who dey bench na .. |
| Re: EPL 2025/2026: Pick Your Top Three Clubs For The New Season. by Love800(m): 5:51pm On Aug 16, 2025 |
I see Burnley going far. Scott parker is a very brilliant coach, forget that they lose today, they will still come back! |
| Re: EPL 2025/2026: Pick Your Top Three Clubs For The New Season. by Oladhips(m): 5:52pm On Aug 16, 2025 |
For Arsenal is either normal 2nd or 1st... 🚶 |
| Re: EPL 2025/2026: Pick Your Top Three Clubs For The New Season. by Bukola94(m): 5:58pm On Aug 16, 2025 |
RavinWolf:good analysis, so straight forward without bias |
| Re: EPL 2025/2026: Pick Your Top Three Clubs For The New Season. by KidFromForeign(m): 6:02pm On Aug 16, 2025 |
muykem:Which current form? Chelsea finished below Arsenal and Liverpool. If you are feeling generous and too sure of Chelsea you should have made them number 1. Since neither Liverpool nor Arsenal have played anything since last season. |
| Re: EPL 2025/2026: Pick Your Top Three Clubs For The New Season. by KidFromForeign(m): 6:07pm On Aug 16, 2025 |
Silentgroper:So,na only only Arsenal players they reserved injury for? Make injury hold Salah,Van Dijk , Gravenberch or Ekitike and let's see how far. |
| Re: EPL 2025/2026: Pick Your Top Three Clubs For The New Season. by RavinWolf(m): 6:07pm On Aug 16, 2025 |
Openair:😅😂 Ah no vex, I just dey try get hope like Arsenal fans every August. But you sef dey talk Mbuemo, Sesko and Cunha — be like say you dey dream FIFA career mode. Make we dey watch, na end of season go separate prophets from banter merchants. Till then, I stand by my top 3 — even if na cruise 😂⚽👏 |
| Re: EPL 2025/2026: Pick Your Top Three Clubs For The New Season. by RavinWolf(m): 6:10pm On Aug 16, 2025 |
Bukola94:I appreciate that! No need to twist mouth—just call am as e be. Football no dey follow sentiment, na performance go tell the real story. But we go still enjoy the gbas gbos as e dey unfold this season! ⚽🔥 |
| Re: EPL 2025/2026: Pick Your Top Three Clubs For The New Season. by Morizo(m): 6:12pm On Aug 16, 2025 |
dominique:You funny oh 🤣🤣🤣 After one EPL emotional game which they won against a very very good Bournemouth side? The only aging players there are Salah and VVD. The whole midfield and attack have an average age of 24 years. They still have Isak to come... Check well again oh Liverpool will win this league again |
| Re: EPL 2025/2026: Pick Your Top Three Clubs For The New Season. by Morizo(m): 6:14pm On Aug 16, 2025 |
[quote author=dominique post=136478591]Arsenal FC Chelsea FC Manchester City Liverpool That top 4 no too sure for Liverpool. Defense is nothing to write home about, attack and midfield are just above average, ageing players, bench is pretty much obsolete. If Tottenham spuds panasharp this season, dem fit pursue LiVARpool comot for top 4. [/quoso Someone said last season that arsenal is delusional FC Obviously it's fantasy statements like this that caused it😀 |
| Re: EPL 2025/2026: Pick Your Top Three Clubs For The New Season. by Openair: 6:15pm On Aug 16, 2025 |
RavinWolf:Prophet RavinWolf make we dey see😅 Sebi na with Onana abi 😅 |
| Re: EPL 2025/2026: Pick Your Top Three Clubs For The New Season. by Amalekki: 6:18pm On Aug 16, 2025 |
Sunderland Brighton Newcastle |
| Re: EPL 2025/2026: Pick Your Top Three Clubs For The New Season. by Lanre1st(m): 6:21pm On Aug 16, 2025*. Modified: 9:28am On Aug 17, 2025 |
