Why??????? - Romance - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › Why??????? (377 Views)
| Why??????? by Makavelli001(op): 8:51pm On Dec 02, 2025 |
Why girls dey always get sense when e reach my turn ![]() This always occurs to me ....A girl that is everyone's hoe, once I make advance...their brains go set up. Them go begin form gud gal. Na then them go begin form church gal, some go begin play hard to get....some go want make their family members know me, especially their mum. The funniest thing be say all those guys wey been don chop them....non wey them apply all this sense ooo. |
| Re: Why??????? by ChizzyBuna(m): 10:01pm On Dec 02, 2025 |
This used to be me 7 years ago ![]() |
| Re: Why??????? by 2cribz: 10:18pm On Dec 02, 2025 |
Face yur books darrft students |
| Re: Why??????? by Nobody: 11:11pm On Dec 02, 2025 |
You Dey give good boy vibes na. If you give good boy vibes dem go come like good girls. If you give bad boy vibes, then go wan show you say dem bad pass you. And who gain? Na you. Always start with naughty chats and dirty talks. you fit turn any good girl to baddie. |
| Re: Why??????? by Makavelli001(op): 12:32am On Dec 03, 2025 |
ChizzyBuna:How did u navigate it |
| Re: Why??????? by brain54(m): 1:24pm On Dec 03, 2025 |
It's your personae or personality... Or how they take dey talk am for English that year. You are giving good boy vibes! |
| Re: Why??????? by WinningEleven(m): 3:43pm On Dec 03, 2025 |
Your looks and personality doesn’t give “the guy I want right now” It gives “the guy I want to keep for later just in case” |
Share Your Experience Dating Or Marrying A Lady With Out Any Source Of Income • Wooo Do You Know That Google Is Trying To Manufacture Phone • Single Ladies: How To Get The Man Of Your Dreams In 2016
