Men Wey They spend heavily for their Babe, How Una Take Dey Do Am - Romance - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › Men Wey They spend heavily for their Babe, How Una Take Dey Do Am (1892 Views)
| Men Wey They spend heavily for their Babe, How Una Take Dey Do Am by Freshtruth(op): 12:46pm On Apr 11*. Modified: 5:19am On Apr 12 |
You meet a beautiful Girl take her number, you started chatting she said her sub will soon get exhausted you do 7gg for her. The next day you called her, she ask u if u Ve eaten u said yes, then u ask her she said no you ask y she said no money (but she ve a job) you send her 5k to get something. Next thing she told you she will give you a chance you became happy, smiling and you are in love. She called to check on u you are happy she told you she want to make her hair you send her 20k , then she called you babe your head began to swell and she said I want to change my phone my love then you support her with 60k , Frome there you buy her good creams clothes . Then she decided to sleep with you and tell you promise u won't break my heart you said yes happily. You start spending on her . Another guy sees her like her approach her that guy is more guided than you probably own a car and more responsible and presentable than you she gave him her number they start talking and she starts giving you attitude. Next thing you will hear is what have you done for me. You end up been depressed drink around . Maybe emotions will want you to commit sucide .why the new guy is giving her new trips and knacking her and she is moaning. You have succeeded in helping her fulfill her dreams of meeting a guy she always dream of. Bro I never did this shit before if the billing done dey pass 5k I done loose interest . Me buy my girlfriend phone above 50k say wetin happen? Mind you am an offshore worker with a monthly salary of 800k |
| Re: Men Wey They spend heavily for their Babe, How Una Take Dey Do Am by illicit(m): 12:50pm On Apr 11 |
And if u happen to call her at a time when d new guy is nacking her She will put the phone near her toto so that u can hear what u are missing... I don't do broke girls |
| Re: Men Wey They spend heavily for their Babe, How Una Take Dey Do Am by Freshtruth(op): 2:15pm On Apr 11 |
illicit:I swear na broke girls break hearts pass they are meant to fucck and dump |
| Re: Men Wey They spend heavily for their Babe, How Una Take Dey Do Am by illicit(m): 2:59pm On Apr 11 |
Freshtruth:Infact u are doing everybody a favour if u don't try to fvck dem I know say konji na bastard tho, most times e no dey look face or status But in my clear mind I will not intentionally want to sleep with a broke girl |
| Re: Men Wey They spend heavily for their Babe, How Una Take Dey Do Am by Freshtruth(op): 3:25pm On Apr 11 |
illicit:omo chai u right brokenness is transmittable u fee try am make your life spoil. Thanks for the update bro |
| Re: Men Wey They spend heavily for their Babe, How Una Take Dey Do Am by Lampy336: 6:04pm On Apr 11 |
One beautiful small girl is presently in my life thinking that she has met a very Mr nice guy in my mind knowing what I want which it was her kpekus ![]() |
| Re: Men Wey They spend heavily for their Babe, How Una Take Dey Do Am by Freshtruth(op): 7:12pm On Apr 11 |
Bro this comment is heart breaking HBP is real illicit: |
| Re: Men Wey They spend heavily for their Babe, How Una Take Dey Do Am by Sirchiboy: 8:35pm On Apr 11 |
Freshtruth:U fit connect me to your job |
| Re: Men Wey They spend heavily for their Babe, How Una Take Dey Do Am by Panda7(m): 8:37pm On Apr 11 |
DAT girl you dey try for another fresher guy dey blow am, if you no still guide d money you dey spend to maintain her na your fellow guy man dey enjoy am. I still confirm am today. So If you get money make you take am fresh make men and women dey envy you |
| Re: Men Wey They spend heavily for their Babe, How Una Take Dey Do Am by ReluctantAdult(m): 8:58pm On Apr 11 |
