₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,328,881 members, 8,437,791 topics. Date: Thursday, 02 July 2026 at 12:24 PM

Toggle theme

Naija Ladies When Will You Start Toasting Us ? - Romance (3) - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralRomanceNaija Ladies When Will You Start Toasting Us ? (2865 Views)

1 2 3 Reply (Go Down)

Re: Naija Ladies When Will You Start Toasting Us ? by Nobody: 2:26pm On Jul 14, 2014
snadguy007: grin Leave Runtown gallardo....toast me make i gree first, then i go know if u love me or u wan chop my money and run tongue
. So dem neva tell u say na wen u make woman laff she go love u till death. So u start first
Re: Naija Ladies When Will You Start Toasting Us ? by BRAV0O(op): 2:40pm On Jul 14, 2014
rozzay: . So dem neva tell u say na wen u make woman laff she go love u till death. So u start first
this one wey u just dey make mouth so ? cheesy
Re: Naija Ladies When Will You Start Toasting Us ? by achukwunet(f): 2:45pm On Jul 14, 2014
when you stop popping your collars, wearing "Guccy" glasses, and stuffing your wallets with pieces of paper
Re: Naija Ladies When Will You Start Toasting Us ? by Nobody: 2:49pm On Jul 14, 2014
BRAV0O: this one wey u just dey make mouth so ? cheesy
. U neva hear d song wey dem dedicate to me. Molenubi pon pon pon
Re: Naija Ladies When Will You Start Toasting Us ? by snadguy007(m): 2:56pm On Jul 14, 2014
rozzay: . So dem neva tell u say na wen u make woman laff she go love u till death. So u start first
Ah....me no know dat one o, wetin i know b say na money dey make woman love till death
If na to laugh, i go make u laff so tey u go tire for me
Re: Naija Ladies When Will You Start Toasting Us ? by Nobody: 2:58pm On Jul 14, 2014
snadguy007: Ah....me no know dat one o, wetin i know b say na money dey make woman love till death
If na to laugh, i go make u laff so tey u go tire for me
wetin u think say d laff mean kwanu
Re: Naija Ladies When Will You Start Toasting Us ? by ennylicious(f): 3:08pm On Jul 14, 2014
when the price of Brazilian Hair come down
JoeCutie: undecided
Re: Naija Ladies When Will You Start Toasting Us ? by snadguy007(m): 3:08pm On Jul 14, 2014
rozzay: wetin u think say d laff mean kwanu
grin Na wahala. Make i tell u wetin u go gain if u fit toast me successfully,.....i go give u money, give u more money, give u plenty money till u tire. So make u start to dey write ur pick up lines now b4 oda toasters go hijack me frm u
Re: Naija Ladies When Will You Start Toasting Us ? by Nobody: 3:11pm On Jul 14, 2014
snadguy007: grin Na wahala. Make i tell u wetin u go gain if u fit toast me successfully,.....i go give u money, give u more money, give u plenty money till u tire. So make u start to dey write ur pick up lines now b4 oda toasters go hijack me frm u
. Evidence first o. Haba I con lagos con do mumu
Re: Naija Ladies When Will You Start Toasting Us ? by snadguy007(m): 3:34pm On Jul 14, 2014
rozzay: . Evidence first o. Haba I con lagos con do mumu
huh, how i wan take show u evidence for nairaland, currency no dey here nah. i go show u evidence if we meet behind closed door...Thank God say u be lasgidi babe
Re: Naija Ladies When Will You Start Toasting Us ? by Nobody: 3:36pm On Jul 14, 2014
snadguy007: huh, how i wan take show u evidence for nairaland, currency no dey here nah. i go show u evidence if we meet behind closed door...Thank God say u be lasgidi babe
. Eeeh ok
Re: Naija Ladies When Will You Start Toasting Us ? by BRAV0O(op): 3:37pm On Jul 14, 2014
Possession: snadguy(m) :63%. rozzay(f):37% cheesy
Re: Naija Ladies When Will You Start Toasting Us ? by Nobody: 3:39pm On Jul 14, 2014
BRAV0O: Possession: snadguy(m) :63%. rozzay(f):37% cheesy
broda OP r u d referee?
Re: Naija Ladies When Will You Start Toasting Us ? by Teespice(f): 4:06pm On Jul 14, 2014
BRAV0O: I need an ansa asap pls! angry
The day cock grows teeth

Pffft.
Re: Naija Ladies When Will You Start Toasting Us ? by snadguy007(m): 4:07pm On Jul 14, 2014
BRAV0O: Possession: snadguy(m) :63%. rozzay(f):37% cheesy
grin I never finish o, i go finish my remaining alomo
Re: Naija Ladies When Will You Start Toasting Us ? by snadguy007(m): 4:09pm On Jul 14, 2014
rozzay: . Eeeh ok
Oya, venue, date and time cheesy
Re: Naija Ladies When Will You Start Toasting Us ? by Keky(m): 5:27pm On Jul 14, 2014
Abi ooooo, when ooooo.
Re: Naija Ladies When Will You Start Toasting Us ? by Ladybluecash(f): 10:04pm On Jul 14, 2014
D day all d guys turn to BREAD den u guys will b TOASTED wit a toastin machine. Toast ko bake ni
Re: Naija Ladies When Will You Start Toasting Us ? by darnley16(m): 11:01am On Oct 04, 2014
achukwunet:
when you stop popping your collars, wearing "Guccy" glasses, and stuffing your wallets with pieces of paper
hii
Re: Naija Ladies When Will You Start Toasting Us ? by Nobody: 9:35am On Dec 27, 2014
achukwunet:
when you stop popping your collars, wearing "Guccy" glasses, and stuffing your wallets with pieces of paper
sweet karma....
1 2 3 Reply

8 Ways Guys Payback Ladies When They Become RichHow Some Men Look After You Start Dating Them(photo)3 Things To Avoid When Toasting A Girl234

Top 6 Major Signs To Know If Your Partner Truly Loves You12 Reasons Guys Should Date ExtrovertsLetter To Tosyne2much