₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,344,970 members, 8,514,738 topics. Date: Saturday, 07 November 2026 at 09:07 AM

Toggle theme

Letter To My Future Wife........ (in Pidgin) - Romance - Nairaland

Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › Letter To My Future Wife........ (in Pidgin) (1080 Views)

1 Reply (Go Down)

Letter To My Future Wife........ (in Pidgin) by ayusco85(op): 1:49pm On Oct 07, 2014
My Dear future wife,

Where ever you are now please open your ears wide so as to hear
what am about telling you now.
I know say one idiot go dey deceive u now say na u be im all and all
make sure you protect yourself for me because boys eyes now adays too
dey chook eye for anoda person food.

If you need to wear bullet proof please do it for my sake because I,
your future husband loves you so much.
Abeg no expire b4 I meet you because I no want eat remnant...
keep urself for me and for our unborn children because we need
every bit of you......

And as for that idiot wey dey help me parol the jungle, listen to me: ''You see
dos two oranges wey dey her front? No be toy o, no turn dem to
slippers b4 I meet her''...
Na my children milk industry be that. No be your playing toy wey u
go just dey rotate any how.....
If you need milk go buy or beta still go meet your mama make she
give you..
No be for my future wife body you go dey display your talent!

And as for the Central Processing Unit(CPU) no go near there o!
And no tell me say u no know wetin be CPU b4 thunder go fire you!
That place(CPU) na for me and me and me alone....
No be free to air.....
I rest my case... Idiot!
Re: Letter To My Future Wife........ (in Pidgin) by Nobody: 1:50pm On Oct 07, 2014
.
Re: Letter To My Future Wife........ (in Pidgin) by sinaj(f): 1:55pm On Oct 07, 2014
ayusco85:
My Dear future wife,

Where ever you are now please open your ears wide so as to hear
what am about telling you now.
I know say one idiot go dey deceive u now say na u be im all and all
make sure you protect yourself for me because boys eyes now adays too
dey chook eye for anoda person food.

If you need to wear bullet proof please do it for my sake because I,
your future husband loves you so much.
Abeg no expire b4 I meet you because I no want eat remnant...
keep urself for me and for our unborn children because we need
every bit of you......

And as for that idiot wey dey help me parol the jungle, listen to me: ''You see
dos two oranges wey dey her front? No be toy o, no turn dem to
slippers b4 I meet her''...
Na my children milk industry be that. No be your playing toy wey u
go just dey rotate any how.....
If you need milk go buy or beta still go meet your mama make she
give you..
No be for my future wife body you go dey display your talent!

And as for the Central Processing Unit(CPU) no go near there o!
And no tell me say u no know wetin be CPU b4 thunder go fire you!
That place(CPU) na for me and me and me alone....
No be free to air.....
I rest my case... Idiot!
lmao grin

lmao
Re: Letter To My Future Wife........ (in Pidgin) by iceberylin(m): 4:03pm On Oct 07, 2014
ČPÚ shocked
1 Reply

That Moment When You Have To Woo A Lady In Pidgin Language. • Man Hospitalised After Sex With Friend’s Wife In Ebonyi • Signs Your Girlfriend Isn't Meant To Be Your Future Wife • 2 • 3 • 4

Time To Marry...official Announcement • I Seriously Need An Advice Pls • How Lola Brought Charm From Ijebu To Nnewi