Gadaffi9ja:Man U fan, how will you be doing things the same way and expected different results. Your coach is not good enough |
| Re: EPL 2025/2026: Pick Your Top Three Clubs For The New Season. by Silentgroper(m): 6:25pm On Aug 16, 2025 |
KidFromForeign:Chiesa dey.. Isak go dey Marc guehi go dey .. McAllister fit Play gravenberch position .. .stop playing . .our depth better pass una own .. If zubimendi carry injury .. una get another dm wey una fit use... |
| Re: EPL 2025/2026: Pick Your Top Three Clubs For The New Season. by RavinWolf(m): 6:32pm On Aug 16, 2025 |
Openair:😅 Ah, so na me dem dey call out now? Yes na, with Onana we move! Abi you never hear say even keepers dey receive prophecy these days? Make una relax, season just dey warm up — the real vision go clear when others start to dey beg for top 4! 🔮🧤⚽ As dem say: “Na who get spiritual backing dey catch even thunderbolt shots!” 😆 |
| Re: EPL 2025/2026: Pick Your Top Three Clubs For The New Season. by DeGLORIOUS: 6:45pm On Aug 16, 2025 |
All I can see is selfish prediction |
| Re: EPL 2025/2026: Pick Your Top Three Clubs For The New Season. by Tolupage(m): 6:47pm On Aug 16, 2025 |
dominique:Lol. LFC defence is solid but lacks depth. Only 2 playersv in LFCs 11 is over 30yrs, VVD and Salah. |
| Re: EPL 2025/2026: Pick Your Top Three Clubs For The New Season. by femi4: 6:57pm On Aug 16, 2025 |
Easyincome24:Chelsea Liverpool Manchester City |
| Re: EPL 2025/2026: Pick Your Top Three Clubs For The New Season. by buhariguy(m): 7:02pm On Aug 16, 2025 |
Man u Arsenal Liverpool |
| Re: EPL 2025/2026: Pick Your Top Three Clubs For The New Season. by ispreloaded(m): 7:05pm On Aug 16, 2025 |
The season don start we go see wetin Chelsea go play tomorrow..... too much noise no action .... united for life 💪 |
| Re: EPL 2025/2026: Pick Your Top Three Clubs For The New Season. by Patriotic9ja(m): 7:06pm On Aug 16, 2025 |
Silentgroper:At least we will give you guys Jackson for 100m |
| Re: EPL 2025/2026: Pick Your Top Three Clubs For The New Season. by Patriotic9ja(m): 7:08pm On Aug 16, 2025 |
AllBlack:EggZactly |
| Re: EPL 2025/2026: Pick Your Top Three Clubs For The New Season. by ispreloaded(m): 7:15pm On Aug 16, 2025 |
We good like this ... ... bring on Chelsea
|
| Re: EPL 2025/2026: Pick Your Top Three Clubs For The New Season. by ispreloaded(m): 7:16pm On Aug 16, 2025 |
Our new coach will try his best .... ![]() |
| Re: EPL 2025/2026: Pick Your Top Three Clubs For The New Season. by geoworldedu: 7:28pm On Aug 16, 2025 |
Chelsea Man City Arsenal Liverpool |
| Re: EPL 2025/2026: Pick Your Top Three Clubs For The New Season. by Angelfrost(m): 7:34pm On Aug 16, 2025 |
My top clubs remains Leeds United...! But, if we are talking about top 3, that would undeniably be: Chelsea Man City Liverpool The rest can fight for 4th position. ![]() |
EPL: Three Clubs Interested In Signing Cristiano Ronaldo From Man Utd Revealed • Raheem Sterling Joins An Elite Group To Have Played For Three Clubs • Oshoala, Messi, Fati Model Barcelona’s Third Kit Ahead Of New Season • 2 • 3 • 4
I Regret Playing For Nigeria - Michael Eneramo • Nwokorie Wins Gold In Paralympics Female Powerlifting • Lionel Messi Has Finally Answered Those Who Said He Cant Do It In England
too much noise no action .... united for life 💪
... bring on Chelsea