Girl billing dey kill vibe wella I lose interest completely. Me and you no fit ever talk again. Very classless To even see girl on social media dey talk about 'take care of me', 'send a cab to my location ', 'money bouquet' and all those kind things, dey disgust me chai. Shame dey catch me ![]() Some go post dey specify the kind gift wey dem need for their birthday and all. Chai. All this entitlement on top t0wt0w? Desperate incel men don spoil market chai ; ![]() |
| Re: Men Wey They spend heavily for their Babe, How Una Take Dey Do Am by Freshtruth(op): 9:02pm On Apr 11*. Modified: 2:12pm On Apr 12 |
Panda7:Am strongly In love with a single mother like this I nearly gave her 50k one day as support for her house rent wen I reason say the baby daddy feel come one day come see him pikin and dey feel still play match na once I create quarell with her Japa for my life I no feel get BP I still dey wonder how men take dey marry single mothers |
| Re: Men Wey They spend heavily for their Babe, How Una Take Dey Do Am by Freshtruth(op): 9:04pm On Apr 11 |
ReluctantAdult:big simps na spoil the market dey give your gal 100k per month person wey u never put ring |
| Re: Men Wey They spend heavily for their Babe, How Una Take Dey Do Am by Hypnotise: 2:44am On Apr 12 |
Much better if woman can have mentality to buy her own things and even spend on you sometimes, not every time, I need this, but this for me, sky no go fall. Naija women sef ehn |
| Re: Men Wey They spend heavily for their Babe, How Una Take Dey Do Am by Freshtruth(op): 5:21am On Apr 12 |
Hypnotise:bro guys dey try o yahoo boys spoil work for us if you no feel buy ur woman iphone u no feel start life with some of them thet d mentai |
| Re: Men Wey They spend heavily for their Babe, How Una Take Dey Do Am by edogu(m): 6:02am On Apr 12 |
If you have to do that, let it be on your wife. |
| Re: Men Wey They spend heavily for their Babe, How Una Take Dey Do Am by oz4real83(m): 6:27am On Apr 12*. Modified: 8:59pm On Apr 12 |
How they have been surviving when the relationship hasn't started is a question I always loved to ask some of them, all responsibilities suddenly shift to any man who expresses interest to date them. Where their papa and mama? How about other family members?. I always lost interest immediately I met girls like that when I was still single. |
| Re: Men Wey They spend heavily for their Babe, How Una Take Dey Do Am by bdon123(m): 7:59am On Apr 12 |
illicit:E no easy to do broke girls...bt d problem is even d comfortable ones want to tax u like ots their right.truth na woman no dey luv for naija na only man dey luv.a man carries a woman wit nothing to add to his life wit all her family liabilities bt a woman who is comfortable will never do same. |
| Re: Men Wey They spend heavily for their Babe, How Una Take Dey Do Am by tunjijones(m): 11:49am On Apr 12 |
edogu:Even wife sef. Do you know some wives have pressured their husbands for money to the extent that the man goes and steal just to satisfy the wife. Some men are nuts... |
| Re: Men Wey They spend heavily for their Babe, How Una Take Dey Do Am by Unclebayo(m): 1:49pm On Apr 12 |
Sirchiboy:nothing concern you with all those women discussion 🤣🤣👍 |
| Re: Men Wey They spend heavily for their Babe, How Una Take Dey Do Am by TotoSuckker: 1:51pm On Apr 12 |
E get as the girl to_tow go sweet you reach you no go know when you go begin spend anyhow for the girl head ![]() |
| Re: Men Wey They spend heavily for their Babe, How Una Take Dey Do Am by YoungBTCxchange: 6:29pm On Apr 12 |
Freshtruth:bruh crazy how I dey credit my babe more than this regularly, I no dey even know how i take dey do am |
| Re: Men Wey They spend heavily for their Babe, How Una Take Dey Do Am by samwash(m): 8:46pm On Apr 12 |
Freshtruth:Guy I nor sure say you well at all it took me sometime to understand what you are taking about, writing in one straight line withoutbpunctuations.How a guy man go dey spend for babe like that, na boom dey put for the guy man head. This generation of guys, dem need to go learn street OT,dem need to be wise, na why we the old OG fit dey use mouth talk dey knack this generation small girls. |
| Re: Men Wey They spend heavily for their Babe, How Una Take Dey Do Am by samwash(m): 8:51pm On Apr 12 |
TotoSuckker:Who be this one, na pple like you go think say na kayamata dem use for you there as na your clear eyes. Towtow nor dey sweet real OG, na the babe vibes we dey reason. |
| Re: Men Wey They spend heavily for their Babe, How Una Take Dey Do Am by Freshtruth(op): 10:58am On Apr 13 |
YoungBTCxchange:bro d dey you go check this same girl wey u dey send 50k phone na that day your BP go cross
|
| Re: Men Wey They spend heavily for their Babe, How Una Take Dey Do Am by Nicoddemus(m): 9:55pm On Apr 13 |
Freshtruth:Flesh and blood did not reveal this to you. You deserve 70 virgins here on earth |
| Re: Men Wey They spend heavily for their Babe, How Una Take Dey Do Am by Nicoddemus(m): 9:59pm On Apr 13 |
Lampy336:someone will do the same thing to your daughter |
| Re: Men Wey They spend heavily for their Babe, How Una Take Dey Do Am by Cum4me(m): 10:55pm On Apr 14 |
The hunger too much for the country many girls fine forget dignity there beggi beggi pass Tinubu loan. ![]() |
| Re: Men Wey They spend heavily for their Babe, How Una Take Dey Do Am by vislabraye(m): 11:44pm On Apr 14 |
Freshtruth:It is Naija babes with their beggerly attitude. In fact, many of them have called me stingy. They say I am a member of SMAN. Sometimes I spend especially when we go for dates. But I keep it to the minimum so i won't regret if things go wrong. I have quite a lot of experiences and I am glad I didn't invest a lot. Just of recent, one of the ladies I was dating called me out of the blues. She said she is h0rny and wants to pay me a visit. ( Back story: Mind you, this lady stopped contacting me or picking up my calls because according to her, I don't give her enough money. The last time we met, I had some financial difficulties and I promised to make it up for her. SO, one day I got some payments, i called her. My intention was to send her some cash out of the blues. She did not pick up. So, i have been calling and chatting up but no reply. When I used someone elses phone to chat up, she will drop when she hears my voice. So I gave up on her.) SO when she said she was Hot, I was expecting to receive her or at least go and pick her up. But when I called, she did not answer. The next day, she called to say she was sorry that she fell asleep cos she was high. After that call, she asked me to send her money for lunch. I sent her 5k. She said she was treating malaria fever and that she can't go out because of it. So I paid her a visit. SHe said she wanted to eat peppersoup and I bought it for her. Later she started compalining about how I did not appreciate her. That all I sent to her was 5k or 10k. We spoke a while. But before I went she asked me to lend her 15k for treatment. She also assure me that hse will spend Sunday with me ( cos Monday was public Holiday) I said I would give it to her. WHen I left, I just went home and sat down and thught for a while. The next day, she called for money, I did not answer, She must have called more than 5 times that weekend and I refused to answer. But some people will say that 15k is too small and I shoukld have given her. I didn't feel like . I knew she wanted to play games. This epistle is long and I don't want to go into deeper details. I know I made the right choice. |
| Re: Men Wey They spend heavily for their Babe, How Una Take Dey Do Am by Jmichael1(m): 7:01pm On Apr 15 |
illicit:I pray to be lyk you oooh |
Marry “I Don’t Care” Or “men Wey No Too Get Sense” – Lady Advises Women • One Of The Major Reason Why Most Guys Go Violent With Their Babe • "Igbo Guys Takes Care Of Their Babe Than Yoruba Guy Who Destroy It" - Lady Says • 2 • 3 • 4
Saying It • Nothing Will Stop Me From Making Heaven,not Even My Babe. • Relationship Vice: Meddling
I lose interest completely. Me and you no fit ever talk again. Very classless